Stats: 3,165,914 members, 7,863,176 topics. Date: Monday, 17 June 2024 at 12:38 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Pix Talk (113433 Views)
(1) (2) (3) ... (91) (92) (93) (94) (95) (96) (97) ... (101) (Go Down)
Re: Pix Talk by EfemenaXY: 6:40pm On Aug 08, 2010 |
OJ e be like say dat Okere Juju don dey catch u now abi?? Besides, Waffi babe like me nor dey branch Iya bass joint! Recognize!! |
Re: Pix Talk by Okijajuju1(m): 6:47pm On Aug 08, 2010 |
So all my money wey I spend for ur head last nyt na wrong investment. |
Re: Pix Talk by tanimz(f): 6:51pm On Aug 08, 2010 |
Okija_juju: Efe, e be like say this guy sick small. ![]() ![]() OJ, how 190 be pessin? You dey confuse me. ![]() |
Re: Pix Talk by EfemenaXY: 6:52pm On Aug 08, 2010 |
Okija_juju: Is that a question?? or a statement?? |
Re: Pix Talk by EfemenaXY: 6:54pm On Aug 08, 2010 |
tanimz: Not only you babes - e dey confuse me too OJ - abeg, answer the question na. . . |
Re: Pix Talk by tanimz(f): 6:55pm On Aug 08, 2010 |
OJ, we dey wait oo . . . ![]() |
Re: Pix Talk by EfemenaXY: 6:57pm On Aug 08, 2010 |
maybe e don go kaka ![]() OJ, why you no wan tell us how 190 take be person?? Hmmm ![]() |
Re: Pix Talk by tanimz(f): 6:58pm On Aug 08, 2010 |
I'm getting more confused . . . OJ, where art thou? |
Re: Pix Talk by EfemenaXY: 7:01pm On Aug 08, 2010 |
hmmm. . .wait here - make I go check im latest posts to see where e dey hide. . . ![]() |
Re: Pix Talk by Okijajuju1(m): 7:02pm On Aug 08, 2010 |
Una sorry o! Na purge dey do me. The concotion wey me & efe chop yestaday don dey show workin. Meanwhile! Una say una no sabi 190 abi! Notin do una. Make I flash am. |
Re: Pix Talk by EfemenaXY: 7:04pm On Aug 08, 2010 |
Purge my foot! no dey join efe name with yours - you're on your own man. . . @Taminz - the guy just dey return from sexuality section **shivers** |
Re: Pix Talk by Okijajuju1(m): 7:06pm On Aug 08, 2010 |
Chineke! Efe why u wan commot wrappa for elder waist for middle of market?! |
Re: Pix Talk by Okijajuju1(m): 7:11pm On Aug 08, 2010 |
190 dey church, ehn go soon return. Make una wait small. |
Re: Pix Talk by bibs(f): 9:44pm On Aug 08, 2010 |
cd man
|
Re: Pix Talk by v3: 11:04pm On Aug 08, 2010 |
![]() ![]() ![]() |
Re: Pix Talk by tayoast(m): 11:14pm On Aug 08, 2010 |
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: Pix Talk by tanimz(f): 11:19pm On Aug 08, 2010 |
Efemena_xy: Shey 190 be sexual position/style cos I no still get am. ![]() ![]() |
Re: Pix Talk by Okijajuju1(m): 11:21pm On Aug 08, 2010 |
[size=48pt]190[/size] |
Re: Pix Talk by tanimz(f): 11:22pm On Aug 08, 2010 |
^^You really like that number, don't you? ![]() ![]() |
Re: Pix Talk by Okijajuju1(m): 11:25pm On Aug 08, 2010 |
Na the person I dey call o!! It has nothing to do with me likin or dislikin the numba |
Re: Pix Talk by tanimz(f): 11:35pm On Aug 08, 2010 |
Efe!! I just searched the name/number. It's actually some guy on NL! |
Re: Pix Talk by Okijajuju1(m): 11:38pm On Aug 08, 2010 |
Did you seriously not knw 190?! |
Re: Pix Talk by bibs(f): 11:42pm On Aug 08, 2010 |
i wonder o maybe because he lives a low life abi cos he doenst yarn dust |
Re: Pix Talk by tanimz(f): 11:43pm On Aug 08, 2010 |
Okija_juju: No, when you mentioned it at first I was thinking you were referring to some kind of code. ![]() ![]() But from my findings, I see he's a really popular guy on NL. |
Re: Pix Talk by Okijajuju1(m): 11:51pm On Aug 08, 2010 |
I wouldnt say popular, more like notorious. But I kinda like him. Opps!! My bad!! I thought we both knw who it was. [size=5pt]Its all good[/size]. ![]() |
Re: Pix Talk by tanimz(f): 11:55pm On Aug 08, 2010 |
^^Okay then. But I think he only posts in the Romance section? Correct me if I'm wrong. Nah. . . didn't know him till you mentioned him. |
Re: Pix Talk by EfemenaXY: 11:57pm On Aug 08, 2010 |
tanimz: hehehe - Taminz, you no go kill me with laughter 2day!! ![]() ![]() ![]() ![]() Okija_juju: No nah!! - how u go even think like that sef?? |
Re: Pix Talk by tanimz(f): 11:59pm On Aug 08, 2010 |
^^ I don get am, na person for romance section. ![]() |
Re: Pix Talk by EfemenaXY: 12:01am On Aug 09, 2010 |
^^ but you may not have been far from the truth sha (i.e about 190 being some kind of sexual position) **trying hard not to laugh** you don see im profile pic so?? some peeps dey very bold sha - that is if the pics are real o! |
Re: Pix Talk by tanimz(f): 12:07am On Aug 09, 2010 |
^^ Don't mind me, OJ said something about sexuality and I pinned it on that. ![]() ![]() I don see im picture, it's a girl abi? |
Re: Pix Talk by EfemenaXY: 12:09am On Aug 09, 2010 |
Who?? |
Re: Pix Talk by tanimz(f): 12:13am On Aug 09, 2010 |
I mean him. |
(1) (2) (3) ... (91) (92) (93) (94) (95) (96) (97) ... (101)
My Collections Of Crazily Funny Pics.... Hahahahahaha / If Your Lawyer's Trouser Is Like This, Nwanne Forget It, You Are Going To Jail!! / Mermaid Found After Tsunami: Wow Scary!
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18 |