₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,626 members, 8,422,906 topics. Date: Tuesday, 09 June 2026 at 02:42 AM

Toggle theme

2dice's Posts

Nairaland Forum2dice's Profile2dice's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 203 204 205 206 207 208 209 210 211 (of 252 pages)

RomanceRe: Party On Romance For Buhari Victory by 2dice(m): 10:35pm On Mar 31, 2015
stephenqueen:
Shawty me no kiss and tell, shawty me no kiss
and tell
I'm all right
Shawty me no kiss and tell, shawty me no kiss
and tell
E dey do me like kpako dey play for my head
Do me like kpako dey play for my head
Do me like kpako dey play for my head
Do me like kpako dey play for my head
I say e dey do me like kpako dey play for my head
Do me like kpako dey play for my head
Do me like kpako dey play for my head
Do me like kpako dey play for my head
I'm alright
Yes, yes
verse 1
Buhari sef na Baddest GUY ever liveth
Play play na so Oga Jonah sef chop am
its victory yet Apc never sleep yet
Pdp.igs gats to tighten their downfall belt
hook
so i get on my kneels and say jah no go let Pdp win again
jah no go let dem win again
oooh lord oo
RomanceRe: Party On Romance For Buhari Victory by 2dice(m): 10:21pm On Mar 31, 2015
Orijin101:
kpako undecided
even me sef don forget the lyrics
ice ft m.i Jesse Jags i sent yu d song naa
RomanceRe: Party On Romance For Buhari Victory by 2dice(m): 10:15pm On Mar 31, 2015
stephenqueen:
Make add kpako
oya kpako 4th
lets open the floor
Pls guys let be creative
cc orijin101
RomanceRe: Party On Romance For Buhari Victory by 2dice(m): 10:10pm On Mar 31, 2015
Orijin101:
Noooo! Na dadubule we want angry
make we sinG Godwin first
dadudula 2nd
Indomie 3rd
how about that
cc stephenqueen
RomanceRe: Party On Romance For Buhari Victory by 2dice(m): 10:04pm On Mar 31, 2015
stephenqueen:
make we sing godwin. Dem be say Buhari no go win election but godwin
oya Godwin
lets go there
RomanceRe: Party On Romance For Buhari Victory by 2dice(m): 10:03pm On Mar 31, 2015
Orijin101:
Make we sing Dadubule by skally grin
haba lets go with
stephenqueen
Godwin by The Buhari fans
RomanceRe: Party On Romance For Buhari Victory by 2dice(m): 9:55pm On Mar 31, 2015
jacksparrow1207:
GOD BLESS NIGERIA!
yea man
hope yu fit chopp sha
RomanceRe: Party On Romance For Buhari Victory by 2dice(m): 9:51pm On Mar 31, 2015
jacksparrow1207:
I be teamGEJ
ooh boy
no worries their izz stillll Hope
RomanceRe: Party On Romance For Buhari Victory by 2dice(m): 9:47pm On Mar 31, 2015
stephenqueen:
Tell the DJ to play Iceprince kpako for me jor
no no no we got to sing something natural for Buhari
cc Stephenqueen
orijin101
jacksparrow1207
which song you guys think we should sanG?
Oops i JEGA-edly Gbaduned
cheesy cheesy
RomanceRe: Party On Romance For Buhari Victory by 2dice(m): 9:38pm On Mar 31, 2015
Orijin101:
I promise not to rape you too much grin

I will jez do small and let my guyz finish it up for me cheesy


cc: stephenqueen
2dice
alberto2k
wristwatch
kingtom
fulaboy
tosyne2much
valmunich
chimerase2
ipledge

you guys Should get ready grin

There is a free ponmo tonight lipsrsealed



Did i jez typed thathuh

*runs out of thread
ooh Boy
2dice came late
hope una never drink that REDLabel wey i keep inside cooler
Dating And Meet-up ZoneRe: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by 2dice(m): 4:51pm On Mar 31, 2015
Mhizkel:
present sir!
where you carry ur small butt go since faa?
RomanceRe: Thread 4 UGLY Guy+experiences by 2dice(m): 4:28pm On Mar 31, 2015
IamTerra:
lmao stay there they jones yaself
na there i dey reside na
Adeniyi Jones street tongue
abi you na Learner ni??
RomanceRe: Thread 4 UGLY Guy+experiences by 2dice(m): 4:25pm On Mar 31, 2015
Orijin101:
; D

wetin dey ground na?
champagne with Ororo don full Ground
the Girls with idi nicki minaj sef full Berekete
Make Oga declare
Baba winner
may we dey shaye lor
RomanceRe: Thread 4 UGLY Guy+experiences by 2dice(m): 4:06pm On Mar 31, 2015
Orijin101:
Guys, make una no vex say i no show since morning ooo

Na mods borrow me 24hours ban but i don evade am shagrin

cc: stephenqueen
2dice
valmunich
alberto2k
kingtom
keeper1
etc
my reel G
welcome back with
*Igarachicken SwaG
PoliticsRe: Jega's Announcement Of Presidential Election Results 2015: Part 4 by 2dice(m): 1:12pm On Mar 31, 2015
To be sincere
the way Jega dey put people for suspense if Trumpet Blow right now Nigerians no Go gree Ovaporate oo
cheesy cheesy
RomanceRe: Thread 4 UGLY Guy+experiences by 2dice(m): 1:05pm On Mar 31, 2015
IamTerra:
...but by every penny that proceedeth out of hes pocket tongue
no ma'am
thats de devil's version
cheesy tongue
RomanceRe: Thread 4 UGLY Guy+experiences by 2dice(m): 11:55am On Mar 31, 2015
KingTom:
Na so o grin dem don continue grin
i dey here Pdp murdered Rivers and Delta
RomanceRe: Rokiatu Romanceland Serial Killer by 2dice(m): 11:53am On Mar 31, 2015
Only Jah knws the number of d1cks that has wanked off this chick
and stillll counting
cheesy cheesy
RomanceRe: Thread 4 UGLY Guy+experiences by 2dice(m): 11:44am On Mar 31, 2015
jacksparrow1207:
Few hitches
so na 1week we go use do election
RomanceRe: Thread 4 UGLY Guy+experiences by 2dice(m): 11:43am On Mar 31, 2015
KingTom:
Na wa o. I Gen. Tom Aworinde having been given the go ahead by my brothers in arms, Hereby seize power! grin
so what the way to Go..
Dem no gree continue?
RomanceRe: Thread 4 UGLY Guy+experiences by 2dice(m): 11:36am On Mar 31, 2015
jacksparrow1207:
I dey follow as flies dey folo cow cheesy
hahahhah shey JeGa don start
RomanceRe: Thread 4 UGLY Guy+experiences by 2dice(m): 11:35am On Mar 31, 2015
KingTom:
I hear am o Orubebe dey cause wahala for election o grin
as in
the way Jega dey put people for suspense if Triumphant Blow Nigerians no Go gree Ovaporate oo
RomanceRe: Thread 4 UGLY Guy+experiences by 2dice(m): 11:31am On Mar 31, 2015
IamTerra:
lmao rotf hahahahahhahahahahahahaha real beauty in tha inside,why dont they just paste their xray on their face
rasta man Bible says
"Man mustnot live on physical attribute alone"
RomanceRe: Thread 4 UGLY Guy+experiences by 2dice(m): 11:24am On Mar 31, 2015
KingTom:
If I hear grin
oga mi
you hear-ram oo
RomanceRe: Thread 4 UGLY Guy+experiences by 2dice(m): 11:13am On Mar 31, 2015
RomanceRe: Thread 4 UGLY Guy+experiences by 2dice(m): 11:13am On Mar 31, 2015
KingTom:
Baba my own Ugliness no be here o, I ugly die grin
iffa here
if you see me
aaah swear you gonna be feeling fly
definition of worwor.. Yor right that me cheesy
RomanceRe: Thread 4 UGLY Guy+experiences by 2dice(m): 11:10am On Mar 31, 2015
jacksparrow1207:
Buhahahaha
As una no gree me ripe bfr una pluck me nko?
lmfao
you dey follow the election
Bumper to Bumper?
RomanceRe: Thread 4 UGLY Guy+experiences by 2dice(m): 10:58am On Mar 31, 2015
jacksparrow1207:
cheesy cheesy cheesy
Runs awt of thread
where you dey go
see your face like unripe kulikuli
tongue cheesy
RomanceRe: Ladies:why Do You Friendzone Good Guys? by 2dice(m): 10:52am On Mar 31, 2015
MzNelly:
Don't be too good.

Every lady will ride you.

Just be yourself.

A good guy is just......scared.

Scared of taking chances, of asking her out, of stealing a kîss, of flirting with her.

And that's not right.
confam ni
'apati werey'
RomanceRe: Thread 4 UGLY Guy+experiences by 2dice(m): 10:48am On Mar 31, 2015
In bob marley voice
Logo logo Ugly nigg.ass full for here man..
We dem beautiful for inside
dem pretty gals dem run run for we
Bombom-Clark thunder strike der left nyassh cheesy
Cc stephenqueen
orijin101
jacksparrow1207
Kingtom
Dating And Meet-up ZoneRe: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by 2dice(m): 8:48am On Mar 31, 2015
mhizkel where are thou
CelebritiesRe: Phyno Shares Hilarious Photo Of A Girl Heading To The Polling Unit by 2dice(m): 12:06am On Mar 31, 2015

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 203 204 205 206 207 208 209 210 211 (of 252 pages)