Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,684 members, 7,823,931 topics. Date: Friday, 10 May 2024 at 06:42 PM

Love Miss Road - Jokes Etc (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Love Miss Road (5434 Views)

Money Miss Road / Minister Miss Road (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Go Down)

Re: Love Miss Road by jossy1luv(f): 9:11pm On Mar 29, 2010
studio43:

i get hot temper, I go woze somebody o
chic chicken. Na today we they hear wozin, i tink say u wan tel me say u go break bottle 4 sm1 head. Lol.
Re: Love Miss Road by studio43(m): 9:54pm On Mar 29, 2010
Lolll
i no get liver reach that side, Na woze i sabi but only when i don too vex, If na lie go ask dyt my wife lol
Re: Love Miss Road by jossy1luv(f): 12:12am On Mar 30, 2010
She they sleep i nor go fit ask her, u they hyd they chart abi y ur wyf they sleep. Na lazy man they say make them ask him wyf. u they put ur wyf 4 front y u hyd 4 her back.
Re: Love Miss Road by studio43(m): 12:23am On Mar 30, 2010
U can lie o.
Na me dey always front for everthing ask her. Lol


somehow the marriage don tire me sef cuz her presence dey block plenty things for me like clubbing and hanging out with babes.

I go cook up something wey go make us split so that i go fit get my freedom again.
Lol
Re: Love Miss Road by jossy1luv(f): 1:02am On Mar 30, 2010
Clubbin or anytin hungry u wel wel nei u nor go or do am wit her? she look am say ur eye nor done nei make she they police u. Aboki.
Re: Love Miss Road by studio43(m): 1:09am On Mar 30, 2010
Na so u dey take police mallam musa your own husband too?
Re: Love Miss Road by jossy1luv(f): 1:20am On Mar 30, 2010
God forbids! i nor wan get anytin to do wit aboki.
Re: Love Miss Road by jossy1luv(f): 1:25am On Mar 30, 2010
1 aboki s enuf 4 my lyf tym.
Re: Love Miss Road by studio43(m): 1:25am On Mar 30, 2010
Hahahaha.
See your mouf, Aboki no be human being?
Re: Love Miss Road by Dyt(f): 7:45am On Mar 30, 2010
Jossy baby do u lyk my husband? I fit dash u o,u know now
Re: Love Miss Road by studio43(m): 8:32am On Mar 30, 2010
Oti o,

I no want a second wife, I loff u dyt, Dont tell me you've got yo self a new man cuz i will kill u and kill myself so that we go go continue the love for heaven.

*starts singing* if i can run away i will run with you, Faraway.
Erm to be continue' lol
Re: Love Miss Road by Dyt(f): 8:37am On Mar 30, 2010
Oh darling dats d sweetest v eva hrd. *singing* dis love is unbreakable
Re: Love Miss Road by studio43(m): 8:54am On Mar 30, 2010
Yeske

you're the only single in my coffee, The only fish in my soup,
U make my heart bubble, Sweet song baby.
Re: Love Miss Road by studio43(m): 8:56am On Mar 30, 2010
*you're the only sugar in my coffee*
Re: Love Miss Road by Dyt(f): 9:00am On Mar 30, 2010
Uh uh uh uh,kiss me baby
Re: Love Miss Road by jossy1luv(f): 9:20am On Mar 30, 2010
studio43:

U can lie o.
Na me dey always front for everthing ask her. Lol


somehow the marriage don tire me sef cuz her presence dey block plenty things for me like clubbing and hanging out with babes.

I go cook up something wey go make us split so that i go fit get my freedom again.
Lol
this shows dat studio doesn't knws wat he wants. Dyt i pity u 4 ur choice of husband.
Dyt:

Uh uh uh uh,kiss me baby
una 2 they mumu una selves. I go they 1 corner they laf ma teeth off wen d palava go start.
Re: Love Miss Road by Dyt(f): 9:29am On Mar 30, 2010
Cmon galfrnd go get urself one
Re: Love Miss Road by sylve11: 9:34am On Mar 30, 2010
bored! cool
Re: Love Miss Road by lbotus(f): 12:50pm On Mar 30, 2010
why? how market?
Re: Love Miss Road by D1KeleVra(m): 1:01pm On Mar 30, 2010
town council don clear all him pako comot road
Re: Love Miss Road by lbotus(f): 2:12pm On Mar 30, 2010
No woner he was begging for garri yesterday
Re: Love Miss Road by D1KeleVra(m): 2:15pm On Mar 30, 2010
what are y talking about? Na today the thing happen sad
Re: Love Miss Road by lbotus(f): 2:23pm On Mar 30, 2010
lol dikele, he had it coming
Re: Love Miss Road by studio43(m): 2:53pm On Mar 30, 2010
JOSSY, you heard her> Go and get yourself a man and stop sticking ya nose into another man's affair.

Me and Dyt for life, No stopping, no shaking.
Lollol
Re: Love Miss Road by Dyt(f): 5:17pm On Mar 30, 2010
ibotan,diwere,sylvode una don hear
Re: Love Miss Road by studio43(m): 7:23pm On Mar 30, 2010
shout am well well cuz nor be everybody wey get ear dey fit hear well grin
Re: Love Miss Road by D1KeleVra(m): 9:31pm On Mar 30, 2010
sad
Re: Love Miss Road by studio43(m): 5:38am On Mar 31, 2010
Speechless dikele
Re: Love Miss Road by jossy1luv(f): 9:45am On Mar 31, 2010
studio43:

JOSSY, you heard her> Go and get yourself a man and stop sticking ya nose into another man's affair
them they use them they meet up 4 lyf? If na only Abokis lyk u b d men wen they lyf i go go convent.
Re: Love Miss Road by lbotus(f): 10:10am On Mar 31, 2010
u mean studio isn't man enof? what an insult! grin
Re: Love Miss Road by studio43(m): 10:49am On Mar 31, 2010
How una take know sey i'm not man enough una follow me go do pressup's for my bedroom and i no perform?
Re: Love Miss Road by jossy1luv(f): 10:57am On Mar 31, 2010
studio43:

How una take know sey i'm not man enough una follow me go do pressup's for my bedroom and i no perform?
i nor catch u 4 dat mallam place wen u go buy maumau? Nor just let me open ur yansh, u beta respect urself dere.

(1) (2) (3) (4) (5) (6)

This Made Me Laugh (superman Bachelor) / Why Women Live Longer Than Men / Funny Nollywood Movie Posters

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.