Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,197 members, 7,953,729 topics. Date: Friday, 20 September 2024 at 01:28 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Bad Advicers: (8966 Views)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (12) (Go Down)
Re: Bad Advicers: by studio43(m): 2:35pm On Mar 19, 2010 |
i dont compose for jobless people, i mean peeps wey nor fit afford to pay there school fees |
Re: Bad Advicers: by Dyt(f): 2:44pm On Mar 19, 2010 |
Very funny big man n cm 2 think of it im looking 4 a job maybe den i ll b able 2 afford ur price,yeye |
Re: Bad Advicers: by studio43(m): 2:48pm On Mar 19, 2010 |
your six months salary is at stake o, hhhmm cuz as an international recognised artist, my service go cost u alot o |
Re: Bad Advicers: by Dyt(f): 3:00pm On Mar 19, 2010 |
OMG! U r a star,im shivering i didn't know,nice 2 meet u, OLODO million tyms,rubbish,star my ass |
Re: Bad Advicers: by studio43(m): 3:06pm On Mar 19, 2010 |
u say? lol |
Re: Bad Advicers: by Dyt(f): 3:13pm On Mar 19, 2010 |
Go 4 lunch oga |
Re: Bad Advicers: by studio43(m): 3:15pm On Mar 19, 2010 |
i dey my house, u wan come? |
Re: Bad Advicers: by Dyt(f): 3:27pm On Mar 19, 2010 |
Tofiakwa,4 dat jungle or u think i dont know where u stay |
Re: Bad Advicers: by studio43(m): 3:31pm On Mar 19, 2010 |
nat my house, i dey live for mansion Lol unlike some people for here |
Re: Bad Advicers: by Dyt(f): 3:41pm On Mar 19, 2010 |
Hey hey hey u,u v started 2 feel important,im out of ere |
Re: Bad Advicers: by studio43(m): 3:44pm On Mar 19, 2010 |
just talk say your ticket don expire |
Re: Bad Advicers: by Dyt(f): 4:02pm On Mar 19, 2010 |
Ye,u got me dere,mu(3) u think u can use me 2 catch trips |
Re: Bad Advicers: by studio43(m): 4:14pm On Mar 19, 2010 |
Use u catch trips sey wetin happen? I go vex o |
Re: Bad Advicers: by Dyt(f): 4:23pm On Mar 19, 2010 |
U v said dat lyk 10tyms,cmon explode |
Re: Bad Advicers: by D1KeleVra(m): 4:26pm On Mar 19, 2010 |
Re: Bad Advicers: by studio43(m): 4:31pm On Mar 19, 2010 |
Lol dikele how far naw? Dyt my love, Why u wan provoke me naw? Dem send u? |
Re: Bad Advicers: by Dyt(f): 5:14pm On Mar 19, 2010 |
D1kelevra say smth now |
Re: Bad Advicers: by studio43(m): 5:18pm On Mar 19, 2010 |
Person wey never chop belleful nor dey fit talk naw, U don forget? |
Re: Bad Advicers: by D1KeleVra(m): 5:21pm On Mar 19, 2010 |
then how u take dey scatter yarn like this? |
Re: Bad Advicers: by Dyt(f): 5:50pm On Mar 19, 2010 |
D1kelevra,studio don finish u o |
Re: Bad Advicers: by studio43(m): 7:48pm On Mar 19, 2010 |
the boy know him Oga naw, DIKELE , u still never come pay homage abi? |
Re: Bad Advicers: by Dyt(f): 8:42pm On Mar 19, 2010 |
By d tym he starts wit u ehn,i go dey ere dey watch now |
Re: Bad Advicers: by studio43(m): 8:45pm On Mar 19, 2010 |
U dey find who my body guards go kill? |
Re: Bad Advicers: by Dyt(f): 8:56pm On Mar 19, 2010 |
I ll let him cm talk 4 himself,i think he's been busy |
Re: Bad Advicers: by studio43(m): 9:03pm On Mar 19, 2010 |
Tell that kidnapper make him nor near me o, I nor want my convoy to would anybody |
Re: Bad Advicers: by Dyt(f): 9:11pm On Mar 19, 2010 |
U don dey fear now bt we sa c |
Re: Bad Advicers: by studio43(m): 9:16pm On Mar 19, 2010 |
I no want person wey go break my hand o lol |
Re: Bad Advicers: by Dyt(f): 9:25pm On Mar 19, 2010 |
Yata! |
Re: Bad Advicers: by studio43(m): 11:11pm On Mar 19, 2010 |
Whats that? |
Re: Bad Advicers: by D1KeleVra(m): 10:17pm On Mar 20, 2010 |
Re: Bad Advicers: by Dyt(f): 10:35pm On Mar 20, 2010 |
D1 i expect u 2 finish disease dude |
Re: Bad Advicers: by studio43(m): 1:57am On Mar 21, 2010 |
*laughs like a european pilot* una want make i wound somebody? |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (12)
What's The Worst Thing You Have Ever Done In Life? / Nigerian Police Sleeping While On Duty And Other Funny Pics / 40 Short Jokes From My Whatsapp Group
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17 |