Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,705 members, 7,809,684 topics. Date: Friday, 26 April 2024 at 01:03 PM

Crowd Gada Beat Lazy Youth Wey Dey Thief Women Pkata (pant) For Imo Community - Crime - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Crime / Crowd Gada Beat Lazy Youth Wey Dey Thief Women Pkata (pant) For Imo Community (378 Views)

Brother And Sister Banished From Imo Community For Allegedly Committing Incest / I Stole My Client's Pant For Money Ritual - Vulcaniser Confesses In Ogun State / Man Kills His Girlfriend In Ondo For Calling Him A Lazy Youth (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Crowd Gada Beat Lazy Youth Wey Dey Thief Women Pkata (pant) For Imo Community by chiefotota(m): 4:41pm On Nov 12, 2018
At a time wey rumour full town say yahoo boys new move now na to dey sell babes kpata between 200-300k for retuals, market don fall press dis lazy youth for Umuokoro community, wey dey Imo state.

Di guy move from his own Obowo community to anoda community, just to con thief babes pant, he never talk wetin he dey do with di pants o, but crowd don gada beat di guy break im head.

Source: http://www.ototaspalmyjoint.com/crowd-gada-beat-lazy-youth-wey-dey-thief-women-pkata-pant-for-imo-community/

Re: Crowd Gada Beat Lazy Youth Wey Dey Thief Women Pkata (pant) For Imo Community by Nobody: 4:45pm On Nov 12, 2018
Bastards!


They think it's every body that wants to do ritual.


Some of us just want to help them take it inside. Especially since its rainy season.

Where is that a crime?!
Re: Crowd Gada Beat Lazy Youth Wey Dey Thief Women Pkata (pant) For Imo Community by Nobody: 4:50pm On Nov 12, 2018
Which way 9ja?
Re: Crowd Gada Beat Lazy Youth Wey Dey Thief Women Pkata (pant) For Imo Community by jnoz23(m): 5:55pm On Nov 12, 2018
hahahaha

(1) (Reply)

Kidnap Gang Notorious For Selling Children Nabbed By Police - Photo / How Jennifer Agomuo Was Killed By Her Boyfriend, Davis - Cynthia Agomuo / Lastma Officials Seen Fighting A Cabbie In Lagos.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.