Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,018 members, 7,818,015 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 04:31 AM

Timaya Manhandled, Handcuffed And Detained - Celebrities (5) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / Timaya Manhandled, Handcuffed And Detained (13440 Views)

Timaya Shows Off The Interior Of His Newly Acquired Home (Photos) / Rapper Bobby Shmurda Handcuffed To His Gang Members, To Face 25 Years Imprisonme / Eldee Gets Handcuffed To A Chair & Interrogated Over Mo'cheddah Nude Pics & More (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply) (Go Down)

Re: Timaya Manhandled, Handcuffed And Detained by onijogbon(m): 5:09pm On Sep 08, 2009
@onijogbon
No take am personal now.

@mreds, nothing personal here o.  i just can't stand stupid people wey no dey open eye or pay attention. 

u see wetin i mean below?


SeXyBoNE:

@oníjògbòn

Wetin dey worry u na, u drink piss or u kiss craze, i kno go fit ask quetion again?? shoooooooo

Were u, do well oh, abi u no get respect for your elder, next time you type that kain rubish again i go run enter u for this nairaland

obviously from ya rant, na u drink piss and kiss craze. 

nothing wrong in asking question but when you ask question wey plenty people don already answer, then it's a stupid question.

either you too dunce to understand the answer or u no dey pay attention (mind you na recipe for failure be that o).

in ya own case, e be like say na both scenario dey applicable.


Genuflect:

@sexybone You commented on the topic without reading well through the forum. Different posters have posted the source but you still claimed it's a baseless story. Na wa o. I guess that irritated onijogbon. Lol

@Genuflect, gbam! u don talk am finish! wo, God go bless u o jare.
Re: Timaya Manhandled, Handcuffed And Detained by SeXyBoNE: 12:19am On Sep 09, 2009
oníjògbòn:

@mreds, nothing personal here o.  i just can't stand stupid people wey no dey open eye or pay attention. 

u see wetin i mean below?


obviously from ya rant, na u drink piss and kiss craze. 

nothing wrong in asking question but when you ask question wey plenty people don already answer, then it's a stupid question.

either you too dunce to understand the answer or u no dey pay attention (mind you na recipe for failure be that o).

in ya own case, e be like say na both scenario dey applicable.


@Genuflect, gbam! u don talk am finish! wo, God go bless u o jare.


E B LIKE SAY U DEY TRY ME FOR DIS LAND OOO, KNO LET YOUR FINGERS PUT U FOR TROUPBLE O
Re: Timaya Manhandled, Handcuffed And Detained by onijogbon(m): 3:36pm On Sep 09, 2009
SeXyBoNE:


E B LIKE SAY U DEY TRY ME FOR DIS LAND OOO, KNO LET YOUR FINGERS PUT U FOR TROUPBLE O
abeg close ya 32 jo! nothing sensible dey comot from am o jare. . .spelling sef na wa.

olodo over hundred!
Re: Timaya Manhandled, Handcuffed And Detained by emmyjolly: 11:56pm On Sep 11, 2009
timi did notin wrong by asking to sit at the front sit bicus he knows who he's dating dat she a thief and also a hull.so he trying to secure a criminal 4rm stelling. grin
Re: Timaya Manhandled, Handcuffed And Detained by Elijay: 4:23pm On Nov 04, 2009
Hiya everybody lets not blame our Timaya who really knows what happened in between them, both 0f them are at fault, THATS EMOTIONS FOR YA!!!
Re: Timaya Manhandled, Handcuffed And Detained by chinkelly(m): 10:52pm On Dec 10, 2009
Na today una know say timaya na fool. You nor see say na soso one kain sing he sing. All diz actress sef beta peson go chaze una, una no go gree, no jagajaga peson you con dey spread your legs for. were you o, Empress abi wetin be ur name, if you know betta poeple wey dey trip for you, you go knw say you fall your hand to go friend person like Timaya. God abeg o!
Re: Timaya Manhandled, Handcuffed And Detained by sundayogor(m): 4:49pm On Nov 29, 2010
Timaya na yeye person wey fit fight pastor sef if they no hol am and e bilike say na woman he fine go there , any which way, i dey laugh! smiley shocked angry

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply)

9ice Celebrates His 36th Birthday Today / Photos: Bobby Brown Arrives Lagos For Friday Concert / Taribo West Arrives In Ghana To Preach

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.