Romance › Re: Let's Be Truthful... "Photo" by 2dice(m): 2:30pm On Jun 21, 2015 |
Op the thing go tire person now... |
Romance › Re: Why Do Guys Like Sex So Much? by 2dice(m): 2:27pm On Jun 21, 2015 |
Fulaboy: sounds cool unfortunately am fasting  u WEy your fast don turn SLOW |
Romance › Re: Why Do Guys Like Sex So Much? by 2dice(m): 2:26pm On Jun 21, 2015 |
lordhugo: I want to play Airforce1's song via earphones make I see if my kush mode will Appreciate the song. werey re ooo...I haven't download the song yet... People comment murdered my vibe... Anyways if you wanna get real high take these and you won't be disappointed notjustok.com/2015/06/04/video-baseone-x-drew-x-posly-td-jagaban/ |
Romance › Re: Why Do Guys Like Sex So Much? by 2dice(m): 2:17pm On Jun 21, 2015 |
lordhugo: Me when just comot church.
I have fresh green skunk soaked with vodka. This shit is d nectar of the gods. 2dice u want?
call kingtom sef come too. chaii ... Na church U go abi shrine ...u don forget keep the sabbath day Holy?? |
Romance › Re: Oh My God Should I Bind This Feeling..... Advice Please by 2dice(m): 2:15pm On Jun 21, 2015 |
What do you want man.... U like her ... She likes U .... Shikena ... Shey your senior pastor no get wife ni?? ... Wait you even talk about binding *laff in Somalia* ... God is love ... So what are you Binding laa ...lastly U are interested in Her or her elder sis  |
Romance › Re: Why Do Guys Like Sex So Much? by 2dice(m): 1:55pm On Jun 21, 2015 |
|
Music/Radio › Re: beautiful sonG ... oyea nairalanders check it out!! by 2dice(op): 1:30pm On Jun 21, 2015 |
Kingtom ... Na this thread ooo |
Romance › Re: Why Do Guys Like Sex So Much? by 2dice(m): 1:25pm On Jun 21, 2015 |
Fulaboy: yesssss I'm out lordhugo come carry over
*dancing skelewu out of the thread* skele*what dude ... When shakiti-Bobo dey rain ...hahahaha . |
Romance › Re: Why Do Guys Like Sex So Much? by 2dice(m): 1:15pm On Jun 21, 2015 |
|
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by 2dice(m): 1:11pm On Jun 21, 2015 |
godoluwa: dats gud bro how is business going for you? |
Romance › Re: Why Do Guys Like Sex So Much? by 2dice(m): 1:10pm On Jun 21, 2015 |
KingTom: Na triple blessing Na  uhnn... U see the song i tagg you ... Somedays ago? |
Romance › Re: Why Do Guys Like Sex So Much? by 2dice(m): 1:08pm On Jun 21, 2015 |
Fulaboy: No thank sire I no need am long as am breathing and if that's what we use liver for I no want am buy one take 7 free..... Think about it man .. |
Romance › Re: Why Do Guys Like Sex So Much? by 2dice(m): 1:05pm On Jun 21, 2015 |
KingTom: Why you dey type 3 times  don't mind .... My palasa fone ... Abi WEy we change fones? |
Romance › Re: Why Do Guys Like Sex So Much? by 2dice(m): 1:01pm On Jun 21, 2015 |
Fulaboy:
I'm dead
Kai no in fact I neva exist  u no even get liver sef .... I dey sell ooo ... Shey na Human own ... Or ant liver ...Holla we deliver faster than the speed of light.... |
Romance › Re: Why Do Guys Like Sex So Much? by 2dice(m): 12:58pm On Jun 21, 2015 |
|
Romance › Re: Why Do Guys Like Sex So Much? by 2dice(m): 12:58pm On Jun 21, 2015 |
|
Romance › Re: Why Do Guys Like Sex So Much? by 2dice(m): 12:57pm On Jun 21, 2015 |
|
Romance › Re: Why Do Guys Like Sex So Much? by 2dice(m): 12:57pm On Jun 21, 2015 |
|
Romance › Re: Why Do Guys Like Sex So Much? by 2dice(m): 11:57am On Jun 21, 2015 |
Fulaboy: Na fact now as from today henceforth I be ghost reader may be kingtom or alberto2k one of dem fit handle this case as for me I don run ghostreader... Unto ordinary SHecow-Cow .... If na Osama-Goat nkor |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by 2dice(m): 11:52am On Jun 21, 2015 |
godoluwa: 2dice where una dey? brother me ... i dey here man .... I jes can't wait for August .... Alabi sef dey vex say August don dey corner ..... |
Romance › Re: Why Do Guys Like Sex So Much? by 2dice(m): 11:49am On Jun 21, 2015 |
|
Romance › Re: Why Do Guys Like Sex So Much? by 2dice(m): 10:59am On Jun 21, 2015 |
Fulaboy:

Dear 2dice, we are sorry to announce fulaboy have deactivated his moniker please mention someone else Thank you
Signed: seu.n osewa Hahaha..laff won kiii me  .... U don let me go press my neighbours bosom ... Me WEy dey fast...which kind demon you be so |
Romance › Re: Five Signs You Have Expired In Her Life by 2dice(m): 10:00am On Jun 21, 2015 |
And when your babe start all these attitude ... Na to restrategiez ...find better back-up ...she give U ... i no send you ... U give am Go-to-Hell *tit4tit |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by 2dice(m): 9:53am On Jun 21, 2015 |
Una no dey tire .... Anyways more typing-typo to all yor fingers **Happi-Sunday .... |
Romance › Re: Why Do Guys Like Sex So Much? by 2dice(m): 9:40am On Jun 21, 2015 |
Nneziwili: Abeegg who help me see diss Fulaboy ....i get cow WEy i wan sell
Egbon him go meet senior bro 4 defence hws...as him no wan park go aso rock uhnn ... E belike say u be lagoooona  ...low vexx  |
Romance › Re: Why Do Guys Like Sex So Much? by 2dice(m): 9:39am On Jun 21, 2015 |
|
Romance › Re: Why Do Guys Like Sex So Much? by 2dice(m): 11:23pm On Jun 20, 2015 |
Abeegg who help me see diss Fulaboy ....i get cow WEy i wan sell |
Celebrities › Re: Meet Wande Coals Son by 2dice(m): 11:01pm On Jun 20, 2015 |
chaiii... Wande abeegg pass that boi ... Some talent too. |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by 2dice(m): 9:52pm On Jun 20, 2015 |
Yawnss... Wassup people |
Romance › Re: 9 Things Ladies Do That Make Sugar Daddies Run After Them by 2dice(m): 8:27pm On Jun 20, 2015 |
angieberry: Don't know if I should laff or cry

pulchritudinous oya shake your **** .... |
Romance › Re: I Need Help by 2dice(m): 8:24pm On Jun 20, 2015 |
D.0.A ... Op-hope you knw the meaning Sha |
Romance › Re: Why Do Some Men Always Think They Are Now Incharge After Having S.ex With A Girl by 2dice(m): 7:46pm On Jun 20, 2015 |
suzzy16: wicked idea hmmn... At least am right |