Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,664 members, 7,809,513 topics. Date: Friday, 26 April 2024 at 10:45 AM

Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) - Romance (5) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) (26968 Views)

Edo Girls Are Beautiful / Which Month Are Beautiful Ladies And Cute Guys Born In? / "You Are Beautiful": A Man Compliments A Female Soldier And This Happened (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply) (Go Down)

Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Nobody: 8:52pm On Dec 28, 2017
Thegeneralqueen:
I just dey pity guys like una wey too dey make mouth


show ur real face first grin grin
Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Nobody: 8:53pm On Dec 28, 2017
Omo Kogi ni mi oooo

Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Thegeneralqueen(f): 8:53pm On Dec 28, 2017
lefulefu:

i know say u be the general queen cheesy.dont go gra gra on me make i no kaput grin tongue grin
Ehmmmm but that benin dey fear me oooo due to things wey I don hear about that side cry
Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Nobody: 8:55pm On Dec 28, 2017
Martin0:


Na wa for u ooo...gringrin

Abeg commot for road oo ma nor jam u with my 504pigioutgringrin
if u no get Venza grin....
HIDE UR FACE cheesy

Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Thegeneralqueen(f): 8:55pm On Dec 28, 2017
Randy91:


show ur real face first grin grin
Waiting make you big like that...... shocked
Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Nobody: 8:56pm On Dec 28, 2017
Thegeneralqueen:
Ehmmmm but that benin dey fear me oooo due to things wey I don hear about that side cry
no worry dem no go kidnap u cheesy if na wetin u dey fear grin
Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Martin0(m): 8:58pm On Dec 28, 2017
lefulefu:

if u no get Venza grin....
HIDE UR FACE cheesy

Nor worry ah go soon go meet dem slayqueens and co borrow some cash take arrange ma own...

Afterall I never be oil mugul like u wey dey even use Venza dey carry puppy grin
Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Nobody: 8:59pm On Dec 28, 2017
Thegeneralqueen:
Waiting make you big like that...... shocked



strafffinggggh cheesy cheesy

1 Like

Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Martin0(m): 8:59pm On Dec 28, 2017
lefulefu:
no worry dem no go kidnap u cheesy if na wetin u dey fear grin

O boy u dey see wetin I dey see so?grin This na tactics ooogringrin
Hope say ur head dey dere!
Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Martin0(m): 9:00pm On Dec 28, 2017
Randy91:



strafffinggggh cheesy cheesy
O boy nor go die of gymisim ooogringrin
Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Thegeneralqueen(f): 9:02pm On Dec 28, 2017
lefulefu:

no worry dem no go kidnap u cheesy if na wetin u dey fear grin
Apart from that one nah true say houses for there nor get fence nah only gates and you go knock the gate before you enter the compand.....
Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Nobody: 9:03pm On Dec 28, 2017
Martin0:

O boy nor go die of gymisim ooogringrin

Ayam reserving all those meat 4mua body 4 Lalas247 and shinarlaura....
na them go use am do Suya grin grin

2 Likes

Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Thegeneralqueen(f): 9:04pm On Dec 28, 2017
Randy91:




strafffinggggh cheesy cheesy
You don get enough body already so make you stop gym nah
Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Martin0(m): 9:05pm On Dec 28, 2017
Randy91:


Ayam reserving all those meat 4mua body 4 Lalas247 and shinarlaura....
na them go use am do Suya grin grin

Oh u mean dem Reverse cow girl admirer'sgringrin
Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Nobody: 9:07pm On Dec 28, 2017
Thegeneralqueen:
You don get enough body already so make you stop gym nah


hpe say u get UKWU....

or else...get lost!!!

Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Nobody: 9:08pm On Dec 28, 2017
Martin0:


Oh u mean dem Reverse cow girl admirer'sgringrin

Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Nobody: 9:08pm On Dec 28, 2017
Thegeneralqueen:
Apart from that one nah true say houses for there nor get fence nah only gates and you go knock the gate before you enter the compand.....
most houses get gates with fences surrounding them cheesy.na for security reasons na.no be so e be lag?
Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Thegeneralqueen(f): 9:08pm On Dec 28, 2017
Randy91:


hpe say u get UKWU....
or else...get lost!!!
I never ready to die so give me chance......
Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Nobody: 9:10pm On Dec 28, 2017
Thegeneralqueen:
I never ready to die so give me chance......

Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Thegeneralqueen(f): 9:12pm On Dec 28, 2017
lefulefu:

most houses get gates with fences surrounding them cheesy.na for security reasons na.no be so e be lag?
Ehmm what about edo airways how their ministry dey be cheesy cheesy.


Martin continue I dey see your handwork

Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Martin0(m): 9:12pm On Dec 28, 2017
[quote author=Randy91 post=63694628][/quote]

Hahahah so u dey fear like thisshocked U nor jus be man atallgrin
Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Thegeneralqueen(f): 9:15pm On Dec 28, 2017
[quote author=Randy91 post=63694675][/quote] Abeg Oga nor vex I never eat belle full for your type
Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Nobody: 9:18pm On Dec 28, 2017
So any nyansh u see thats big is fake ba? See jealousy ooo, u better carry your flat nyansh go sidon for one corner
Nobodys:
that's y these girls will keep decievin you guys.... I don't use fake butt cause I dont need to buh so many girls use it so don't be Ignorant....
btw the girls are beautiful...
Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by igalabwoy(m): 9:21pm On Dec 28, 2017
No doubt,you can say that again and again
Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Nobody: 9:25pm On Dec 28, 2017
Like i said before, theae are ladies i know personally, there are sweeter ladies out there. If you know any, kindly post their pictures.
Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Nobody: 9:30pm On Dec 28, 2017
Thegeneralqueen:
Ehmm what about edo airways how their ministry dey be cheesy cheesy.


Martin continue I dey see your handwork
witches and warlocks ba?
well i no be expert for dat field grin.so i no fit put mouth for dat one cheesy
Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Thegeneralqueen(f): 9:36pm On Dec 28, 2017
lefulefu:

witches and warlocks ba?
well i no be expert for dat field grin.so i no fit put mouth for dat one cheesy
I go like come there because e don tar wey I see my childhood friend.......ehmmm but I hear say edo guys dey always stubborn..... the kind of you wey dey act cool online dey be fire for real life oooooo
Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Nobody: 9:37pm On Dec 28, 2017
Dont mind him. Have challenged him to upload picture of his sister.
paybak:
hahahaha.. Savagery is in the blood of whosoever is behind this moniker. Yellow bats? Do they really exist?
Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Nobody: 9:44pm On Dec 28, 2017
Thegeneralqueen:
I go like come there because e don tar wey I see my childhood friend.......ehmmm but I hear say edo guys dey always stubborn..... the kind of you wey dey act cool online dey be fire for real life oooooo
as i dey here na so i be offline cheesy.so dis ur childhood friend is edo?..dats nice.was thinking u no trust edo.
Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Nobody: 9:48pm On Dec 28, 2017
;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;
Randy91:



Ayam reserving all those meat 4mua body 4 Lalas247 and shinarlaura....

na them go use am do Suya grin grin

1 Like

Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by bossrillboss: 10:14pm On Dec 28, 2017
lefulefu:
ukwuuuuu! shocked shocked shocked shocked
so kogi babes dey gather venza for back like dis shocked
dammm wink
cc Randy91
Femieddy
greiboy
jupxter(zykod)
Sinzu
cheesy
the beauty of a woman lies on her back cheesy
..guy were u go hide na...long time sha
Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by bossrillboss: 10:15pm On Dec 28, 2017
kogi pple wey na so so jazz dem lik.especially dos igbira boiz nd gurls.

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply)

Valentine: What To Buy For A Partner In A Long Distance? / [TIPS] How To ‘TOAST’ A Girl If You Are Shy / Nigerian Man Calls Out Facebook Lady He Loved, But She Chose To Dupe Him

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 36
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.