2dice's Posts
Nairaland Forum › 2dice's Profile › 2dice's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 139 140 141 142 143 144 145 146 147 (of 252 pages)
Uhmnn.... That zone is near by for you .... Ooh I mean your friend |
ireneony:skype .... No pray to meet confam scammer ... U go see Green think say na Greenade |
cowgirl9090:ooh ... I forgot it is enjoyed by both parties ... Btw are u willing to give him a chance? |
Sleekyshuga:chaii ... I wanted to chose that one Oo .... Ur profile is misleading sef .... Which kind girl u wan be ?? |
generaliy07:u are a good man... I will remember u ... WhEn I get there .... Do you like the post of a Treasurer?? |
I do only no 15 .... Mehn my poo stinks ...any Nu born baby will definately die ... If percieve my poo for 40 sec |
generaliy07:yes boss ... Happi children's day ... thanks sir.. Am very sure am d best guy for de Job |
cowgirl9090:lol @ "bebi" ... He likes u ... I think he don't ve much xperience WIth d opposite s.ex ... I knw u like him also .... D only P was ... He was so eager ... Why not. Just go out with him ...** friendly date** ...dis kind of guy are caring .... No go dey look for adventure ... Guys WEy dey out now ... Na chop and clean mouth Oo |
Check him out Cc lalasticlala
|
Sleekyshuga:all diS smiley .... Bae which side I dey laaa |
that moment ... One Bigboy in his lamboghini ... Say hi to some girls .... Then U will see thread like " I met this dude ..I kinda like him ... How can I be his Girlfriend ... Pls no insult " ...#smd |
Sleekyshuga:chaii ... See hot seat ... Lemme consult my shrine ... Okies ... Ur moniker has more of S in it .... So u must be from d South ....** River state. ** |
Omotayor123:I wanted to toast u for my oga before Ni Oo ... Alh. Aliko Dangote .... But u dey fall inlove what a shame ... Oya gimme any of ur friends WEy dey fall inlove may I start my ministry |
The thread sef dey confuse pass GeJ .... Op we knw it is you ... Don't be shy .... Girl .. |
Sleekyshuga:chaii ... dear u want me to fail Ni .. Oya give me 3 option ... Am a good guesser ... Morning ...better hours ahead ... |
Abi Dem don propose Ni .... Pple WEY to express their feelings na stammer/murmur na so Dem go dey do ..... |
Choose wisely .... That why you were CHOSEN |
Sleekyshuga:lol nice one ...am trying to get the tribe u from ... But ur picture ++ ur typo dey decieve me .... |
pretydiva:lol... It is just her opinion ... But who gives a flying fvvck |
Grasshopper position lmfao ... Either am flash or usain boit ...or the both ..... |
Lol .... Jes assz-lick |
Which money U wan send .... Why not take the money .... Go give those that need it ..... Or just use to Buy something for ur grannies .... May Dem pack blessing of million GByte dash U .... Or carry am go bet9ja shop carry Juventus straight win against Barcelona .... If dey win u get times 6 of ur doe back ... A wise guy will surely do one of these 3 .... Mtcheww ... She no get papa Ni? |
Sleekyshuga:. Ooh shuga .... I thought it wAs 'Huga' .... Lol .. Any reason u chose this as ur moniker? |
prettythicksme:even satan view thread .... Smh for wetin u type ... How many month be d pikin? |
prettythicksme:U re light skin... Not my type btw ... Working for jack ... He said I should test u .... Hun ... U failed Gidigan Ni Oo |
Sleekyshuga:me likey ur moniker .... Sound male_ish tho |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 139 140 141 142 143 144 145 146 147 (of 252 pages)
, Abia to be precise..

!