Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,086 members, 7,811,044 topics. Date: Saturday, 27 April 2024 at 09:32 PM

Nebuchadnezzar Children Collect Back Wizkid Award And Givam To Unknown Soldier - Celebrities - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / Nebuchadnezzar Children Collect Back Wizkid Award And Givam To Unknown Soldier (987 Views)

19th of October! Starboy Fest Is Back, Wizkid Announced. Photos / If I Bang Your Girl, You Are Not Getting Her Back (wizkid) / If I F*ck Your Girl, You’re Not Getting Her Back - Wizkid (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Nebuchadnezzar Children Collect Back Wizkid Award And Givam To Unknown Soldier by OKorowanta: 10:33pm On Nov 11, 2016
Mtv Europe Miuzik Award organizers don show us say na devil
dem dey serve as Dem dey disgrace diasef tinking say na Wizkid and Naija dem dey disgrace.
Can u imagine say di award wey dem carry giv Wizkid as di 2016 best African miuzishan five days ago,
Dem Don say na mistake dem make as Dem don giv di award to Alikiba of Tanzania.
Upon all wetin Wizkid achiv for 2016.
Sombodi wey him miuzik wit Drake "One Dance" be nomba one for two months for di whole world,and yet you tritam like shiit?
Sombodi wey him jam with Tinnie Tempah "Mamacita" enta world chart and even reach No 45 for U.K. Chart,
una nor rekognaiz am?
Sombodi wey Jamaicans dey shout say,'who be dis boy? afta he reliz Shabba wit Chris Brown,French Montana and Trey Songz.
Alicia Keys wey Wizkid Ojuelegba song sweet Sotay,
she burn Indomie wey she dey cook for her hosband,Swizz Beat.
So,Alikiba wey be say na only Tanzania and dia family compound dem for know am,una carry di award givam?
Thunda go fire una for dia!
Nebuchadnezzar shidren!

Source...http://ogakpatakpata..com.ng/2016/11/it-is-lie-mtv-europe-awards-organizers.html

Re: Nebuchadnezzar Children Collect Back Wizkid Award And Givam To Unknown Soldier by royallord1(m): 10:34pm On Nov 11, 2016
what the F are u saying
Re: Nebuchadnezzar Children Collect Back Wizkid Award And Givam To Unknown Soldier by PoosPoos: 10:36pm On Nov 11, 2016
Lol grin

Dem be pharaoh descendants
Re: Nebuchadnezzar Children Collect Back Wizkid Award And Givam To Unknown Soldier by Eliza5050(f): 10:41pm On Nov 11, 2016
This will only make Wizkid improve much better than what he is already.
He is talented
Re: Nebuchadnezzar Children Collect Back Wizkid Award And Givam To Unknown Soldier by AKPOSbaba: 10:44pm On Nov 11, 2016
royallord1:
what the F are u saying

Tanzanian Spotted
Re: Nebuchadnezzar Children Collect Back Wizkid Award And Givam To Unknown Soldier by royallord1(m): 10:47pm On Nov 11, 2016
AKPOSbaba:


Tanzanian Spotted
grin grin grin grin
no be only tanzanian... na biafran...

1 Like

Re: Nebuchadnezzar Children Collect Back Wizkid Award And Givam To Unknown Soldier by Nature8(m): 6:34am On Nov 12, 2016
Lol

(1) (Reply)

Lady Recreates Annie Idibia's Look ...hit Or Miss? / 10 Celebrities Who Talked About Their Death Before It Happened / Star Wars Actress Carrie Fisher Dies

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.