Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,106 members, 7,818,302 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 12:14 PM

I Be Pastor Nor Mean Se Make I Nor Do Secular Music Or Stop To Go Club – Kas - Celebrities - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / I Be Pastor Nor Mean Se Make I Nor Do Secular Music Or Stop To Go Club – Kas (602 Views)

Mohbad: God, Abeg Oo, Make I No Die, Make Them Dey Promote My Music - Portable / I Have Bought All The Cars That Used To Stop To Toast Me - BO Hair CEO Oluomachi / ‘na Cheat I Cheat, I Nor Kill Pesin’ – Iceberg Slim (2) (3) (4)

(1) (Reply)

I Be Pastor Nor Mean Se Make I Nor Do Secular Music Or Stop To Go Club – Kas by chiefotota(m): 2:33am On Feb 16, 2018
Naija artist wey don turn pastor Praise God Ministry for London, Kas dey plan “Kas Welcome Back Concert” dis Feb. 25 for Lagos, Kas wey singe “efimile” don reason us of as he dey manage combine imsef as pastor and secular artist.

He say from wen he small, nai he beg God to make am become popular musician, and God answer dat prayer, but along di line, di music and fame drag am away from God wankind wankind.

He claim say he finally get revelation from God on wetin he suppose do for God, now he dey do all those tins for God as pastor London, but dat wan nor stop am from being a musician, he say he still dey do his secular music, and he still dey go club and party, just dat he dey do all dis tins with sense. He say some people even dey claim say na because of tithe and offering make am enter church, but na lie, onto se, God don already fess bless am, so he nor dey into church because of money.

Watch di brief interview and also get info for di Kas Welcome Back Concert:

http://www.ototaspalmyjoint.com/i-pastor-mean-se-make-i-secular-music-stop-go-club-kas/
Re: I Be Pastor Nor Mean Se Make I Nor Do Secular Music Or Stop To Go Club – Kas by Kobicove(m): 1:02pm On Feb 16, 2018
Maybe he needs money and he has realized that secular music is the way forward grin

(1) (Reply)

Photos: Kenyan Rapper Eats Raw Kidneys In A New Graphic Video / Moyo Lawal, Uche Jumbo All Looking Sportish For Match Against Cancer Campaign / YBNL Olamide Science Student Video - Download

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.