Thinking!!!.... - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Thinking!!!.... (630 Views)
| Thinking!!!.... by uc4uandc(op): 12:56pm On Jun 16, 2016 |
Nasoo
i wake up this morning jeje,
Na im my girlfriend cum call me
talking to me in a cry voice and said;
"Baby,How much you get
for your account?"
I replied "N5000"
She cried in a loud voice said;
"Ewooh,i don finish. . .Na wetin
N5000 go cum do for three of us naah?"
Na im i cum dey wonder and cum ask say;
"Which three of us??. . . . . .Na only two of us dey
here so,i no understand"
Na im phone cum cut.
Abeg make i ask una wetin
this kyn talk cum mean??
Don't forget to like up this |
| Re: Thinking!!!.... by ForeverYoung197(f): 12:59pm On Jun 16, 2016 |
Maybe she has a ghost friend and she wanted it to be part of you two. |
| Re: Thinking!!!.... by Nobody: 1:05pm On Jun 16, 2016 |
Op three of Una..... *Your girlfriend, *Junior *and you ![]() ![]() 5000 no go do.....
|
| Re: Thinking!!!.... by oshofree400(m): 1:08pm On Jun 16, 2016 |
belle ti de ....pregnant nigga wise up...... ![]() |
| Re: Thinking!!!.... by uc4uandc(op): 6:03pm On Jun 16, 2016 |
I dey fear now ![]() |
| Re: Thinking!!!.... by schumastic(m): 6:34pm On Jun 16, 2016 |
uc4uandc:HAHAHA SHE WAS THINKING OF KEEPING THE PREGNANCY BEFORE BUT THIS ANSWER WEY U GIVE AM NA REAL EWOOH LOL...OP START HUSTLING AND PLS SEND ME INVITE WEN JUNIOR COMES INTO THIS WORLD ![]() |
Thinking Of Going Into Music Because I Have Got The Voice And The Looks (pic) • 5 Sex Fantasies Your Girl Is Thinking About But Won't Tell You • I Am Thinking Of Beating Her Up........really Mad Right Now • 2 • 3 • 4
Don't Ever Deal With Your Relationship Problems The Following Ways • My Father's Advice To Me When I Was Searching For A Wife... Wow • Portraits Of Interracial Septuagenarian Couple Celebrating 20 Years Of Love


