Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,162,412 members, 7,850,471 topics. Date: Tuesday, 04 June 2024 at 10:00 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Our Girlfriend Is Pregnant (1854 Views)
Open Letter To Our Girlfriend By Naija Boyfriend Nd Husband Asso. / When Your Girlfriend Is A Medical Student / My Girlfriend Is The Most Beautiful Girl In Nairaland (see Pics) (2) (3) (4)
Re: Our Girlfriend Is Pregnant by clemcykul(f): 11:04am On Jul 28, 2010 |
@poster very funny, u realy cracked me up, . , , . kudos man |
Re: Our Girlfriend Is Pregnant by StudioCFR(m): 11:10am On Jul 28, 2010 |
Clem which one u dey use style drex near my right pocket na? Dick1 and blacksta don teach u work? |
Re: Our Girlfriend Is Pregnant by skyndyp(f): 11:15am On Jul 28, 2010 |
I no understand dis studio sef. Dem dey pick empty pockets? |
Re: Our Girlfriend Is Pregnant by StudioCFR(m): 11:17am On Jul 28, 2010 |
Loaded pocket babe - the kind money wey i get too big for thief |
Re: Our Girlfriend Is Pregnant by clemcykul(f): 11:23am On Jul 28, 2010 |
no allow da coins wey full ur pocket deceive u |
Re: Our Girlfriend Is Pregnant by StudioCFR(m): 11:25am On Jul 28, 2010 |
So u don even feel my pocket already to know sey na coins full am? I talk am |
Re: Our Girlfriend Is Pregnant by clemcykul(f): 11:39am On Jul 28, 2010 |
wetin u talk?/ *covers nose* |
Re: Our Girlfriend Is Pregnant by StudioCFR(m): 11:41am On Jul 28, 2010 |
Your Bra dey smell? Lol |
Re: Our Girlfriend Is Pregnant by clemcykul(f): 12:04pm On Jul 28, 2010 |
studioo are u ok i dont wear bra, stop imagining rubbish |
Re: Our Girlfriend Is Pregnant by D1KeleVra(m): 3:01pm On Jul 28, 2010 |
*gigglez* flat chested lady |
Re: Our Girlfriend Is Pregnant by StudioCFR(m): 3:51pm On Jul 28, 2010 |
Hehehehe |
Re: Our Girlfriend Is Pregnant by clemcykul(f): 4:05pm On Jul 28, 2010 |
prickless dickele |
Re: Our Girlfriend Is Pregnant by Nellyon(f): 3:11pm On Jul 29, 2010 |
D1 it doesnt matter.just didnt want you to miss the point in the joke, it has absolutely nothing to do with lele, by the way whats that? sounds like something from a baby's diction. |
Re: Our Girlfriend Is Pregnant by D1KeleVra(m): 3:21pm On Jul 29, 2010 |
calm down johr i just dey joke, ah! clemcykul: You wan try me? You wan make i stab u? |
Re: Our Girlfriend Is Pregnant by clemcykul(f): 4:05pm On Jul 29, 2010 |
yawns**** |
Re: Our Girlfriend Is Pregnant by D1KeleVra(m): 4:07pm On Jul 29, 2010 |
buzz off, no kiddn |
Re: Our Girlfriend Is Pregnant by clemcykul(f): 4:27pm On Jul 29, 2010 |
buzz off to where ur miserable house |
Re: Our Girlfriend Is Pregnant by EfemenaXY: 4:29pm On Jul 29, 2010 |
**yawns too** u guys r sending me to sleep. . .zzzzzzzzzz |
Re: Our Girlfriend Is Pregnant by StudioCFR(m): 4:33pm On Jul 29, 2010 |
u fit still go dey work for farm, so dat u no go sleep lol |
Re: Our Girlfriend Is Pregnant by clemcykul(f): 4:34pm On Jul 29, 2010 |
she be farmer na, u no see her hoe and cutlass dis is rainy season |
Re: Our Girlfriend Is Pregnant by StudioCFR(m): 4:34pm On Jul 29, 2010 |
hehehe no let efe catch you oh |
Re: Our Girlfriend Is Pregnant by EfemenaXY: 4:38pm On Jul 29, 2010 |
Clems behave yourself & stay on topic Studio : Your girlfriend is[i][/i] pregnant. |
Re: Our Girlfriend Is Pregnant by StudioCFR(m): 4:42pm On Jul 29, 2010 |
BOY OR GIRL hope u no go suprise me with a white baby like the london based nigerian couple. cuz no DNA test go make me accept that baby |
Re: Our Girlfriend Is Pregnant by EfemenaXY: 4:57pm On Jul 29, 2010 |
Jeez!! I'm not your girlfriend man!! |
Re: Our Girlfriend Is Pregnant by StudioCFR(m): 5:05pm On Jul 29, 2010 |
U too dey forward - u just said my gurl friend pregnant- so i dey send u message to help deliver to her |
Re: Our Girlfriend Is Pregnant by EfemenaXY: 5:19pm On Jul 29, 2010 |
Well she is and her parents wan see u - make u explain urself to them no forget say her brothers na body builders |
Re: Our Girlfriend Is Pregnant by segzicres(m): 6:11pm On Jul 29, 2010 |
guy try again na |
Re: Our Girlfriend Is Pregnant by katukay: 3:22pm On Jul 30, 2010 |
;d ;d ;d ;d ;d ;d ;d ;d ;d i know she just walked away, speechless |
Did You Know That Women Are Impossible To Please. . . . . If No Now You Will / Funny Picture Of Lance Armstrong's Nose / What People Would Do To Avoid Ebola!
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16 |