Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,790 members, 7,862,616 topics. Date: Sunday, 16 June 2024 at 08:55 PM

Pix Talk - Jokes Etc (92) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Pix Talk (113430 Views)

Pix Talk Reloaded (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (89) (90) (91) (92) (93) (94) (95) ... (101) (Go Down)

Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 12:23pm On Aug 05, 2010
You dey talk like say all the teachers wey don teach u dey retarded sad
Re: Pix Talk by Pharoh: 12:33pm On Aug 05, 2010
Haba you forget say we be classmates for primary and secondary school? grin
Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 12:35pm On Aug 05, 2010
E mean say na the people wey u dey hang out with cause this ur kwe-kwe thinkings
Re: Pix Talk by Nobody: 12:39pm On Aug 05, 2010
cheap relatives

Re: Pix Talk by StudioCFR(m): 1:14pm On Aug 05, 2010
Lol
Re: Pix Talk by whiteroses(f): 7:17pm On Aug 05, 2010
dat pic is the truth lol
da man is gravely ill no need to waste any more money lol abi
Re: Pix Talk by Pharoh: 7:26pm On Aug 05, 2010
This kind thing fit happen for naija so?
Re: Pix Talk by tayoast(m): 9:57pm On Aug 05, 2010
cheesy cheesy cheesy cheesy
wat a pikshor
Re: Pix Talk by lbotus(f): 10:09pm On Aug 05, 2010
that pishure na wa . cheesy
Re: Pix Talk by EfemenaXY: 11:37pm On Aug 05, 2010
can only happen if the so-called brother na saddist. . . lipsrsealed
Re: Pix Talk by Kunbee: 12:30am On Aug 06, 2010
Studio CFR:

Fear not my daughter - dem no fit ban me- even if they do, make u no cry for me.

U be dagrin
Re: Pix Talk by bibs(f): 6:24am On Aug 06, 2010
^^ nor mind am, he dey feel like papa
Re: Pix Talk by Kunbee: 10:56pm On Aug 06, 2010
That dead rat shocked
Re: Pix Talk by bibs(f): 11:17pm On Aug 06, 2010
A bungalow on a plot of land with swimming pool in front. Asking price, N350,000.00 (Negotiable). Please hurry while offer last.

Re: Pix Talk by EfemenaXY: 11:18pm On Aug 06, 2010
Lol!!

Oh my! - well, I say!!

grin grin grin
Re: Pix Talk by Kunbee: 11:31pm On Aug 06, 2010
That na studio apartment
Re: Pix Talk by EfemenaXY: 12:00am On Aug 07, 2010
^^Lol!!
Re: Pix Talk by romsky: 12:11am On Aug 07, 2010
e be like say una dey lust after studio self
Re: Pix Talk by Kunbee: 12:32am On Aug 07, 2010
Wetin concern u o
Re: Pix Talk by whiteroses(f): 1:28am On Aug 07, 2010
bibs:

A bungalow on a plot of land with swimming pool in front. Asking price, N350,000.00 (Negotiable). Please hurry while offer last.
i'd pay you a million to get the property off sale, person can catch aids from dat water shocked one swim in it you're bald for life
Re: Pix Talk by bibs(f): 6:10am On Aug 07, 2010
^^Lmao funny funny
Re: Pix Talk by blacksta(m): 7:04am On Aug 07, 2010
My dream house
Re: Pix Talk by StudioCFR(m): 8:03am On Aug 07, 2010
Na bibs former house be dat- but na kunbee dey live dia now.
Re: Pix Talk by skyndyp(f): 11:48am On Aug 07, 2010
weti dey happen hia shocked

Re: Pix Talk by skyndyp(f): 11:55am On Aug 07, 2010
Ha ha ha

Re: Pix Talk by bibs(f): 12:03pm On Aug 07, 2010
Studio CFR:

Na bibs former house be dat- but na kunbee dey live dia now.

modified:

Na Studio former house be dat- but na kunbee dey live dia now.
Re: Pix Talk by skyndyp(f): 12:11pm On Aug 07, 2010
;d

Re: Pix Talk by StudioCFR(m): 12:35pm On Aug 07, 2010
No mind bibs, na she get dat house lol
Re: Pix Talk by siapaya(m): 7:50pm On Aug 07, 2010
wink wink wink

Re: Pix Talk by siapaya(m): 7:54pm On Aug 07, 2010
wink wink wink

India

Re: Pix Talk by Kunbee: 1:27am On Aug 08, 2010
bibs:

modified:

Na Studio former house be dat- but na kunbee dey live dia now.
Studio CFR:

No mind bibs, na she get dat house lol

Eyi mejeji ti fagbo
Re: Pix Talk by Pharoh: 1:35am On Aug 08, 2010
lol cheesy

(1) (2) (3) ... (89) (90) (91) (92) (93) (94) (95) ... (101)

My Collections Of Crazily Funny Pics.... Hahahahahaha / If Your Lawyer's Trouser Is Like This, Nwanne Forget It, You Are Going To Jail!! / Mermaid Found After Tsunami: Wow Scary!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.