Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,630 members, 7,809,348 topics. Date: Friday, 26 April 2024 at 08:08 AM

Buy One Get One Free - Jokes Etc (4) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Buy One Get One Free (9818 Views)

When You Buy One Gala And The Seller Runs Away With #950 Change / When You Buy One Gala..(pics) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (12) (Go Down)

Re: Buy One Get One Free by studio43(m): 4:17pm On Mar 25, 2010
Joke?
Re: Buy One Get One Free by sylve11: 6:04pm On Mar 25, 2010
D1KeleVra:

only a goat brave enough to open such a thread sad


am sure studio is wearing ma kind of shade grin grin grin cool
Re: Buy One Get One Free by papine(m): 6:06pm On Mar 25, 2010
u mean the one wey dem dey used do ?? >?/<,
Re: Buy One Get One Free by studio43(m): 6:13pm On Mar 25, 2010
Na u sabi, Repentant militant
Re: Buy One Get One Free by sylve11: 6:16pm On Mar 25, 2010
Studio! cool
Re: Buy One Get One Free by papine(m): 6:20pm On Mar 25, 2010
wait , international call dey com,
Re: Buy One Get One Free by sylve11: 6:24pm On Mar 25, 2010
i nor care! cool
Re: Buy One Get One Free by studio43(m): 6:24pm On Mar 25, 2010
U never still throway that Trium wey dey fear network?
Re: Buy One Get One Free by sylve11: 6:26pm On Mar 25, 2010
ur own with Trium sel, e belike sey u dey like d phone o grin cool
Re: Buy One Get One Free by studio43(m): 6:33pm On Mar 25, 2010
Not me
i dey use blackberry, Why u dey ask?
Re: Buy One Get One Free by sylve11: 6:35pm On Mar 25, 2010
i dey try deceive Dynamokiev na, abi u want make dem come rob u? cool
Re: Buy One Get One Free by studio43(m): 8:17pm On Mar 25, 2010
This is serious,
U mean dikele don dey pick pocket?
Re: Buy One Get One Free by clemcykul(f): 8:47am On Mar 26, 2010
ryte from tyme immemorial, mind u dats his accupation.
Re: Buy One Get One Free by sylve11: 10:03am On Mar 26, 2010
studio43:

This is serious,
U mean dikele don dey pick pocket?

u don forget how him steal ur boxer? cool
Re: Buy One Get One Free by studio43(m): 10:13am On Mar 26, 2010
That hopeless arm robber,
Erm, Sylvex and my clumsy how una take know bout this guy and all dis while non of una fit tell me so that i go buy bingo put for house?
Re: Buy One Get One Free by sylve11: 10:30am On Mar 26, 2010
u nor need bingo na wen ibomtus himself na bingo. abi u nor see him teets? next time nor forget to put am on night duty, na d only time wen Dynamokiev take dey resume be dat. cool
Re: Buy One Get One Free by studio43(m): 10:40am On Mar 26, 2010
Ibomtus, Dog look like kwa?
U mean say him face horror enough to scare robbers away at night?
Re: Buy One Get One Free by sylve11: 10:51am On Mar 26, 2010
tank u! cool
Re: Buy One Get One Free by studio43(m): 10:58am On Mar 26, 2010
Dikele is going to get u,
Re: Buy One Get One Free by lbotus(f): 11:02am On Mar 26, 2010
see them, Amu robbers!
Re: Buy One Get One Free by sylve11: 11:05am On Mar 26, 2010
@studio

big head is not part of the business! cool
Re: Buy One Get One Free by studio43(m): 11:10am On Mar 26, 2010
U mean big head aint part of the business?
Like dikele is around, Better run else he's going to chop u raw
Re: Buy One Get One Free by lbotus(f): 11:31am On Mar 26, 2010
[b]HEAD[/b]master grin
Re: Buy One Get One Free by sylve11: 11:36am On Mar 26, 2010
wen dem dey warn u so u nor dey hear o cool
Re: Buy One Get One Free by clemcykul(f): 11:37am On Mar 26, 2010
slyve and studioo why una two no dey ever bathe??

make una pity me na, my perf don finish embarassed
Re: Buy One Get One Free by sylve11: 11:39am On Mar 26, 2010
na studio dey use am wen u nor dey around o cry cry cry cry cool
Re: Buy One Get One Free by lbotus(f): 11:41am On Mar 26, 2010
clement,u dash u perf? no be camphor u dey use?
Re: Buy One Get One Free by sylve11: 11:42am On Mar 26, 2010
mixed with kerosine (studio prefers that) cool
Re: Buy One Get One Free by lbotus(f): 12:05pm On Mar 26, 2010
^ and u prefer the one mixed with poo cool
Re: Buy One Get One Free by sylve11: 12:23pm On Mar 26, 2010
sharap and get inside! cool
Re: Buy One Get One Free by studio43(m): 1:01pm On Mar 26, 2010
I no fit step into that smell smell like goat sh1t one room apartment wey una dey live talkless of using the cheap comodity wey una buy with una hard earn money use put for body.
Una want make i get skin cancer?
Re: Buy One Get One Free by lbotus(f): 1:52pm On Mar 26, 2010
you too talk!

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (12)

Top 10 Disadvantages Of Marrying A Beautiful Woman!! / Hausa Joke / Download Comedy Video : Akpors In Xmas Bonus (very Funny)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.