Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,772 members, 7,817,146 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 07:05 AM

Romance Gone Sour. - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Romance Gone Sour. (423 Views)

Romance Gone Wrong / 6yrs Plus Relatnship Gone Sour...aftermath, I Am Doin So Poorly..help / An Office Romance Gone Wrong (A Short Romantic Story) (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Romance Gone Sour. by SantaDomino(m): 9:03pm On Nov 20, 2016
This morning I just dey escort one of my friends to the bus stop from my house when I see one clean beautiful girl come out from her Brand New Range Rover SUV dey cry, dey kneel
down dey beg one slim bobo wey be like say him never chop for months.
The babe just dey beg dey cry dey follow the guy, dey tell am say she no need money, she no need
Brazilian wigs, she no want house or anything, she say she no even need the SUV all she want na him love,
him kisses and him warm embrace. The babe just dey shout dey cry.
When I hear these words my heart stop, my head spark and
my brain burst.
The guy no even dey look the babe sef, na there me come vex say if this guy no value this girl, well right now me I don fall in love be that, so make I go claim this girl.
But as I near them, one man just touch me for back say Mr
Man abeg no block the camera… na film we dey shoot.
Re: Romance Gone Sour. by Nobody: 9:05pm On Nov 20, 2016
Smh... Op

Re: Romance Gone Sour. by Nobody: 9:07pm On Nov 20, 2016
smiley you try..
Re: Romance Gone Sour. by kinggogo: 9:08pm On Nov 20, 2016
Old n dry joke undecided undecided

(1) (Reply)

How would you know / 3 Ways We Unconsciously Destroy Our Relationships / Who's For Sex And Who's For Relationship

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.