Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by 2dice(m): 10:57pm On Jun 02, 2015 |
prettythicksme: come take one of my powerbank i gat three power bank ...is no good for fone ..ur BA3 is liable to die young...btw na touchlight I dey use ... Ur Powerbank no get Nokia mouth |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by 2dice(m): 10:50pm On Jun 02, 2015 |
stephenqueen: Na only kingtom fit understand wetin ah dey talk...Prettythicksme self no wetin I bin dey talk  hmmn..two una don. Let my BA3 low now ... Winchess |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by 2dice(m): 10:48pm On Jun 02, 2015 |
|
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by 2dice(m): 10:46pm On Jun 02, 2015 |
stephenqueen: Na prettythicksme bin dey put jack for chair wey no get leg, that babe na devil see asshe dey mumu the poor jack. Prettythicksme your toto dey ma hand ooo but I no go open am for people..You are safe  na JAck na him dey use her head Ni ooo |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by 2dice(m): 10:36pm On Jun 02, 2015 |
stephenqueen: Dem dey do wedding twice  who don marry for una 3 |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by 2dice(m): 10:35pm On Jun 02, 2015 |
stephenqueen: Dem dey do wedding twice  who don marry for una 3 |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by 2dice(m): 10:34pm On Jun 02, 2015 |
prettythicksme: buhahahahahahaha i told him earlier to b more concerned about her babe wey dey camp  chaii ...what do u mean... Dem dey do fone sex laa |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by 2dice(m): 10:26pm On Jun 02, 2015 |
stephenqueen: Ah decode amu but ah no dey do expired pus§y product..Na one person dey yansh her everynight, she already get Oluwa  lol person WEy u go marry na guy sef go don help u cultivate am...if girls use alum for u... U go think say na jackpot de WEy dtin go tight |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by 2dice(m): 10:06pm On Jun 02, 2015 |
Lemme copy you ...**hope u knw what I copied from U ... Btw am cool .. Cold weather over here ... And u ? pinkycute: Hi 2dice, what sups with you? Good evening  |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by 2dice(m): 10:02pm On Jun 02, 2015 |
prettythicksme: u cant best jack,u go spoil tinz dat day  no dull am jack don get pikin for here ooo ... Make we no put u for chair WEy no get like .... Only babymama things .... U dig |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by 2dice(m): 9:56pm On Jun 02, 2015 |
prettythicksme: 2dice will u b d best man?  chaii ... I dey like do Bestman.... All those ur elese too pick friends ... Make I help improve dear ministry |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by 2dice(m): 9:49pm On Jun 02, 2015 |
Jacksparrow0712: Preach the gospel to them hmnn... Two mumu ... Anyways Holla me ... Wedding things .. Jack or Stephen if na any Na me be BeSTman ooo |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by 2dice(m): 9:45pm On Jun 02, 2015 |
Hello pinkycute ... |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by 2dice(m): 9:43pm On Jun 02, 2015 |
Jacksparrow0712: Who be our camp bae? Na me and prettythicks o. If she no sabi cook, we go dey order delivery service for food. chaIii... Chalie .. Delivery service .... Na wetin she turn u to be this?? Ooo gaaa ooo |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by 2dice(m): 9:41pm On Jun 02, 2015 |
prettythicksme: u no like stephen i swear  only if Stephen fit decode all the greeeeenlight WEy u dey show |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by 2dice(m): 9:39pm On Jun 02, 2015 |
Jacksparrow0712: Prettythicksme u no like our camp bae ... She Sabi cook ooo... Belike preety no Sabi .. But she go Sabi for bed ... Bro think wisely |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by 2dice(m): 9:37pm On Jun 02, 2015 |
prettythicksme: hehehehehehehehehehe na me go stab him one day i swear btw he too small for me  it shows u like him.. Na only age dey cause kasalah ... Abi ... Don't worry age is just a number |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by 2dice(m): 9:34pm On Jun 02, 2015 |
Jollyjoy: what is your fùçking problem? He is my maga so what? Dn't provoke me o. eeehn stephen didn't tell U that .... I cause kasala with only one sentence ... Ask ur mega |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by 2dice(m): 9:32pm On Jun 02, 2015 |
prettythicksme: how we take fit each other?  plenty things laa .... He is dark .. Ur fair ... E get money or go get money ... U fit get money .... Fine boy lomo yen ... U sef try small etc |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by 2dice(m): 9:30pm On Jun 02, 2015 |
|
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by 2dice(m): 9:29pm On Jun 02, 2015 |
Jollyjoy: for weytin? He be my mega jare. Mega ... Lol ... Stephen otumorpkor ... Dey work reach spelling levels .. Ooo GAA Oo |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by 2dice(m): 9:27pm On Jun 02, 2015 |
prettythicksme: who is mostkuito?  lagMOSTKUITo ... but serious u guys fit una sef ... |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by 2dice(m): 9:21pm On Jun 02, 2015 |
KingTom: You dey mind the dewe?  chaii ... Tom-tom no let us start world war 9 for here ooo... |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by 2dice(m): 9:18pm On Jun 02, 2015 |
|
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by 2dice(m): 9:16pm On Jun 02, 2015 |
stephenqueen: Toast wetin? She be bread?. Chai You no like me o, make i dey carry expired product.kingtom abi you no see wetin this niccur dey talk. Product wey don lami na hin he talk say make i carry lol Bro oya swear to amadioha ** rem. Oga amadioha no get messi I.e Strikes faster** say u never think go hitting preetty punnnni .... |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by 2dice(m): 9:13pm On Jun 02, 2015 |
prettythicksme: What is now ur headach with my life when u knw u dont carry expired product? u should b more concern about ur babe wey dey camp not an expired product like me!! which of hin bae dey camp ... Hun gist me  ?? |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by 2dice(m): 9:11pm On Jun 02, 2015 |
prettythicksme: hahahahahahaha stephen is my junior brother  but u like him... I know that... |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by 2dice(m): 8:44pm On Jun 02, 2015 |
prettythicksme ...,and stepheenqueen better make una toast una sef ooo... All diss una freestyle no go sweet if una no colloborate |
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by 2dice(m): 8:40pm On Jun 02, 2015 |
cyndax: ..her guidian angel lol ... What and what are u guardin .. U no get muscles ... |
Romance › Re: Does This Trick Works On Ladies? by 2dice(m): 6:53pm On Jun 02, 2015 |
Midehi: no way, if he's mine, he will show it first then i reciprocate gladly without giving him stress.
what if i show it first & he snubs me,i cant condole that ooo. I get ur point ... But u sEe we guys are trying ... Because of just one snub ...u can't condole ... U know may snub an average guy get in his life time |
Romance › Re: What A Lady Really Wants! by 2dice(m): 6:51pm On Jun 02, 2015 |
wenson: Wah kind of man any kind ... We human create problems and solution for ourselves |
Romance › Re: 10 Deceitful Things Guys Do To Get Under Ladies Skirt by 2dice(m): 6:16pm On Jun 02, 2015 |
The ladies knws about all these stuff ... They want sex too in asmuch they no dey show am for face ... |