2shaw's Posts
Nairaland Forum › 2shaw's Profile › 2shaw's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 31 pages)
Oh boy ,everywhere dey hot,make ai relax
|
Lol scammer, i rem how he was cursing one of the lady he slept with over the phone,saying trailer go jam you. This man na scam. Abeg what was this guy saying,is it where is my share or wey my car. https://www.youtube.com/watch?v=QvCihlcG548 |
1m, 2002 model toks is sold for 1.8m cash deal,anything outside that ,the dealer and agent are huge rippers. 2002 model. Besides this car don get accident from bonet reach bumper. U try sha,the panel beater and painter tried his best,but e still clear say this lexus get better accident |
Dem dey price 600k,u dey do nope,odeh, on top 4plugs basic options. E go shock u say na 400k u go sell am when hand meet you. |
2006 big daddy upgraded to camry 2010 le, abi wetin i read so |
Millions for mouth,zero naira for your account. See him hall 4 suit |
How did our forefathers co exist when there were no alerts then. How dem take do am,all those fake alert,bvn and sim hacking,money turn to paper at asaba stories. |
Why must everything be dangote. Nigeria is cursed forever |
I feel poor with my 40m,i still feel poor and trek,no one knows my value. Nawa o. God why u nor make me woman,why why |
How can yoy say this useless car has been driven just twice. You this bastard OP,you are a liar and hell bound. You always tell lies ranging from 6months driven,2weeks driven,barely used. Everyone for nairaland don know your lies and scam. I have a car too for sale, ita just 5hrs driven too. |
You are always adding your own greed to everyrhing. It sells for 3m 3.2 max. And u rushed to put 3.8m. Nawa o |
Pics of the car abroad pls. slex: |
U already want to sell a totally condemned lemon car,why cant we always butcher cars like this and sell as parts. Nawa o. If oyinbo dey sell car likw dis give themselves take repair and deive for road,e mean say biden deyvbig peoblem be that. Oga butcher the scrap abeg. |
What year was it cleared from port |
O.M O L D M O D E L |
She is a thief |
Odeh,na dis kind scrap dem dey happy say na brand new. Its already a naija used registered car. |
Pls i will buy it 3.5m pls, |
Stfu . Those are fake chrome wheel covers dumbo,its a salvaged accidented camry death trap. See passenger door with back door,very evident. Bastard greedy lemon seller. I pity whoever buys such death trap. No airbags left |
400k |
Not even alloys,or chromes. Idiot |
The money wey u don chop never do u aunty. Go sleep jor |
Fear go let u show engine,what u have there is an old archaic pile of metal . https://www.youtube.com/watch?v=y-7Y_uYs2H0 |
Roadside with convenience stores go sell buckets tire. See potor potor everywhere. E resemble hall 4 o.
|
End time things. A whole texas. End times.
|
We need to gather ourselves innat least 50,000 armed with sticks,knives,stones,guns ,sharp o jects. Head to aso rock and have everyone there killed. |
Heya,they didnt use aje,all these poly ibadan,apete giftcard boys.if u use aje or ogumeh,efcc no fit burst u
|
How can this watch be 22k, when i was averagely broke then,naso i dey hype every. If your shiit iznt stainless bro,its shit,if it isnt waterproof,oh Bleep na extra piece of worthless shit. Naija girls are juzt damn greedy man wtf. Someone sent her as gift,then she carry am come give u as mumu. Lol. If its not a samsung active watch or an iwatch,then bro what u got thr na akube clone watch of 5k. Which dirty 22k, so the ones wey be over fake for inside boutique go be 100k na. |
Na naija ubdey,everyday indey vex say my blood na naija. Why not american blood,or Canadian blood. |
Omg,why did you miss the headlamps with windshield, God forbid,engine don damage. Gear nkor, hahahahahaa. U go deyvuse your friend motor dey play big boy. Aooooow,see wetin alcohol don cause. U go spend better money,20k kor,10k ni,like say dollar na 200 naira. Hahahahahahaha. God i dey vex,why u go miss headlamps na. Ooohhh chai
|
I told u, fool. With 2.3m u go see better camry le,xle and sports sef toks |
Armed to the teeth cowards. Boko haram pls where are you.
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 31 pages)