Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,117 members, 7,818,330 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 12:52 PM

Jo Ooooooooo! - Jokes Etc (4) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Jo Ooooooooo! (4499 Views)

Ahahahahahhaahhahahahahahahahhhaha..................lwkmd OOOOOOOOO............ / Laugh Like A Mad Man And Get Admitted To The Hospital Ooooooooo !!! / MTN Can Lie OOOOOOOOO (picx) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)

Re: Jo Ooooooooo! by Abbygyal(f): 4:20pm On May 26, 2010
v3:

+ shocked shocked OMG! shocked shocked OMG!


r u ok blad?
Re: Jo Ooooooooo! by staticlink: 4:23pm On May 26, 2010
jor ooooooooooooo

emi o le fi MAMAGEE shea GF o cool
Re: Jo Ooooooooo! by Abbygyal(f): 4:28pm On May 26, 2010
lolz
Re: Jo Ooooooooo! by v3: 4:30pm On May 26, 2010
Jooor oooo I no fit dance Alanta for Grammy o grin grin
Re: Jo Ooooooooo! by v3: 4:32pm On May 26, 2010
Studio CFR:

re-arrange that face abeg, errmm, no vex u no dey among wink , but no be sey i dey fear you sha grin
angry cool

Abbygyal:

r u ok blad?
i'm good B
Re: Jo Ooooooooo! by Abbygyal(f): 4:34pm On May 26, 2010
Jo oooo mi o lelo fa were loyan grin
Re: Jo Ooooooooo! by v3: 4:41pm On May 26, 2010
Abbygyal:

Jo oooo mi o lelo fa were loyan grin
classic grin grin grin

Joor o, mi o le fi sandpaper se bath sponge o
Re: Jo Ooooooooo! by Abbygyal(f): 4:43pm On May 26, 2010
v3:

classic grin grin grin

Joor o, mi o le fi sandpaper se bath sponge o


lol
Re: Jo Ooooooooo! by Abbygyal(f): 4:43pm On May 26, 2010
jo ooo mi ole she aluala lori express
Re: Jo Ooooooooo! by v3: 4:56pm On May 26, 2010
Abbygyal:

jo ooo mi ole she aluala lori express
Bed girl grin grin grin

Joor o, mi o le fi barbed-wire se necklace o
Re: Jo Ooooooooo! by Abbygyal(f): 5:00pm On May 26, 2010
mi o le lo gbe learner sori plane jo ooooooooooooo
Re: Jo Ooooooooo! by v3: 5:10pm On May 26, 2010
Joor o,

Mi ti run out of "joor o" ideas
Re: Jo Ooooooooo! by hectorswag(m): 5:12pm On May 26, 2010
v3:

Joor o,

Mi ti run out of "joor o" ideas
cheesy was wondering when someone wld say that, finally! grin
Re: Jo Ooooooooo! by marcelino(m): 5:13pm On May 26, 2010
Joor o,

Mi ti run out of "joor o" ideas


lol.
Re: Jo Ooooooooo! by marcelino(m): 5:42pm On May 26, 2010
Jo Ooooooooo

1. i no fit shoot judge inside court. grin
2. i no fit use 3310 browse nairaland. wink
3. i no fit use ATM buy buiscuit from MALLAM. tongue
4. abi u wan use ATM give beggar money. shocked
5. i no fit go do vacation 4 saharah. cool
Re: Jo Ooooooooo! by v3: 5:44pm On May 26, 2010
marcelino:

1. i no fit shoot judge inside court. grin
2. i no fit use 3310 browse nairaland. wink
3. i no fit use ATM buy buiscuit from MALLAM. tongue
4. abi u wan use ATM give beggar money. shocked
5. i no fit go do vacation 4 sahara. cool
grin grin grin
Re: Jo Ooooooooo! by Pharoh: 6:37pm On May 26, 2010
Guys easy with the joo so we don't run out of it ooo

little off topic and then joo oooooo.

Jooo ooo i no fit use sand paper do manicure oooo grin
Re: Jo Ooooooooo! by tekajibril(m): 8:24pm On Jul 05, 2010
jooor o mi le fi Sani Keita shey gateman o, jooor oo
Re: Jo Ooooooooo! by nellaluv(f): 10:25pm On Jul 05, 2010
Jo ooooo! i no wan die for here grin grin grin grin grin
una tooo mush and too bad grin , studio u be thread killer comot there jor bad belle tongue , jo oooooo! I don die grin grin grin grin grin
Re: Jo Ooooooooo! by D1KeleVra(m): 11:21pm On Jul 05, 2010
^^lmao u got all that right cheesy
Re: Jo Ooooooooo! by v3: 12:04pm On Jul 06, 2010
Jooo O, mi o le fit g-string se catapult ooooo grin grin
Re: Jo Ooooooooo! by Pharoh: 12:22pm On Jul 06, 2010
grin grin grin grin

Joooo ooooo i no fit use calabash do helmet ooo. cheesy
Re: Jo Ooooooooo! by v3: 3:49pm On Jul 06, 2010
Joor o, I no fit use body cream do mayonnaise o lipsrsealed grin grin
Re: Jo Ooooooooo! by dayokanu(m): 6:04pm On Aug 03, 2011
Joor oo I no wan use condom as offering bag
Re: Jo Ooooooooo! by honeric01(m): 8:41pm On Aug 03, 2011
Jo oo

You fit give python a peck?
Jo oo, you fit give molue sliding tackle?
Jo oo, you fit teach Patrick Obaghiagbon english language?
jo oo, you fit teach boko haram member C.R.k?
Re: Jo Ooooooooo! by firestar(f): 2:49pm On Sep 18, 2011
Classic
honeric01:

Jo oo

You fit give python a peck?
Jo oo, you fit give molue sliding tackle?
Jo oo, you fit teach Patrick Obaghiagbon english language?
jo oo, you fit teach boko haram member C.R.k?
Re: Jo Ooooooooo! by Nobody: 3:27pm On Sep 18, 2011
jo ooooo, if you say you be orobo kibo, i be lepa shandi toh bad gidi gan.

(1) (2) (3) (4) (Reply)

Bad Condition . . . Lol / Bible Quotes & Church Signs / Cross Examination On The Witness Stand. . .

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.