Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,130 members, 7,814,949 topics. Date: Thursday, 02 May 2024 at 01:24 AM

Wetin Concern RCCG With P*nis Wey No Gree Stand - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Wetin Concern RCCG With P*nis Wey No Gree Stand (680 Views)

70 Years Old Man No Gree For Any Woman This Year / Permanent Solution To Premature Ejaculation, Weak Erection & Small P£nis / Why A Big P*nis Is Overrated - Nigerian Lady (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Wetin Concern RCCG With P*nis Wey No Gree Stand by Naijapalavas: 11:45am On Oct 01, 2018
From now on, any man and woman wey wan marry must do test to comfam say both di penis and private part dey work fine.

Dat na if dem wan marry for Redeemed Christian Church of God wey don give all dia members and pipo wey dey plan to marry for di Church new condition.

Redeemed na one big church for Nigeria and dis test wey dem want dia members to do dey new to many pipo for di kontri.

For di new order wey di church write give pastors, e explain say di decision na because plenty pipo don dey hide dia condition and e be like say e don dey scata plenti marriage.

kontinu to read[i][/i] http://naijapalavas.com/2018/09/wetin-concern-rccg-with-pnis-wey-no-gree-stand/

Visit your number pidgin site for plenti ogbonge news naijapalavas.com

1 Share

Re: Wetin Concern RCCG With P*nis Wey No Gree Stand by ITbomb(m): 12:14pm On Oct 01, 2018
Which genital test strong pass or even cheap pass the one WE know grin

(1) (Reply)

Lady Reveals Type Of Husband For Wife Materials Who Can Cook With 200 Naira / . / Bobrisky Gushes Over Denrele, Says My Baby Always Slaying

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.