Jokes Etc › Re: From Lola To Studere by 2Direct(m): 4:40pm On Nov 11, 2009 |
Comot make i pass jor |
Jokes Etc › Re: A For Apple : ! by 2Direct(m): 4:38pm On Nov 11, 2009 |
Na here we go take know people wey nor finish nursery school |
|
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by 2Direct(m): 4:32pm On Nov 11, 2009 |
Liar, I saw her washing her half torn bra at the backyard, go and check |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by 2Direct(m): 4:29pm On Nov 11, 2009 |
Enemy's of joy |
|
|
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by 2Direct(m): 10:34am On Nov 11, 2009 |
Grabs him by the collar and pull his fat ass to the ground |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by 2Direct(m): 10:30am On Nov 11, 2009 |
Nonsense! |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by 2Direct(m): 10:16pm On Nov 07, 2009 |
how are u , your husband, children and market? |
Jokes Etc › Re: Funny Pix! by 2Direct(m): 10:14pm On Nov 07, 2009 |
I'm Hot, you're Not  |
|
Jokes Etc › Re: Mathematics! by 2Direct(m): 10:01pm On Nov 07, 2009 |
Lol  |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by 2Direct(m): 10:00pm On Nov 07, 2009 |
i like u sometimes u dey talk true |
Jokes Etc › Re: My First Post by 2Direct(m): 9:57pm On Nov 07, 2009 |
clear jare, see your mouth like 10 pere  |
|
Jokes Etc › Re: A For Apple : ! by 2Direct(m): 9:50pm On Nov 07, 2009 |
Maybe the person wey una see only re-semble me, nonsense |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by 2Direct(m): 9:48pm On Nov 07, 2009 |
stale jor |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by 2Direct(m): 9:48pm On Nov 07, 2009 |
*Dies* |
Jokes Etc › Re: Robbed / Rapped by 2Direct(m): 7:50pm On Nov 06, 2009 |
Joke 4/10 |
Jokes Etc › Re: A For Apple : ! by 2Direct(m): 7:41pm On Nov 06, 2009 |
Dont jeopardise my political ambition with your false allegation jor |
Jokes Etc › Re: Woman Palaver by 2Direct(m): 7:36pm On Nov 06, 2009 |
E be like i fit touch you? I say make u no make noise for my ear with your endless laughter jare |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by 2Direct(m): 7:33pm On Nov 06, 2009 |
Pari olodo who's talking to you? |
Jokes Etc › Re: A For Apple : ! by 2Direct(m): 7:32pm On Nov 06, 2009 |
Na for dia we go see u |
Jokes Etc › Re: Woman Palaver by 2Direct(m): 7:30pm On Nov 06, 2009 |
Take am easy dey laugh for my ear jor, Birds of the same feather' |
Jokes Etc › Re: Why Do Ugly Guys Like Fine Ladies? by 2Direct(m): 7:27pm On Nov 06, 2009 |
Lol, Thanks abby |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by 2Direct(m): 7:25pm On Nov 06, 2009 |
Bussy body |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by 2Direct(m): 7:23pm On Nov 06, 2009 |
Holla me incase u need anything |
Jokes Etc › Re: Why Do Ugly Guys Like Fine Ladies? by 2Direct(m): 7:21pm On Nov 06, 2009 |
Talking to yourself?? |
Jokes Etc › Re: Why Do Ugly Guys Like Fine Ladies? by 2Direct(m): 7:17pm On Nov 06, 2009 |
Na the first time u go talk true be dis jor lol |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by 2Direct(m): 7:16pm On Nov 06, 2009 |
Everything is good from my head down to my boxerz, U nko |
Jokes Etc › Re: Why Do Ugly Guys Like Fine Ladies? by 2Direct(m): 6:59pm On Nov 06, 2009 |
Lol, Erm lyssa shey na only the poor peeps dey ugly? |