Stats: 3,248,185 members, 8,137,296 topics. Date: Thursday, 17 April 2025 at 07:39 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Music/Radio / Nico Gravity - I Wan Finish Timaya (18831 Views)
Is Nico Gravity Dead? Rumour Or Not? / Did Timaya Plan Nico Gravity Beating? / 'Sweet Mother' Lyrics (Prince Nico Mbarga) (2) (3) (4)
Nico Gravity - I Wan Finish Timaya by bandely(m): 3:20pm On Sep 13, 2009 |
When I heard the song the first time, I was like "O boy wetin Timaya do this man". But after listening over again, I realized he was saying the truth. It goes like this I wan answer Timaya I wan pieces the maga I wan enter the small boy wey tell everybody say im be egberi papa The thing wey dey vex me be say nowadays children dem no dey get respect If you give them microphone make them sing wetin dem sabi na to dey praise themselves During our time, I say no be like this Musician dey blow, musician dey fade If you never blow, my brother wait for your turn If you don blow, make you no use am dey pose No use an dey brag, no use am dey show off o See Timaya, e too dey pose See Timaya, e too dey brag Anywhere he enter na so e go dey pose Scatter im face, carry shoulder up He buy motor, he go take am sing He f**k t*t*, he go take am sing He smoke I**o, he go take am sing He rent flat, he go take am sing Me I take am say na lack of education He no sabi handle fame and fortune He no ever believe say he go get money When small money come, e come enter im head Come scatter im brain, come make am dey feel like egbe Original egbe the papa Chorus I wan finish Timaya I wan pieces the maga I wan scatter the mugu I wan enter the small boy wey tell every body say im be egberi papa Well right now today today Naija dey gbadun your style Thank God for your life, I happy say you dey shine But I hope say no be only motor you just dey buy I hope you dey put some money for bank Because I hear you dey talk of Camry 2.2 And I hear you dey talk about Toyota Spider Small thing you for tell us say you buy helicopter See, I get small advice eh, I hope say you dey plan for your future well I get one secret to tell you, no musician go reign forever I get one koko to yarn you, one day Naija go bone your face o Remember say na only one style you dey use Remember say na *** dem dey use for your voice One day your juju go clear from people eyes That time if you sing, e go be dem like say na noise Remember say you never reign reach Kimono Remember say you never reign reach Baba Fryo Remember say you never reign reach Daddy Showkey Remember say you never reign reach Daniel Wilson Remember say you never reign reach Blackky Remember say you never reign reach Danfo Drivers Remember say you never reign reach Shina Peters Remember say you never reign reach Tuface Idibia All these people dem reign, dem let person hear word E don reach your turn, everyday na to dey pose You don forget say to reign na luck, no be sabi and no be by work So my paddy make you no come here dey start to dey pamurogo, carry shoulder up just like a tolotolo Blah blah blah, What do you think about it? |
Re: Nico Gravity - I Wan Finish Timaya by MrTA(m): 4:21pm On Sep 13, 2009 |
Just hating really. why not call him and talk man to man instead of making a whole song about it? |
Re: Nico Gravity - I Wan Finish Timaya by pheesayor(m): 6:58pm On Sep 13, 2009 |
Mr_TA: He might advised him and he refused to listen, the song is becoming a hit sha |
Re: Nico Gravity - I Wan Finish Timaya by baslone: 8:00pm On Sep 13, 2009 |
That's the third Timaya diss track I'm hearing!! |
Re: Nico Gravity - I Wan Finish Timaya by MeGaStReEt: 9:46pm On Sep 13, 2009 |
To me dis guy is just being stupid, i mean the Nico Gravity. If he wants to make hit song, he should kall timaya, then do a colabo with him instead of tryin to reap were he did not sow Someguyes in the past did d same tin to African China when he came out with Mr. President, they also sang their own version to intimidate AC, but to no avail Mode 9 hav been dissing Rugged Man for years, yet RM is going higher Nico Gravity whatever that means should try and come out on his own and not try to use other peoples name to gain fame, there is enuf space for him to do that lousy simpleton |
Re: Nico Gravity - I Wan Finish Timaya by bandely(m): 10:15am On Sep 14, 2009 |
MeGaStReEt:Did you say gain fame? He wasn't a bad musician during his time. |
Re: Nico Gravity - I Wan Finish Timaya by Caliente(m): 12:15pm On Sep 14, 2009 |
[size=13pt]Not heard the song, any link to it.[/size] |
Re: Nico Gravity - I Wan Finish Timaya by MeGaStReEt: 5:46pm On Sep 14, 2009 |
bandely: then he should allow Timaya to write and sing his songs the way it pleases him, afterall he is not doin bad |
Re: Nico Gravity - I Wan Finish Timaya by 9ja4eva: 6:23pm On Sep 14, 2009 |
LWKMMMMMMM Mehn this people funny ohhh Abeg make someone upload the song. If to say Timaya na musician e for be Nico Gravity, LWKM |
Re: Nico Gravity - I Wan Finish Timaya by chronique(m): 10:55pm On Sep 14, 2009 |
@ megastreet: its not in every thread that you bring up a mode9/ruggedman issue. If you don't know jack about that beef,just keep mum instead of sounding ridiculous. It's embarrassing reading that line. As for nico gravity,he held it down at a.j in his time. You just shot yourself in the head by saying he dissed timaya for fame. How many people did rugged man diss to get fame? Am sure you can count up to 5. Don't say nuffin. Mode9 never dissed rugged for fame. Just enjoy the game as it is being played. Its notin new to da game. |
Re: Nico Gravity - I Wan Finish Timaya by stkris(m): 6:44am On Sep 15, 2009 |
a friend of mine visited naija over d summer n came back with dis track on his laptop. i laughed real real hard when i heard it. its a big joke. the dude is no doubt a stark illiterate, and da ironically funny part is dat somewhere in d song he says something like na lack of education dey cause am, referring to timaya as uneducated, when he probly cant spell his name. its so funny |
Re: Nico Gravity - I Wan Finish Timaya by oval1(f): 7:18am On Sep 15, 2009 |
i thinktimiya deserves all the diss he got from this guy, seriously timiya got some attitude problem,i think heis takin 2much of that 'lalal'. |
Re: Nico Gravity - I Wan Finish Timaya by Nobody: 7:40am On Sep 15, 2009 |
Even you timaya fans know theres some truth in that song. When artistes concurrently show lack of lyrical depth in their songs over and over again, they will suddenly die off. As we are evolving so is music. Timaya cant be singing the same pattern of songs 10 yrs from now. |
Re: Nico Gravity - I Wan Finish Timaya by bandely(m): 9:33am On Sep 15, 2009 |
chronique:Good post jare. ![]() |
Re: Nico Gravity - I Wan Finish Timaya by debetmx(m): 9:45am On Sep 15, 2009 |
This Nico Gravity guy should get a life |
Re: Nico Gravity - I Wan Finish Timaya by bandely(m): 10:26am On Sep 15, 2009 |
For those asking for the song, I have uploaded it and you can download it here. gravity i wan finish timaya.mp3 - 1.02MB |
Re: Nico Gravity - I Wan Finish Timaya by baslone: 3:56pm On Sep 15, 2009 |
babaearly: 10Years ke ![]() ![]() |
Re: Nico Gravity - I Wan Finish Timaya by tosinaded(m): 5:47pm On Sep 15, 2009 |
this guy Nico Gravity should just shut the FUkk up!!! he should go and sit down sumwhere jare!!!!! who gives a shit if timaya brags, about what he worked for ![]() chronique: who gives 2fuccs if he held it down in AJ ![]() his time is up!!!!! if he is so good, we should still be hearing his songs till now!!!!!\ u wan comparte ruling AJ to ruling Naija ![]() please! |
Re: Nico Gravity - I Wan Finish Timaya by lawrence83: 6:29pm On Sep 15, 2009 |
ah ah timaya don enter am o Nico gravity na wa for u o cant stop laughing at this shit egberi papa one of bayelsa over to u ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: Nico Gravity - I Wan Finish Timaya by asha80(m): 3:38pm On Sep 16, 2009 |
Re: Nico Gravity - I Wan Finish Timaya by rapjunkie(m): 4:35pm On Sep 16, 2009 |
tosinaded@: co-sign PLUS this must be the WORST reason I have ever heard for person to start beef. envy is a deadly sin |
Re: Nico Gravity - I Wan Finish Timaya by bandely(m): 5:50pm On Sep 16, 2009 |
*peeps in, check the last two comments, hisses and peeps out* |
Re: Nico Gravity - I Wan Finish Timaya by asha80(m): 6:02pm On Sep 16, 2009 |
bandely: Guy go siddon for gutter.In fact go compose your own beef track ![]() |
Re: Nico Gravity - I Wan Finish Timaya by rapjunkie(m): 6:53pm On Sep 16, 2009 |
The song is NONSENSE. ![]() they didnt think it through. I wan finish Timaya because 1. he dey pose (so?) 2. he praises himself ( so?) 3. he too dey brag (so?) If this is NOT hate spawned from jealousy THEN I DON'T KNOW WHAT IS. Person dey openly wish for the downfall of another. What did Timaya do?, He became more succesful than ALL of the Aj-city boys PUT TOGETHER through his music which happens to better than their BS . Instead of stepping up their game they do a 'diss' track praying that he will end up broke like them. PATHETIC LINES See, I get small advice eh, I hope say you dey plan for your future well I get one secret to tell you, no musician go reign forever . . . . . . . . . . . . . . . . . . like u?, problem is u never reigned at all. Numpty I get one koko to yarn you, one day Naija go bone your face o, . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . WOW! Remember say na only one style you dey use. . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . errrr, is he supposed to go into Fuji music? Remember say na *** dem dey use for your voice. . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . ![]() ![]() One day your juju go clear from people eyes. . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . pathetic!!! That time if you sing, e go be dem like say na noise. . . . . . . . . . . . . . . . . is that whats happening to your stupid ass? How sad. FU*K NICO GRAVITY. Rapjunkie Chairman Fu*k Nico Gravity Commitee 1 Like |
Re: Nico Gravity - I Wan Finish Timaya by WarfyBoy(m): 12:28am On Sep 17, 2009 |
make una kno blame d guy too much, if kno be this disss track wey im drop, me for one for kno no wether person like Nico Gravity dey exist, To be candid Nico Gravity and African China are JEALOUS of Timaya, I heard what AC said about Timaya and its alll bullshit. Nico Gravity shld remain were he is, bkos of Timaya catch am! hmmmmm Timaya i love u so much, kip on doin what u kno hw to do best, dem go soon kill theirself |
Re: Nico Gravity - I Wan Finish Timaya by whiteroses(f): 12:47am On Sep 17, 2009 |
afro hiphop is just growing in naija just like how hiphop was growing in the 80's in america hopefully we will skip the so called biggy and tupac phase abi wetin be beef lol |
Re: Nico Gravity - I Wan Finish Timaya by bandely(m): 12:29pm On Sep 17, 2009 |
asha 80:I no get anything to say you, anyway me and you fit do the collabo if you want. ![]() ![]() |
Re: Nico Gravity - I Wan Finish Timaya by aieromon(m): 12:44pm On Sep 17, 2009 |
I've heard this f#*@+ song somewhere and i was laffin' at the idiot that sang it. Too bad the idiot had to be Nico. @all Another beef seems to be brewin' up between African China and Timaya.something about Timaya tryin' to do reggae music? |
Re: Nico Gravity - I Wan Finish Timaya by semid4lyfe(m): 11:29pm On Sep 17, 2009 |
IMO, everything the guy said about Timaya is true and spot on. Timaya needs to step up his game, brag less and put more lyrical content in his songs. |
Re: Nico Gravity - I Wan Finish Timaya by dipo2much(m): 6:39am On Sep 18, 2009 |
make everybody do him own thing. There is enough air for everybody to breath |
Re: Nico Gravity - I Wan Finish Timaya by baslone: 2:56pm On Sep 18, 2009 |
semid4lyfe: I really don't see how he wants to step it up. Reading today's PUNCH, I realised Timaya's got problems with fellow artistes, with the media, hip hop awards organisers as well as marketers. Na so e dey start. Go ask Eedris!!! |
Re: Nico Gravity - I Wan Finish Timaya by Myself2(m): 4:42pm On Sep 18, 2009 |
baslone: Very true,he's become toxic baggage and most corporate organisations,artistse managers and even fellow artistes will soon begin to avoid him like a plague I like the hard-truth diss by Nico,more reasonable artistes would've taken that as a wake-up call to amend their ways,but not Timaya |
Burna Boy’s ‘Twice As Tall’ Nominated For 2021 BRIT Awards / This Is Why I Am Changing The Kind Of Music I Listen To / Juju Songs Of The 1970s, '80s and 1990s
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2025 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 66 |