Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,199 members, 7,860,301 topics. Date: Friday, 14 June 2024 at 09:08 AM

Why Girls Wicked Like This?? - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Why Girls Wicked Like This?? (552 Views)

Why Are Nigerian Women Wicked Like This? Photo. / Here Are 3 Reasons Why Girls Keep Friendzoning You- Number 3 Will Shock You. / Reasons Why Girls Agreed To Anal Sex (must Read!!) (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Why Girls Wicked Like This?? by RichlyOBS(m): 7:57am On Apr 20, 2017
A MESSAGE TO MY INBOX THIS MORNING FROM A GOOD FRIEND...

Guy that my gf Happy wey I use my money carry from Naija to Italy don go born for Germany for that my Naija friend,Daniel the tipper driver... Guy am finished,, the woman wey me use my money carry come Europe Guy... My plan be say as she dey enter we go enter France together go settle down,, now she carry belle come from Naija come born for Europe, Na devil go punish that girl family I swear.....
Re: Why Girls Wicked Like This?? by Nobody: 7:59am On Apr 20, 2017
grin grin
Re: Why Girls Wicked Like This?? by Splinz(m): 8:05am On Apr 20, 2017
undecided
Bia, na which kind yeye fabrication be this one na?
All these people sef desperately seeking for cheap attention. SMH

1 Like

Re: Why Girls Wicked Like This?? by Gshegg: 8:17am On Apr 20, 2017
I don read dis news somewhere before nah, you come twist and turn am... Yeye dey smell
Re: Why Girls Wicked Like This?? by wordbank(m): 8:26am On Apr 20, 2017
Girl wey u no marry?
See as mumu follow u enter plane enter europe?

(1) (Reply)

First Class Boutique Offers Unemployed Father Of 5 Babies A Job / I Am Not Doing Pre-wedding Photos, Ladies Take Note! / Trust: How Would You Feel When Your Gal Deletes Her Chat?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.