Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,153,690 members, 7,820,401 topics. Date: Tuesday, 07 May 2024 at 02:17 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Honestly, Dis Is Not A Joke (3635 Views)
Ask Me A Question And I'll Reply HONESTLY. / Classic Funny Joke. I Swear Dis Is Not Copy And Paste! Check It Out. :d / Kindly Drop A Joke On Mental Patients (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (Reply) (Go Down)
Honestly, Dis Is Not A Joke by tytylayor: 4:54pm On Sep 24, 2009 |
una no dey rest una no get work who sign una up for hia sef to be frank and thompson, i'm gonna dis-sign all of una nansense |
Re: Honestly, Dis Is Not A Joke by Ben13: 4:55pm On Sep 24, 2009 |
actually, it's a joke |
Re: Honestly, Dis Is Not A Joke by tytylayor: 4:58pm On Sep 24, 2009 |
na d tin wey dey pain me u dey laff wit |
Re: Honestly, Dis Is Not A Joke by folly69(m): 5:00pm On Sep 24, 2009 |
tyty did u miss ur medications today? |
Re: Honestly, Dis Is Not A Joke by dani1luv: 5:02pm On Sep 24, 2009 |
mehn it seems she nids spiritual touch |
Re: Honestly, Dis Is Not A Joke by sylve11: 5:17pm On Sep 24, 2009 |
sharap there! |
Re: Honestly, Dis Is Not A Joke by romsky: 5:21pm On Sep 24, 2009 |
Gosh i cant believe Syl forgot to take her in for her daily check up & medication |
Re: Honestly, Dis Is Not A Joke by Ben13: 5:23pm On Sep 24, 2009 |
all the doctors and midwives rejected her |
Re: Honestly, Dis Is Not A Joke by tytylayor: 5:26pm On Sep 24, 2009 |
if midwives rejected her, wetin first and last wives dey do? |
Re: Honestly, Dis Is Not A Joke by dani1luv: 5:28pm On Sep 24, 2009 |
Ask google |
Re: Honestly, Dis Is Not A Joke by Ben13: 5:30pm On Sep 24, 2009 |
you give am computer? na borrow borrow you see so |
Re: Honestly, Dis Is Not A Joke by romsky: 5:34pm On Sep 24, 2009 |
borrow borrow make me fine plus rub & shine |
Re: Honestly, Dis Is Not A Joke by tytylayor: 5:38pm On Sep 24, 2009 |
at all at all na hin bad pass |
Re: Honestly, Dis Is Not A Joke by romsky: 5:40pm On Sep 24, 2009 |
xpecially if na person wey dey bed wet like her |
Re: Honestly, Dis Is Not A Joke by tytylayor: 5:42pm On Sep 24, 2009 |
just exactly like she above moi |
Re: Honestly, Dis Is Not A Joke by romsky: 5:45pm On Sep 24, 2009 |
as u point 1 finger so ow many face ya direction a word is enuf 4 d wise |
Re: Honestly, Dis Is Not A Joke by dani1luv: 5:47pm On Sep 24, 2009 |
@ tyty How are we sure the one above yoi aint he |
Re: Honestly, Dis Is Not A Joke by tytylayor: 5:53pm On Sep 24, 2009 |
she's a shim, so can be address as she or he @ d shim, u see me point finger? |
Re: Honestly, Dis Is Not A Joke by Ben13: 6:06pm On Sep 24, 2009 |
infact the latest na their |
Re: Honestly, Dis Is Not A Joke by tytylayor: 6:28pm On Sep 24, 2009 |
Re: Honestly, Dis Is Not A Joke by dani1luv: 6:47pm On Sep 24, 2009 |
Fake like type of sylve |
Re: Honestly, Dis Is Not A Joke by tytylayor: 6:59pm On Sep 24, 2009 |
u jealous? |
Re: Honestly, Dis Is Not A Joke by dani1luv: 7:01pm On Sep 24, 2009 |
Nope? and why shld I be? |
Re: Honestly, Dis Is Not A Joke by bashydemy(m): 7:58pm On Sep 24, 2009 |
why you go dey take Question dey answer question? |
Re: Honestly, Dis Is Not A Joke by tytylayor: 6:16am On Sep 25, 2009 |
help me ask am |
Re: Honestly, Dis Is Not A Joke by sexyLeamon(f): 6:25am On Sep 25, 2009 |
yaa dis is not a joke, what is it again? |
Re: Honestly, Dis Is Not A Joke by CrazyMan(m): 6:37am On Sep 25, 2009 |
Tyt who pour ya garri. |
Re: Honestly, Dis Is Not A Joke by bashydemy(m): 6:38am On Sep 25, 2009 |
laugh |
Re: Honestly, Dis Is Not A Joke by tytylayor: 6:45am On Sep 25, 2009 |
person wey wan suck woman orifice, if him no see woman orifice, him no go pour garri? |
Re: Honestly, Dis Is Not A Joke by bashydemy(m): 6:51am On Sep 25, 2009 |
tytylayor:there are diffrences talking from experience lol |
Re: Honestly, Dis Is Not A Joke by CrazyMan(m): 6:52am On Sep 25, 2009 |
Tyt but you no give me suck na; |
Re: Honestly, Dis Is Not A Joke by bashydemy(m): 6:54am On Sep 25, 2009 |
why she go give you suck no be for small pikin like you |
if this doesnt make u laff, consult ur daughter! / When You Smoke Osogbo Weed For The First Time / PHOTO: Is It Decent For A Lady To Urinate Like This?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13 |