Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,144 members, 7,860,109 topics. Date: Friday, 14 June 2024 at 05:39 AM

Why Is It So Hard To Commit Suicide These Days - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Why Is It So Hard To Commit Suicide These Days (516 Views)

My Sister Is About To Marry An Osu Man, About To Commit A Serious Taboo / My Girlfriend Is Planning To Commit Suicide Please Help Me "Screenshots" / 7 Reasons Why Guys Are Reluctant To Commit!!! Come In And Testify (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Why Is It So Hard To Commit Suicide These Days by Goodlyhrt(m): 12:11am On Jul 14, 2017
I cn remember during uncle Jona regime rope for the do no hard na u fit find am anyhow buh nw e be like say people don deh horde am cum up d price omo na serious bizness o thats why you no dey hear abt suicide as before na.


Man pikin like me go just dey find rope anyhow I no go see even sniper don high for mkt dem deh complain say Buhari don block the chemical for wharf cum release the fake one, you go drink am sleep go catch you, if you wake up the kind hunger wey go catch you ehn no be pesin go tell u bros abeg find food chop first.


I just dey sha... Yesterday I use style say make I enter express make I fit find car wey go jam me for where, who get money to repair bumper wey I go spoil, even trailer the fear sef na so I sight one bullion van with the convoy cum position well for impact...

1 Like

Re: Why Is It So Hard To Commit Suicide These Days by SirMichael1: 12:15am On Jul 14, 2017
Op you're derailed mentally. A psychological imbalance has offset your semicircular canal which in turn made you lose stability and sanity tempered with. Imbecilè angry

The fact that you're here means you're still alive. Do and die jare make we know who remain and who dey go. Pffft!
Re: Why Is It So Hard To Commit Suicide These Days by Holuwadamilarey(m): 12:15am On Jul 14, 2017
everybody wants to go to heaven, nobody wants to die
Re: Why Is It So Hard To Commit Suicide These Days by Caustics: 12:18am On Jul 14, 2017
following cool.
Re: Why Is It So Hard To Commit Suicide These Days by Goodlyhrt(m): 12:36am On Jul 14, 2017
... As dem dey approach I close eye hoping to open it in heaven I hear wieen for my back omo oba tears just dey pour like water for my eyes I throw my hands for back run dey go house, how I take reach house I no knw, how I take enter my room I no knw, I jus find myself ontop bed dey missyarn.


Guy e no easy o even to die for this country dey expensive wetin remain nw na to manage enter sambisa go carry boko bomb, and I dey hear say you go must hold upto 10k to enter bus frm the east to sambisa buh I go wekum sponsors sha. All these Alhajis don dey cal me for sponsoring buh their eye no clear, I cover my bumbum with the blood of Jesus.


Make una no vex o who get N1m wey e no the use I wan go international, Syria or Jordan even Iran go do me

2 Likes

Re: Why Is It So Hard To Commit Suicide These Days by Goodlyhrt(m): 12:39am On Jul 14, 2017
SirMichael1:
Op you're derailed mentally. A psychological imbalance has offset your semicircular canal which in turn made you lose stability and sanity tempered with. Imbecilè angry

The fact that here means you're alive. Do and die jare make we know who remain and who dey go. Pffft!
My prick jus rise nw you see am
Re: Why Is It So Hard To Commit Suicide These Days by MasterKim: 12:57am On Jul 14, 2017
Have u tried jumping on a moving train track. Try it sir or simply drink one bottle of snipper
Re: Why Is It So Hard To Commit Suicide These Days by wordbank(m): 2:43am On Jul 14, 2017
Enter upper iweka go shout Nnamdi Kanu is a bloody idiot

1 Like

Re: Why Is It So Hard To Commit Suicide These Days by shege45: 6:10am On Jul 14, 2017
hardship don pursue suicide from Nigeria
Re: Why Is It So Hard To Commit Suicide These Days by herlarho(m): 6:53am On Jul 14, 2017
jump into a lagoon...........





its very cheap...............





especially at night when nobody will see u...............

(1) (Reply)

Guy Invites Female Facebook Friend To His House… She Turns Out To Be A Gay Guy / The 1st Time My Girl Paid For A Date / Man Catches His Childless Wife Having S*x With Customer To Get Pregnant In Lagos

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.