Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,158,213 members, 7,836,033 topics. Date: Tuesday, 21 May 2024 at 07:26 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Nack,nack,nack !! (735 Views)
Nack O Nack Well Well Before You Come Here - Nigerian UK Resident / Please Shey Make I Nack Ham / Hey Listen! Before You Nack Without CD (2) (3) (4)
(1) (Reply)
Nack,nack,nack !! by Woly: 6:50am On Aug 23, 2017 |
The kind nack way I dey nack babes these days ehhhh, i suppose don collect award for the best nacker in the world.. styles way I dey carry babes dey do ehh, he no dey this world, different different correct styles way dey scatter the dada, the nacking dey sweet die,but na Everytime i wake i dey notice say na for dream the nacking happen.... I never nack for some months now, as i tell my friends dem the kind sweet nacking way i dey experience for my dream, some say na because he don tey way i nack, some say make i waka go church fast fast say na bad thing to nack for dream. My friend doctor way dey my area way i tell, tell me say he don tey way I nack, na him cause am,and say my body dey react to natural sex urge.... I confuse ooo, but wetin i no be say the nacking dey sweet die.... Anybody don experience this kind thing ? He normal, abi na winchy winchy people dem handiwork as some of my friends dem talk... I need correct advice oooooo. |
Re: Nack,nack,nack !! by seunlayi(m): 7:33am On Aug 23, 2017 |
Read Psalm. 91.they are after you |
(1) (Reply)
Man Sues Lady For Chatting,texting During A Date / Nawa O! See Shameless Nigerians Forking Anyhow Anywhere! / Love Story: Unholy Pleasures Season Two(21+)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8 |