Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,152,981 members, 7,817,896 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 10:13 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Ble Retires (21034 Views)
Ble Goes To Heaven (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (35) (Reply) (Go Down)
Re: Ble Retires by Ben13: 10:42am On Jun 23, 2009 |
na only when she dey vex, she dey come online |
Re: Ble Retires by romsky: 10:45am On Jun 23, 2009 |
who send her to go oyinbo land wen she no sabi wetin dem dey do there |
Re: Ble Retires by Lolabbey: 10:52am On Jun 23, 2009 |
na wah ooo |
Re: Ble Retires by clemcykul(f): 11:06am On Jun 23, 2009 |
sighs** |
Re: Ble Retires by Ben13: 11:07am On Jun 23, 2009 |
the snake is here |
Re: Ble Retires by romsky: 11:07am On Jun 23, 2009 |
kill am or run |
Re: Ble Retires by blissieng(f): 11:11am On Jun 23, 2009 |
Chei! Na me una yab like this? Roma n Ben, Clem and Sly Mind the GAP! consider the above pregnant, |
Re: Ble Retires by Ben13: 11:18am On Jun 23, 2009 |
what is she saying this time |
Re: Ble Retires by romsky: 11:19am On Jun 23, 2009 |
obviously she needs to get laid again |
Re: Ble Retires by blissieng(f): 11:22am On Jun 23, 2009 |
how can a crack head understand? Roma? Roma? Romade!! ROMADE!!! How many times I call you? |
Re: Ble Retires by clemcykul(f): 11:24am On Jun 23, 2009 |
ohhh lawd! how many times will i warn u to stop screaming into my ears |
Re: Ble Retires by Ben13: 11:25am On Jun 23, 2009 |
crack head? who |
Re: Ble Retires by romsky: 11:28am On Jun 23, 2009 |
dont take her serious she is on heat |
Re: Ble Retires by Ben13: 11:33am On Jun 23, 2009 |
I'll tell R.kelly to burn it up |
Re: Ble Retires by romsky: 11:36am On Jun 23, 2009 |
just take am easy cus she dey ovulate |
Re: Ble Retires by blissieng(f): 11:37am On Jun 23, 2009 |
blah d blah blah! |
Re: Ble Retires by romsky: 12:02pm On Jun 23, 2009 |
na sheep dey blah u again na wa o u r really desperate |
Re: Ble Retires by Ben13: 12:06pm On Jun 23, 2009 |
oyinbo don spoil ble |
Re: Ble Retires by blissieng(f): 12:06pm On Jun 23, 2009 |
*Yawns* |
Re: Ble Retires by romsky: 12:08pm On Jun 23, 2009 |
sure say dem oyinbo self go don tire 4 her case, cus d nigerian embassy don tire to dey see her name talkless of faze |
Re: Ble Retires by Ben13: 12:09pm On Jun 23, 2009 |
na wa o make we send rescue team na |
Re: Ble Retires by blissieng(f): 12:09pm On Jun 23, 2009 |
den you obviously have no clue/idea how its done! well, join the queue, you might learn a thing or two. |
Re: Ble Retires by romsky: 12:11pm On Jun 23, 2009 |
ben lai lai we no fit risk even rat bcus of her e beta make dem kip her there as evidence |
Re: Ble Retires by blissieng(f): 12:36pm On Jun 23, 2009 |
bORIng!! |
Re: Ble Retires by sylve11: 1:12pm On Jun 23, 2009 |
Ben20001: lol |
Re: Ble Retires by blissieng(f): 1:18pm On Jun 23, 2009 |
wo's funny? |
Re: Ble Retires by Ben13: 1:28pm On Jun 23, 2009 |
you. c'mmon smile |
Re: Ble Retires by Lolabbey: 1:35pm On Jun 23, 2009 |
ben bella,bawo ni? |
Re: Ble Retires by Ben13: 1:38pm On Jun 23, 2009 |
uhmmm. . .runs to my darling lola iyale for a warmt hug |
Re: Ble Retires by romsky: 2:18pm On Jun 23, 2009 |
ben10 weldone o |
Re: Ble Retires by Ben13: 2:22pm On Jun 23, 2009 |
what have I done this time? |
Re: Ble Retires by romsky: 2:28pm On Jun 23, 2009 |
neva knew ur eyes & lips usually go deaf in d day |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (35) (Reply)
Fairly Used Chicken For Sale.... Xmas Promo Is Here: / FUN TIME WITH VICKY SEASON II / New Definition Of Bra Size
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10 |