Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,119 members, 7,818,349 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 01:19 PM

Jo Ooooooooo! - Jokes Etc (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Jo Ooooooooo! (4500 Views)

Ahahahahahhaahhahahahahahahahhhaha..................lwkmd OOOOOOOOO............ / Laugh Like A Mad Man And Get Admitted To The Hospital Ooooooooo !!! / MTN Can Lie OOOOOOOOO (picx) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)

Re: Jo Ooooooooo! by D1KeleVra(m): 7:19pm On May 24, 2010
flexystar:

find troble u hear, one day trouble go find you.

wetin?which one be trouble hia? watchya sef o
Re: Jo Ooooooooo! by marcelino(m): 3:51pm On May 25, 2010
D1, na u cal am bouncer, i no dey there o! lipsrsealed
Re: Jo Ooooooooo! by hectorswag(m): 3:59pm On May 25, 2010
marcelino:

Jo Oooooooo!
1.U no go wan call your mama VIRGIN. lipsrsealed
2.u no go wan use tractor shave your beards. grin
3.u no go wan use used pampers 4 burger. shocked
4.u no go wan do bouncer 4 cemetry. cool
na wa o undecided
Re: Jo Ooooooooo! by D1KeleVra(m): 7:20pm On May 25, 2010
marcelino:

D1, na u cal am bouncer, i no dey there o! lipsrsealed

NO be u post the joke? You come dey fia! *ptcheew* nothing wey that guy fit do jo! cool
Re: Jo Ooooooooo! by Abbygyal(f): 8:13pm On May 25, 2010
jo ooo mi o le fi ata gun gun she roll-on.
Re: Jo Ooooooooo! by D1KeleVra(m): 8:16pm On May 25, 2010
Can u step back please? sad
Re: Jo Ooooooooo! by Abbygyal(f): 8:17pm On May 25, 2010
say wetin who u be?? kmt!
Re: Jo Ooooooooo! by D1KeleVra(m): 8:20pm On May 25, 2010
wetin? i go call sylve make him come open ya head with bottle o
Re: Jo Ooooooooo! by Abbygyal(f): 8:25pm On May 25, 2010
metala e oto be. . .
Re: Jo Ooooooooo! by tanimz(f): 8:30pm On May 25, 2010
Abbygyal!  cheesy cheesy cheesy
Re: Jo Ooooooooo! by Abbygyal(f): 8:37pm On May 25, 2010
tanimz:

Abbygyal!  cheesy cheesy cheesy

sup wink
Re: Jo Ooooooooo! by tanimz(f): 8:49pm On May 25, 2010
I'm fine! smiley smiley smiley
Longest time cheesy cheesy cheesy
Re: Jo Ooooooooo! by Abbygyal(f): 8:50pm On May 25, 2010
yez ooo, . .hwz runz?
Re: Jo Ooooooooo! by tanimz(f): 9:15pm On May 25, 2010
Runz dey oh. . . e dey as you leave am. smiley smiley
Re: Jo Ooooooooo! by Abbygyal(f): 9:27pm On May 25, 2010
lol
Re: Jo Ooooooooo! by Pharoh: 5:35am On May 26, 2010
Please you guys should stay on topic cool

Resident Mod.
Re: Jo Ooooooooo! by Abbygyal(f): 7:15am On May 26, 2010
. . .
Re: Jo Ooooooooo! by v3: 8:26am On May 26, 2010
tanimz:

Runz dey oh. . . e dey as you leave am. smiley smiley
+
Abbygyal:

yez ooo, . .hwz runz?
shocked shocked OMG! shocked shocked OMG!
Re: Jo Ooooooooo! by D1KeleVra(m): 3:08pm On May 26, 2010
^^this one wey u open eye like winchie-winchie. . . u sure say we safe?
Re: Jo Ooooooooo! by v3: 3:09pm On May 26, 2010
Did something squeak
Re: Jo Ooooooooo! by D1KeleVra(m): 3:28pm On May 26, 2010
^^Na the rickety chair wey "king" pharoh dey siddon untop. . . so back to the question. . . u be winchie-winchie? sad
Re: Jo Ooooooooo! by v3: 3:30pm On May 26, 2010
Na just bad collabo wey i see for up wey make me talk ni lipsrsealed
Re: Jo Ooooooooo! by D1KeleVra(m): 3:32pm On May 26, 2010
marcelino:

D1, na u cal am bouncer, i no dey there o! lipsrsealed

undecided People still dey fia dwarfs for this age and time?
Re: Jo Ooooooooo! by StudioCFR(m): 4:02pm On May 26, 2010
dry peeps cool
Re: Jo Ooooooooo! by v3: 4:02pm On May 26, 2010
angry angry
Re: Jo Ooooooooo! by StudioCFR(m): 4:05pm On May 26, 2010
re-arrange that face abeg, errmm, no vex u no dey among wink , but no be sey i dey fear you sha grin
Re: Jo Ooooooooo! by Pharoh: 4:09pm On May 26, 2010
Please guys back to topic or i lock this thread

Resident Mod

Jooo oooo i no fit use calabash do face cap oooo. grin
Re: Jo Ooooooooo! by StudioCFR(m): 4:11pm On May 26, 2010
u fit still try am, afterall Sylvex dey use wheel barrow do helmet for ph
Re: Jo Ooooooooo! by Ben13: 4:13pm On May 26, 2010
I no fit hawk gala inside airplane o grin
Pharoh fit sha. . .
Re: Jo Ooooooooo! by StudioCFR(m): 4:15pm On May 26, 2010
na why u come dey take style dry teeth for sun like christmas goat?
Re: Jo Ooooooooo! by Pharoh: 4:18pm On May 26, 2010
Studio CFR:

na why u come dey take style dry teeth for sun like christmas goat?

You no see as the teeth white? u need to flaunt what ever u got na.

Ben-10:

I no fit hawk gala inside airplane o grin
Pharoh fit sha. . .


It must be another pharoh lol . . . .
Re: Jo Ooooooooo! by Pharoh: 4:19pm On May 26, 2010
jooooooooo i no fit use tampolin do red carpet oooo cheesy

(1) (2) (3) (4) (Reply)

Post your Hilarious Jokes (memes) !!! / Plssss DON'T Read This You Will Die Of Laughter / Check Out These Hilarious Whistle Blowing Memes

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.