Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,117 members, 7,821,832 topics. Date: Wednesday, 08 May 2024 at 07:44 PM

Naija Fight - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Naija Fight (1293 Views)

Serious Fight / Igbo And Yoruba Nairalander Take Their Fight Outside / The Fight B/w Studio43 And Dan1 (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Naija Fight by xterra2(m): 9:44pm On Mar 25, 2010

grin grin grin grin grin
Re: Naija Fight by Mmmbop: 12:54am On Mar 26, 2010
sad
Re: Naija Fight by D1KeleVra(m): 2:42pm On Mar 26, 2010
Studio the iron-bender and Sylve the brick-layer sad
Re: Naija Fight by lbotus(f): 3:01pm On Mar 26, 2010
LOL,

dickele, is dat studio's y.a.n.sh? shocked
Re: Naija Fight by D1KeleVra(m): 3:20pm On Mar 26, 2010
na sylve be that. . . sad
Re: Naija Fight by lbotus(f): 5:14pm On Mar 26, 2010
Studio bad oo, see where him hand dey shocked
Re: Naija Fight by studio43(m): 7:56pm On Mar 26, 2010
Una don dey see double abi?
Rats
Re: Naija Fight by D1KeleVra(m): 9:39pm On Mar 26, 2010
ninja gidigbo tortoise
Re: Naija Fight by lbotus(f): 12:54pm On Mar 30, 2010
dyt, see ur hubby wan kill poor studio
Re: Naija Fight by Kunbee: 1:56am On Apr 01, 2010
^^Lmao
Re: Naija Fight by kodylicky(f): 9:52am On Apr 01, 2010
who is the referee? lol
Re: Naija Fight by D1KeleVra(m): 9:56am On Apr 01, 2010
ibuttocks smiley senior artisan
Re: Naija Fight by benedictac(f): 10:00am On Apr 01, 2010
But Studio, why u dey hold him "school bag" now
Re: Naija Fight by studio43(m): 12:03pm On Apr 01, 2010
So that him go leave u for me to enjoy alone naw angry
Re: Naija Fight by jossy1luv(f): 12:17pm On Apr 01, 2010
studio43:

So that him go leave u for me to enjoy alone naw angry
OPIO!
Re: Naija Fight by lbotus(f): 12:28pm On Apr 01, 2010
^^ see this woman rapper, after all ur d "community" u had with dyt u want benedictac
Abeg shift go back jor angry
Re: Naija Fight by 4peace(m): 1:01pm On Apr 01, 2010
just passing,
Ija o dola
Re: Naija Fight by D1KeleVra(m): 1:37pm On Apr 01, 2010
lbotus:

^^ see this woman rapper, after all your d "community" u had with dyt u want benedictac
Abeg shift go back jor angry

if u no sharp. . . no be studio fault na sad u come dey vex dey scatter table
Re: Naija Fight by studio43(m): 1:50pm On Apr 01, 2010
hahaha, the spirit is high, infact i dey feel like young alhaji as i dey now grin
Re: Naija Fight by clemcykul(f): 2:24pm On Apr 01, 2010
lol very hilarious pics, dis sure looks like dickele, check out the sand stained butts!




dickele strong o
Re: Naija Fight by studio43(m): 2:26pm On Apr 01, 2010
smelling thing angry
Re: Naija Fight by D1KeleVra(m): 2:29pm On Apr 01, 2010
HEYS! Don't turn this on me. . . it's stupido and sylve
Re: Naija Fight by studio43(m): 2:33pm On Apr 01, 2010
u no see sey one of them head be like your own from back grin
Re: Naija Fight by clemcykul(f): 2:40pm On Apr 01, 2010
hmm studio ure very ryte, dickele red boxers no bad sha
Re: Naija Fight by D1KeleVra(m): 2:46pm On Apr 01, 2010
angry i go log out o!
Re: Naija Fight by studio43(m): 2:47pm On Apr 01, 2010
shooohh, if u like lift your puter stone ground, i give u my blessings
Re: Naija Fight by D1KeleVra(m): 2:51pm On Apr 01, 2010
ur blessings ain't sh!t mhen. . . give 'em to Clem. . . she got nothin to lose
Re: Naija Fight by studio43(m): 2:55pm On Apr 01, 2010
grin ode
Re: Naija Fight by lbotus(f): 2:56pm On Apr 01, 2010
olodo grin
Re: Naija Fight by studio43(m): 2:59pm On Apr 01, 2010
kiss wink grin
Re: Naija Fight by benedictac(f): 3:48pm On Apr 01, 2010
stop fighting all
Re: Naija Fight by kodylicky(f): 3:54pm On Apr 01, 2010
keep fighting

(1) (2) (Reply)

If You Were Him,what Will You Do? / Fun Time / The Eba!!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.