2blunt's Posts
Nairaland Forum › 2blunt's Profile › 2blunt's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 10 pages)
Guy, u neva realize say u be [size=30pt]DEPUTY HEAD BOY[/size], if u No like am get urself anoda gal n stop bogging us here |
u dey luk 4 bobo wey u go milk dry, holy fire na him surround me, fire go burn u if u come near me.[code][/code] |
like u awareness skills , keep it up |
na yaba left i dey see ur kind, how u take reach NL? i nid answers |
[quote author=Mynd_44 link=topic=678272.msg8418646#msg8418646 date=1306744917]^^^he should try to get the 50k back before running[/quote]Na true u talk, get d [size=20pt]50K[/size] by force or by fire b4 u bolt, i dey wait 2 here say u collect d bar, if no b so, guy i go swear 4 u wel wel |
[size=60pt]see anoda maga 2[/size] |
Guy, [size=70pt]STOP WASTING D RESOURCES N RUN[/size] |
GUY, [size=59pt]RUN![/size] |
WHY WORRY WEN U CAN PRAY WHEN LIFE KNOCKS U @ UR KNEES-WELL, DAT's D BEST POSITION IN WHICH TO PRAY, [size=48pt]isn't it?[/size] |
ladygemini:[size=90pt] LOVE IS A CHOICE I AGREE TOTALLY[/size] |
i once had one jw friend in school, though i know dem to be cool headed n not wayward but dis my friend was receiving fingering in class, i saw it with my two naked eyes, she was the mad n crazy type of jw ![]() |
now i believe [size=70pt]190[/size] is krazzzzzzzzzzzyyyyyyyyyyyyy |
the laughter tonic i needed 4 d day, cant help laughing [size=60pt][/size] |
i dont f.uc.k gal with beads round dia wasit, o mi o ti fe ku! |
if she start asking now dont come and complain, thank God i don mark ur name- coded 404 |
