Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,194,620 members, 7,955,277 topics. Date: Saturday, 21 September 2024 at 09:20 PM

Ble Retires - Jokes Etc (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Ble Retires (21895 Views)

Ble Goes To Heaven (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (35) (Reply) (Go Down)

Re: Ble Retires by PeeJee(m): 12:22pm On Jun 17, 2009
romade:

believe it or not gapped dentiion has a kind of sexual & friendly appeal
Abeg tell them again make them hear keep on preaching, when u dey open church sef abi na love doctor ministry?
Re: Ble Retires by lysaa(f): 12:24pm On Jun 17, 2009
PeeJee:

Abeg tell them again make them hear keep on preaching, when u dey open church sef abi na love doctor ministry?

can i get a witness?! hallelujah somebody! tongue
Re: Ble Retires by romsky: 1:20pm On Jun 17, 2009
bad belles cheesy
Re: Ble Retires by Lolabbey: 2:05pm On Jun 17, 2009
enemies
Re: Ble Retires by Ben13: 2:37pm On Jun 17, 2009
where them dey?
Re: Ble Retires by romsky: 3:34pm On Jun 17, 2009
ya eye on deaf again
Re: Ble Retires by Ben13: 4:27pm On Jun 17, 2009
just becos Ble has retired
Re: Ble Retires by romsky: 4:36pm On Jun 17, 2009
lyk say e no sweet ya belle
Re: Ble Retires by Ben13: 4:37pm On Jun 17, 2009
dat na studio and bbee
Re: Ble Retires by romsky: 4:51pm On Jun 17, 2009
2 fingers outward d remaining 3 points back at u
Re: Ble Retires by Ben13: 4:54pm On Jun 17, 2009
. . but you and lola dey beside me
Re: Ble Retires by nich(m): 4:54pm On Jun 17, 2009
abeg where she retire go? i no go mind teach am how to spend her retirement money.  grin
Re: Ble Retires by Lolabbey: 5:04pm On Jun 17, 2009
awoof dey porge belle rmbr
Re: Ble Retires by Ben13: 5:21pm On Jun 17, 2009
and the guy naturally stingy o
Re: Ble Retires by tytylayor: 5:28pm On Jun 17, 2009
e take dat one after u
Re: Ble Retires by Lolabbey: 5:30pm On Jun 17, 2009
u can imagine
Re: Ble Retires by Ben13: 5:32pm On Jun 17, 2009
his blood no look like my own at all. . .last time I checked, he's got Blue blood
Re: Ble Retires by dani1luv: 5:33pm On Jun 17, 2009
then you are a vampire
Re: Ble Retires by nich(m): 5:33pm On Jun 17, 2009
na me una dey call fund manager.
Re: Ble Retires by dani1luv: 5:42pm On Jun 17, 2009
them neva dash you scissors kick b4 abi undecided
Re: Ble Retires by Ben13: 5:48pm On Jun 17, 2009
only dani knws how dat kick tastes
Re: Ble Retires by nich(m): 5:55pm On Jun 17, 2009
na wetin dem dey call that new curve be that?

nna, bring ur money i go surprise u.
Re: Ble Retires by dani1luv: 5:58pm On Jun 17, 2009
ibo guy
Re: Ble Retires by nich(m): 6:36pm On Jun 17, 2009
guy, show me the monie! grin
Re: Ble Retires by dani1luv: 6:46pm On Jun 17, 2009
comot my front b4 i dash you bicycle kick
Re: Ble Retires by nich(m): 6:51pm On Jun 17, 2009
shocked nna, u don sell the okada?
Re: Ble Retires by dani1luv: 6:55pm On Jun 17, 2009
see ya yeye leg like leg-ova
Re: Ble Retires by nich(m): 7:29pm On Jun 17, 2009
nna, na so uche dey take score goal o. the keeper go dey think say im wan shalo am until referee blow peeeeeeeeeeee grin
Re: Ble Retires by blissieng(f): 10:58am On Jun 18, 2009
Romade:
She could not post by herself so we all dont say she copied my clumsy
We must to do party o say oyinbo mistress don carry her leg waka go
claims we are not showing much luv to her cus she sabi oyinbo language pass us


Is this a riddle?
Re: Ble Retires by romsky: 11:10am On Jun 18, 2009
na now ya eye clear to see
Re: Ble Retires by lordmassac(m): 11:24am On Jun 18, 2009
??
Re: Ble Retires by lysaa2: 12:05pm On Jun 18, 2009
romade:

na now ya eye clear to see


i tire too o

but i remember that was my question to u too. were u trying to put up a riddle or a joke or fill up some space?

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (35) (Reply)

Nl Men, Please Pick Yer Fave Female Ladies (state Ur Reasons 2) / Don't Read These Jokes! (Else You Break Your Ribs!!!) / Mermaid Found After Tsunami: Wow!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.