Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,161,600 members, 7,847,528 topics. Date: Saturday, 01 June 2024 at 07:59 PM

Man United Defender Matteo Darmian And Francesca Don Marry (chaii I Go Love O) - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Man United Defender Matteo Darmian And Francesca Don Marry (chaii I Go Love O) (437 Views)

Opportunist Get Behind Me I No Dey 4 Pay As You Go Love O !!! / Today Is My Birthday Show Love O / Chaii! This Lady’s Huge Asset Will Leave You In Confusion (photos) (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Man United Defender Matteo Darmian And Francesca Don Marry (chaii I Go Love O) by ManUtdinPidgin: 12:45am On Jul 04, 2017
We just say make we hail Manchester United defender Matteo Darmian onto say the guy don marry the love of hin life Francesca Cormanni.

The way the babe take love am ehn.. Why she no go love am when e dey play for the best club wey dey this world. With the kind heavy salary wey United dey pay am, e sure me say she go beat any woman wey near am.

Dem two dey on their honeymoon now.. We dey hope say she no go break hin waist. God abeg, The matter dey your hand.

Visit Here for full story: https://manutdinpidgin.com/2017/06/14/manchester-united-defender-matteo-darmian-and-francesca-don-marry/

(1) (Reply)

Hell-fire Is Real, Repent From Your Sin Today / 5 Things You Should Never Do In A Relationship! / Maybe Better As A Visitor Dan A Member Here

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.