Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,281 members, 7,957,721 topics. Date: Tuesday, 24 September 2024 at 06:13 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Sports / Yakubu Targets Golden Boot ; Abeg Make Una Laugh (5196 Views)
Fifa Admits Bronze Boot Error, Chukwueze Not Nwakali Winner / Yakubu Aiyegbeni With His Wife & Daughters (Holiday Pictures) / All The News About The Golden Eaglets (U-17) HERE! (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)
Yakubu Targets Golden Boot ; Abeg Make Una Laugh by naso2(m): 12:12pm On Jun 09, 2010 |
Just one lucky goal against korea, bros don dey boast. I somehow feel he will do well in this WC though. |
Re: Yakubu Targets Golden Boot ; Abeg Make Una Laugh by tosinaded(m): 2:03pm On Jun 09, 2010 |
WHAT EXACTLY SHOULD WE LAFF AT? UR FOLLY ABI. . , . . . HISSS |
Re: Yakubu Targets Golden Boot ; Abeg Make Una Laugh by naso2(m): 2:54pm On Jun 09, 2010 |
^^^^^^^^^^^^^^^^^^^^ Like you are under some obligation to comment. If you dont like the thread , why not just lie low. Abeg face front. Una ITK dey always too much here. Dont get me started . please |
Re: Yakubu Targets Golden Boot ; Abeg Make Una Laugh by 12large: 3:43pm On Jun 09, 2010 |
ahhh see fat yak the guy wan be top scorer, he probably think sey na fufu we dey go chop for south. come to think of it why martins always dey on the bench when he is clearly our best striker |
Re: Yakubu Targets Golden Boot ; Abeg Make Una Laugh by dipo2much(m): 4:04pm On Jun 09, 2010 |
He should be on the bench cos he play for WOLFBURG. thats shitty. |
Re: Yakubu Targets Golden Boot ; Abeg Make Una Laugh by naso2(m): 4:06pm On Jun 09, 2010 |
12large: At the moment its difficult to say martins is our best striker. I somehow feel yakubu is not doing badly. He looks more intelligent than martins. |
Re: Yakubu Targets Golden Boot ; Abeg Make Una Laugh by larimo(m): 4:14pm On Jun 09, 2010 |
Why are we so negative and insultive? the guy is motivating himself and whats wrong with that. he's setting a target for himself and guys are insulting him. haba! let the guy be joor. |
Re: Yakubu Targets Golden Boot ; Abeg Make Una Laugh by aieromon(m): 4:21pm On Jun 09, 2010 |
Its very possible for Yak. For Pete's sake,Klose made the boot in '06. dipo2much: I don't get your point.You confusing Martins with Yak? |
Re: Yakubu Targets Golden Boot ; Abeg Make Una Laugh by tosinaded(m): 4:24pm On Jun 09, 2010 |
e be like say this poster no well |
Re: Yakubu Targets Golden Boot ; Abeg Make Una Laugh by naso2(m): 5:05pm On Jun 09, 2010 |
^^^^^^^^^^^^^^ u don come back? ol boy i don warn u make u waka pass, no be by force to post on dis thread, abi person put gun for ur head say u must post? I say i dey laugh say yakubu dey plan to win golden boot, na im be your problem. If na trouble you want , i no go carry last for that one for sure. I hope say u dey hear me clearly? |
Re: Yakubu Targets Golden Boot ; Abeg Make Una Laugh by shevalync: 6:40pm On Jun 09, 2010 |
na_so: |
Re: Yakubu Targets Golden Boot ; Abeg Make Una Laugh by tosinaded(m): 8:35am On Jun 10, 2010 |
na so, there is a diff btwn saying i wish to and i am going to! so wuts funny? |
Re: Yakubu Targets Golden Boot ; Abeg Make Una Laugh by otokx(m): 9:48am On Jun 10, 2010 |
pride goes before a fall. |
Re: Yakubu Targets Golden Boot ; Abeg Make Una Laugh by medjai(m): 10:00am On Jun 10, 2010 |
I bliv Yak. He can do it |
Re: Yakubu Targets Golden Boot ; Abeg Make Una Laugh by medjai(m): 10:01am On Jun 10, 2010 |
I bliv Yak. He can do it |
Re: Yakubu Targets Golden Boot ; Abeg Make Una Laugh by oisehumen(m): 10:45am On Jun 10, 2010 |
If wishes were horses! World Cup 2010 Golden Boot Winner is, Yakubu |
Re: Yakubu Targets Golden Boot ; Abeg Make Una Laugh by Borat1: 10:48am On Jun 10, 2010 |
Nigerians and their short term memory! Because yak scored a simple goal against dprk, you have forgotten his failings in the ANC Golden shoe ko, wooden socks ni Rubbish |
Re: Yakubu Targets Golden Boot ; Abeg Make Una Laugh by JcArinze(m): 10:49am On Jun 10, 2010 |
For where, im wan tif am? |
Re: Yakubu Targets Golden Boot ; Abeg Make Una Laugh by chidichris(m): 1:11pm On Jun 26, 2010 |
wonders shall never end. yak targeted golden boot and ended up with diamond boot. |
Re: Yakubu Targets Golden Boot ; Abeg Make Una Laugh by Borat1: 1:12pm On Jun 26, 2010 |
Chai! Where did this thread hide since, So yak actually targetted the golden boot? |
Re: Yakubu Targets Golden Boot ; Abeg Make Una Laugh by damilola15: 9:42pm On Jun 27, 2010 |
Yeah right. He's not only a loser, I see he's also a joker. OLE!!!! |
Re: Yakubu Targets Golden Boot ; Abeg Make Una Laugh by bawomolo(m): 9:49pm On Jun 27, 2010 |
hopefully he meant beach world cup |
Re: Yakubu Targets Golden Boot ; Abeg Make Una Laugh by saleesu: 9:50pm On Jun 27, 2010 |
Yaks, even infront of empty post he cudnt score, na GOLDEN BOOT he wan win. Wonders shall never end |
Re: Yakubu Targets Golden Boot ; Abeg Make Una Laugh by leboss6(m): 9:59pm On Jun 27, 2010 |
My brothers dont blame Yakubu o, if wishes were horses all men will ride, what a tall dream, that fat dude managed just 3 goals for everton all season, even Vincent Enyeama scored more goals for his club last season.at least he got one goal, rooney got none, ROFLMAO |
Re: Yakubu Targets Golden Boot ; Abeg Make Una Laugh by snowdrops(m): 10:01pm On Jun 27, 2010 |
Yakubu is finished. He should go to qatar or some unknown country to end his career. Also in this category are Kanu, Yobo, Danny Shittu, Kaita, et al. |
Re: Yakubu Targets Golden Boot ; Abeg Make Una Laugh by Princek12(m): 10:08pm On Jun 27, 2010 |
HA ha ha ha ha ha ha ha ha ha ha ha LMAOOOOOOOOOOOOO LWKMD Yakubu Highest Goal Scorer!!!!!! HA ha ha ha ha ha ha ha ha ha ha a |
Re: Yakubu Targets Golden Boot ; Abeg Make Una Laugh by geebeeohh(m): 10:09pm On Jun 27, 2010 |
more or less like cheap gold plated boot winner, hideous, eish |
Re: Yakubu Targets Golden Boot ; Abeg Make Una Laugh by Anabel(f): 10:11pm On Jun 27, 2010 |
it is his target that stop goals from coming in, Mr bad luck wnts golden boot.LMAO |
Re: Yakubu Targets Golden Boot ; Abeg Make Una Laugh by berrye(f): 10:13pm On Jun 27, 2010 |
I laff in german, see dis proper fool. Na clay boot im go carry! |
Re: Yakubu Targets Golden Boot ; Abeg Make Una Laugh by Acidosis(m): 10:35pm On Jun 27, 2010 |
can't stop laughing |
Re: Yakubu Targets Golden Boot ; Abeg Make Una Laugh by reindeer: 10:42pm On Jun 27, 2010 |
Is there anything like ''clay boot'' for the worst miss? |
Re: Yakubu Targets Golden Boot ; Abeg Make Una Laugh by Nobody: 10:51pm On Jun 27, 2010 |
yak target golden boot and finally got rubber boot |
Super Eagles Line -up That Will Take Us To South Africa. Time For Discussion / Andre Dede Ayew Is BBC African Footballer Of 2011 / Your Soccer Betting Tip Strategy - What You Need To Know To Win
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 28 |