Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,763 members, 7,824,199 topics. Date: Saturday, 11 May 2024 at 04:25 AM

Buy One Get One Free - Jokes Etc (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Buy One Get One Free (9835 Views)

When You Buy One Gala And The Seller Runs Away With #950 Change / When You Buy One Gala..(pics) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (12) (Go Down)

Re: Buy One Get One Free by Dyt(f): 9:13pm On Mar 20, 2010
Ha ha its nt bn easy taking care of all dese babies n i warned studio it wz enuf bt ll neva listen c all wat he has put me thru ehn,NL pls cm n buy 1 n get anoda o
Re: Buy One Get One Free by studio43(m): 10:16pm On Mar 20, 2010
C'mon sharrap dia jor. No be u sey make i dey pump you more and more and that u want like 600 babies before u clock 59years old ni?
Re: Buy One Get One Free by Dyt(f): 10:21pm On Mar 20, 2010
Ha i go die b4 i clock 30 bt den lets do smths aft dese babies
Re: Buy One Get One Free by Dyt(f): 10:24pm On Mar 20, 2010
Wait a min sef do u even v enuf money 2 cater 4 dem,lk at ursef,bloody civilian,no b u de advertise babies 4 sale. O boy i no dey do again o
Re: Buy One Get One Free by say4gunit(m): 1:32am On Mar 21, 2010
How much per baby? Any discount for buyers in bulk?
Re: Buy One Get One Free by studio43(m): 2:10am On Mar 21, 2010
Dyt u cant pull out of this business naw, And for the money u demanding for, dont worry my driver (D1) will bring it to you first thing tomorow morning.



@say4gunit,
your face dey make dis babies dey cry, Hope nor be sey na kidnap u wan come kidnap for here sha?
Omo Nna
Re: Buy One Get One Free by Sakriledge: 7:07am On Mar 21, 2010
dumb joke; ugly, makes no sense, unwity.
Re: Buy One Get One Free by Dyt(f): 8:05am On Mar 21, 2010
Sakrilege or wat is it u call urself,u want 2 b noticed ehn n who asked 4 ur opinion sef,gewout n dont eva cm back 2 dis thread anuofia
Re: Buy One Get One Free by studio43(m): 11:55am On Mar 21, 2010
Sakriledge,
I no get your time, Attension seeker!


Dyt,

U try Lol

Dyt
Re: Buy One Get One Free by say4gunit(m): 12:38pm On Mar 21, 2010
@say4gunit,
your face dey make dis babies dey cry, Hope nor be sey na kidnap u wan come kidnap for here sha?
Omo Nna
[quote][/quote]
them want make i select them na im make them dey cry coz e be like say u no de feed them well wo! How many tankers of milk u de supply for them per day? I hope say no be only water u de take feed them wo. human right people dey watch u.
Re: Buy One Get One Free by Sakriledge: 8:49am On Mar 22, 2010
Dyt = the name is Sakriledge; just look & read, and stop being rude. 2 can play the game. Mind ur own biz. I wasn't talking 2 u. dumb and dumber. r u seeking relevance with studio43?

Studio43 = u make 2much noise in this forum; it's just 4 jokes, ok; stop the cover up; I know ur not smart at all. If u don't understand a joke ask 4 help. killjoy.
Re: Buy One Get One Free by gidson12(m): 10:11am On Mar 22, 2010
Dyt is dat ur pic, well u no fine but i like ur bo.obs. Hope its still firm
Re: Buy One Get One Free by clemcykul(f): 1:26pm On Mar 22, 2010
as firm as ur dry chest
Re: Buy One Get One Free by studio43(m): 4:07pm On Mar 22, 2010
@Sakriledge,
I'm the best, I'm the Yes!
Stop biffing me unto sey i rhyme pass you,
I no send you and i dont believe in too much grammar. . , No vex sey i too much or sey i get mouth and that women dey show some love unto sey my jokes and swaggz dey make sense o,
Re: Buy One Get One Free by Dyt(f): 8:10pm On Mar 22, 2010
@sakrildge i jst found out u r such an empty idiot,look elsewhere 2 get noticed fool
Re: Buy One Get One Free by studio43(m): 8:16pm On Mar 22, 2010
Gbam!
Lol
Re: Buy One Get One Free by Dyt(f): 8:42pm On Mar 22, 2010
Dat sakrildge guy na one nonentity mumu,feeling lyk he cld talk
Re: Buy One Get One Free by studio43(m): 1:03am On Mar 23, 2010
Act like u dont care. *winks*
Re: Buy One Get One Free by Sakriledge: 6:07am On Mar 23, 2010
Dyt:

Yo mama and papa, ugly pimpled face. Agaracha wey just come back. You have no decorum of any sort. Ajegunle biatch with face like pounded yam. Isn't that the way you speak of ur parents too. Olosi, onyeosi, onyeora, anofia, 'were'.
Re: Buy One Get One Free by studio43(m): 7:29am On Mar 23, 2010
Sakriledge,
Not fair, And please dont turn my thread to a battle field else u would have problem with me,

U no dey shame na for woman body u dey show your abusive talent
Re: Buy One Get One Free by Dyt(f): 8:11am On Mar 23, 2010
Hey hey sakriledge ur body dey hot o,dis is a forum where we crack jokes n mk friends dont involve my family,i dont know neither do u,jst thank ur stars cos i woke up on d gd side of d bed dis morning.indigenous bastard
Re: Buy One Get One Free by Dyt(f): 8:29am On Mar 23, 2010
I meant 2 say absolute indigenous fuckin bastard dat has no manners,incredible fool,useless misken 4gone asshole,unbelievable son of a bitch,jst start thanking ur glorious star cos im really in a gd mood dis morning,forbidden he goat
Re: Buy One Get One Free by Dyt(f): 8:33am On Mar 23, 2010
U say im a bitch n i ll tell u ow bitchy ur mama wz,bring it on fool
Re: Buy One Get One Free by clemcykul(f): 11:56am On Mar 23, 2010
its ok kids,

no more fights,

no u'all should hug each other and shower urselfs with holy kisses smiley

if possible bla bla bla wink
Re: Buy One Get One Free by sylve11: 1:14pm On Mar 23, 2010
sharap there and get back to work! angry cool
Re: Buy One Get One Free by studio43(m): 5:39pm On Mar 23, 2010
Good for that gardeners daughter
Re: Buy One Get One Free by Dyt(f): 6:38pm On Mar 23, 2010
Sorry?
Re: Buy One Get One Free by studio43(m): 7:33pm On Mar 23, 2010
U dey pity that mugu?
Re: Buy One Get One Free by Dyt(f): 7:55pm On Mar 23, 2010
V nt yet started wit him,expecting his replies n dont worry baby wen he does im gonna v 2 leave ur thread n create anoda one 4 him
Re: Buy One Get One Free by studio43(m): 8:08pm On Mar 23, 2010
No comment
Re: Buy One Get One Free by Dyt(f): 9:13pm On Mar 23, 2010
My lofe,d fada of my babies r dere no buyers yet?
Re: Buy One Get One Free by studio43(m): 9:44pm On Mar 23, 2010
Na u be the sales rep na, Na me wey dey control magas for system u dey ask?
Free me jor

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (12)

Top 10 Disadvantages Of Marrying A Beautiful Woman!! / Download Comedy Video : Akpors In Xmas Bonus (very Funny) / Hausa Joke

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.