Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,159,052 members, 7,838,656 topics. Date: Friday, 24 May 2024 at 07:22 AM

i - Romance (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / i (2857 Views)

My Friend Fingered His GF And Came To Me Outside To Put his Finger In My Nose! / Mr. Nairaland Contest 2015 - ELIMINATION ROUND 1 / Mr Nairaland Contest 2015 - CAMPAIGN THREAD (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Re: i by dukeprince50: 8:21pm On Jun 26, 2016
Pls contest abeg, at least lez see one wowo boy contestin. Bt den d best result u go get na last, i bliv dat one go b bias sef. Guy ur case no geh cure.

1 Like

Re: i by dukeprince50: 8:22pm On Jun 26, 2016
Pls contest abeg, at least lets see one wowo boy contestin. Bt den d best result u go get na last, i bliv dat one go b bias sef. Guy ur case no geh cure.
Re: i by vikspring(m): 9:03pm On Jun 26, 2016
DESNAT:
grin *ishhh* too harsh.aint you ever tired?

awfa na lanicky be queen ooo

refiner suppose call you on phone to thank you even though she no win

see na you try pass ... just dey disturb me abt refiner d bomb ... and guy I read ha congratulations speech for queen lanicky .. see I go marry refiner .. lolzz

1 Like 1 Share

Re: i by iamkingzlee(m): 9:06pm On Jun 26, 2016
E go make sense bro
Re: i by NevetsIbot(m): 9:30pm On Jun 26, 2016
Florblu:
Who nose(knows) tomorrow you might be chosen
murder!!!! Ahhhhh murder!!!! Seun!!! Ban please grin
Re: i by Nobody: 9:46pm On Jun 26, 2016
op your nose is cool cool like thermocool freezer .



My hostel guys here say the nose be like jeeeeeep grin grin grin...oh lawwd..
Re: i by NevetsIbot(m): 9:46pm On Jun 26, 2016
I just envy your beards o... I wish!!!

1 Like

Re: i by Zedoo(m): 9:56pm On Jun 26, 2016
enshi:


Looks like you also coming

Now am beginning to wonder are they just going to dash Me this crown or am I really competing for it cos really I see no match yet

Well you fit get pointed nose... But it ain't all about dat nigga
Re: i by enshi(m): 10:01pm On Jun 26, 2016
Zedoo:


Well you fit get pointed nose... But it ain't all about dat nigga
Don't be scared I will only win ok... Not beating any one with stick or something.... Am just gonna be pronounced winner shikena
Re: i by Zedoo(m): 10:03pm On Jun 26, 2016
UyiIredia:
All these failed Mr Nairaland wannabees. Dem never finish. Den no dey tire to dey show face.

Ahahah say na "failed"...lol. You for comot na.
...abi u dey fear dusting?
Re: i by Zedoo(m): 10:06pm On Jun 26, 2016
enshi:

Don't be scared I will only win ok... Not beating any one with stick or something.... Am just gonna be pronounced winner shikena

10eons away.. Can't see you bro. Na the ladies go decided that one... Lol
Re: i by druxy(m): 10:13pm On Jun 26, 2016
aaha.... guys..op no fi play with you again?

1 Like

Re: i by Zedoo(m): 10:14pm On Jun 26, 2016
dukeprince50:
Pls contest abeg, at least lez see one wowo boy contestin. Bt den d best result u go get na last, i bliv dat one go b bias sef. Guy ur case no geh cure.

Omo you are fearfully made o. Even black and white no fit cover the damage... Once you dey contest I no FIT carry last....
I am NOT 5ft 8" with pot belly o.... Lol...
Re: i by Zedoo(m): 10:16pm On Jun 26, 2016
Jacksonville:
op your nose is cool cool like thermocool freezer .



My hostel guys here say the nose be like jeeeeeep grin grin grin...oh lawwd..

Na hummer be dat na. God know as e dey go wen e use the trowel set am like that..... Lols
Re: i by Nobody: 10:26pm On Jun 26, 2016
Zedoo:


Na hummer be dat na. God know as e dey go wen e use the trowel set am like that..... Lols




Lwkmd ..chai guy u wicked grin grin
Re: i by Zedoo(m): 10:27pm On Jun 26, 2016
Infact more pics
Re: i by Nobody: 11:24pm On Jun 26, 2016
vikspring:


awfa na lanicky be queen ooo

refiner suppose call you on phone to thank you even though she no win

see na you try pass ... just dey disturb me abt refiner d bomb ... and guy I read ha congratulations speech for queen lanicky .. see I go marry refiner .. lolzz
lol we go see for work tomorrow
Re: i by adewumiopeyemi(m): 11:25pm On Jun 26, 2016
so what are the insult that will follow.... grin grin
queencalipso:
Oga pls contest if you have the courage to stand the insults that will follow. Handsome or not is inconseqencial .


But your nose, lipsrsealed anyway it is well.
Re: i by adewumiopeyemi(m): 11:26pm On Jun 26, 2016
were u dey work se....lol grin grin
Zedoo:
Infact more pics
Re: i by queencalipso(f): 1:07am On Jun 27, 2016
adewumiopeyemi:
so what are the insult that will follow.... grin grin

Ask lanicky and the other contestestants of the just concluded miss nl.
Re: i by Zedoo(m): 5:01am On Jun 27, 2016
adewumiopeyemi:
were u dey work se....lol grin grin


I dey work for one design studio for Abuja
Re: i by dukeprince50: 7:21am On Jun 27, 2016
Zedoo:


Omo you are fearfully made o. Even black and white no fit cover the damage... Once you dey contest I no FIT carry last....
I am NOT 5ft 8" with pot belly o.... Lol...
lol 5ft 8'' nai u be? Eiya. Bt hu teh u say i wan contest? I no geh tym my broda.
Re: i by Zedoo(m): 10:03am On Jun 27, 2016
dukeprince50:
lol 5ft 8'' nai u be? Eiya. Bt hu teh u say i wan contest? I no geh tym my broda.

Nope! I said I am NOT 5ft 8"...
I am 6 ft 2...athletically built...
Re: i by dukeprince50: 10:11am On Jun 27, 2016
Zedoo:


Nope! I said I am NOT 5ft 8"...
I am 6 ft 2...athletically built...
i'm jokin sha, jes go, i go personally vote u, rememba my vote counts lol

(1) (2) (Reply)

Climax Stop! Stop!! Pls... (pix) / How I Romanced The Living Day Out Of Her - Confirmed Sexy / Photos: Woman Share Her Nud Pic Online

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.