Romance › Re: Achieve Something First Before Thinking Of Love by 2dice(m): 11:52pm On Mar 30, 2015 |
This rule is strictly Good for Home base ni.GGass  |
Celebrities › Re: Phyno Shares Hilarious Photo Of A Girl Heading To The Polling Unit by 2dice(m): 8:51pm On Mar 30, 2015 |
|
Romance › Re: Come Tell Us What You Like About Ur Favorite Nairalander by 2dice(m): 8:49pm On Mar 30, 2015 |
Mhizkel: Go jor lol catch you @ derailers thread |
Romance › Re: Ladies Hate Nice Guys...prove by 2dice(m): 8:36pm On Mar 30, 2015 |
Nigerian Girls can suffer Man Pikin.. Only when you are Broke |
Celebrities › Re: Phyno Shares Hilarious Photo Of A Girl Heading To The Polling Unit by 2dice(m): 3:53pm On Mar 30, 2015 |
[quote author=Mhizkel post=32169176][/quote]lol i dey imagine which kind currency you go dey vomit  |
Romance › Re: Come Tell Us What You Like About Ur Favorite Nairalander by 2dice(m): 3:51pm On Mar 30, 2015 |
Mhizkel: s2u ehe ehen you to say "Thank you my Lord" abi you sef wanna follow dem do Gender Equality :-/ |
Politics › Re: Jega Live On NTA: INEC Stage Is Set For The Announcement Of Presidential Result by 2dice(m): 3:15pm On Mar 30, 2015 |
dosht: Seun don hammer hammer ke Oga Seun don Blow pass Explosion  |
Romance › Re: Ladies:why Do You Friendzone Good Guys? by 2dice(m): 12:55pm On Mar 30, 2015 |
GhostProtocol: Ireneony has friendzoned me for Seun. Now, the hope of sucking her bress is slim.
I have no choice now but to create an alternate nairaland, where I will be the new CEO  buhahaha niccur you made my day Be a C.E.0 and she will be the one stalking you |
Romance › Re: Ten Things Ladies Prefer In Men by 2dice(m): 12:05pm On Mar 30, 2015 |
10 stuff ladies love Account shapeless like Amoeba Lies Bed skillz A1+ 6packs XtremeBadtGUY Ego Money More/Most Money SwaGG Cute n.GGa |
Politics › Re: Buhari Leads Jonathan In Adamawa by 2dice(m): 10:55am On Mar 30, 2015 |
One word *BABA |
Politics › Re: APC Win Ondo Election by 2dice(m): 10:53am On Mar 30, 2015 |
Click share you think Oga Jonah Fada Chrismas money has Enter One chance |
Romance › Re: Ladies:why Do You Friendzone Good Guys? by 2dice(m): 9:41am On Mar 30, 2015 |
Am just here to read/see comments/lies |
Romance › Re: 9 Reasons Why It’s Good To Date A Man With A Beard by 2dice(m): 7:15am On Mar 30, 2015 |
TheSonOfMark: Jealous?
Spot on OP! #TeamBeardy #HirsuteAndProud duurh The Bigger your Beards the chance of you being a Bokoharam -FFK |
Celebrities › Re: Phyno Shares Hilarious Photo Of A Girl Heading To The Polling Unit by 2dice(m): 12:33am On Mar 30, 2015 |
Mhizkel: Haba!Plz manage me na biko! taaah only if i go use yu do ritual   |
Romance › Re: Come Tell Us What You Like About Ur Favorite Nairalander by 2dice(m): 12:29am On Mar 30, 2015 |
Mhizkel: Hmmmm...dem 4don use d broom sweep u join! :p see yur head like donut make with palm oil  |
Romance › Re: Come Tell Us What You Like About Ur Favorite Nairalander by 2dice(m): 12:13am On Mar 30, 2015 |
stephenqueen: No mind dat Mod wey ban us bro i gets to sleep now ttyl8r |
Romance › Re: Come Tell Us What You Like About Ur Favorite Nairalander by 2dice(m): 11:59pm On Mar 29, 2015 |
stephenqueen: Him talk say him don deactivate dos accounts ooh boy i jes dey whatsapp throughout dey flex ni jare |
Romance › Re: 9 Reasons Why It’s Good To Date A Man With A Beard by 2dice(m): 11:54pm On Mar 29, 2015 |
I swear some people is/are High on Tap Water.. Op wtf is this |
Romance › Re: Come Tell Us What You Like About Ur Favorite Nairalander by 2dice(m): 11:51pm On Mar 29, 2015 |
stephenqueen: Dem go don ban orijin101 too. i no sure orijin get like 5 account na if dem ban one reload anoda |
Romance › Re: Come Tell Us What You Like About Ur Favorite Nairalander by 2dice(m): 11:44pm On Mar 29, 2015 |
stephenqueen: Omo I just dey cum back from 24 hours ban.. yes me sef: dem dash both of us ni sha |
Romance › Re: Come Tell Us What You Like About Ur Favorite Nairalander by 2dice(m): 11:40pm On Mar 29, 2015 |
stephenqueen: Nope,you murdered the beat.i dey listen to it now gan garri ijebu no swell reach my head right now oo  |
Romance › Re: Come Tell Us What You Like About Ur Favorite Nairalander by 2dice(m): 11:38pm On Mar 29, 2015 |
Mhizkel: oya b fast m waitin...... love are yu stillll on the queue? kus Apc area thug don use broom my lyrics i wrote inside a4 paper |
Celebrities › Re: Phyno Shares Hilarious Photo Of A Girl Heading To The Polling Unit by 2dice(m): 11:36pm On Mar 29, 2015 |
Mhizkel:
 so this is you.. That aaah wan go take show mama "Mhizkel" you don fall moi hand patapata |
Romance › Re: Come Tell Us What You Like About Ur Favorite Nairalander by 2dice(m): 10:35pm On Mar 28, 2015 |
|
Romance › Re: She Is Giving Me An Headache by 2dice(m): 10:33pm On Mar 28, 2015 |
See as they are blasting the Op like Explosion.. Op don't worry Baba God Suprise U  Pray ++ Hustle is thy Key |
Romance › Re: Come Tell Us What You Like About Ur Favorite Nairalander by 2dice(m): 10:25pm On Mar 28, 2015 |
Mhizkel: Both of the above
 chaii ayaff enter one chance bae hold on lemme go take some inspiration  |
Romance › Re: Come Tell Us What You Like About Ur Favorite Nairalander by 2dice(m): 10:21pm On Mar 28, 2015 |
stephenqueen: My Guy 2dice where you are? Cum freestyle for me lol oga mi my swwrrat is online i don lie say i dey work for shell  |
Celebrities › Re: Phyno Shares Hilarious Photo Of A Girl Heading To The Polling Unit by 2dice(m): 10:19pm On Mar 28, 2015 |
Mhizkel: Lwtmb...baby oku! 2dice cuman see ya wifey o :-/ |
Romance › Re: Come Tell Us What You Like About Ur Favorite Nairalander by 2dice(m): 10:17pm On Mar 28, 2015 |
Mhizkel: Lemme me o ehnehn! baby mi is vexing shey i should sing/rap for you  |
|
Romance › Re: Come Tell Us What You Like About Ur Favorite Nairalander by 2dice(m): 10:08pm On Mar 28, 2015 |
Mhizkel: Shebi ayam d one wif small *** and ***** abi? love those small things are biG in my eyes oo yu knw i love yu pass Shecow  |
Romance › Re: Come Tell Us What You Like About Ur Favorite Nairalander by 2dice(m): 9:59pm On Mar 28, 2015 |
|