Stats: 3,012,381 members, 7,364,393 topics. Date: Sunday, 26 March 2023 at 03:52 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Super Eagle Joke You Can All Relates with. (1332 Views)
Have You Ever Been Physically Assaulted For A Joke You Told? / Another Funny Joke. You Must Laugh / Joke: You Can't Believe What Members Of His Church Did To These Pastor. (2) (3) (4)
(1) (Reply)
Super Eagle Joke You Can All Relates with. by Indomie001: 11:12pm On Jun 28, 2018 |
NAIJA IN D PLANE BACK HOME # Mikel : So we are going home now # Balogun : Yes o # Etebo : Chai my first world cup # Ighalo : Referee do ojoro for us # Musa : shut up joo, see free post way you no fit score, no be like my ball way I score... walahi lemme catch you... They started fighting (Musa & Ighalo)... # Mikel : it's enough # Ndidi : see as Messi dey dribble Idowu # Idowu : Lemme hear word joo, you think say e dey easy for one person to mark Messi # Iheanacho : Omerou no fit pursue Messi # Omerou : When nobody to support me, Ekong dey do like ode for back # Balogun : Sey Messi na god, way you and Idowu no fit stop ham # Nwankwo : Moses, why you con dey fall like wall of Jericho na # Ighalo : I wonder o # Musa : Ighalo i said you should shut up, even remain silent till we land Abuja # Rohr : will you all shut up, you played stupidly # Iwobi : when you no start me nko, mtcheew # BUHARI : (calling Mikel) wia is the cup you promise to bring back home, U guys should beta not come back home # Moses : TELL AM SAY SNAKE DON SWALLOW AM jare ![]() ![]() 4 Likes
|
Re: Super Eagle Joke You Can All Relates with. by MMempire(m): 12:05pm On Jun 30, 2018 |
Make dem tell bubu say na so 2019 election go be for am. Make him no just deceive himself say him go win. |
(1) (Reply)
5 Funniest #dateoneside Memes That Will Leave You In Tears / Joke Of Today..... Will Really Make Your Day / Some Warri Proverbs As Copied
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2023 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 37 |