Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,841 members, 7,810,239 topics. Date: Saturday, 27 April 2024 at 01:29 AM

Benin Slangs! - Culture - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Culture / Benin Slangs! (2147 Views)

13 Trending Nigerian Slangs And Their Meanings / 4 Nigerian Slangs Currently Making The Rounds On Social Media / Words Slangs And Expressions Only People Of The South-south/nigerdelta Say. (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Benin Slangs! by fero007: 6:59pm On Jan 10, 2019
I always dey hear say benin nah one of the oga of pidgin for naija. i know strong port harcourt slangs, warri slangs, even bayelsa ge wicked slangs, but when I reach bini na normal pidgin i dey hear, so Benin peeps make una defend una position, con stone us with beta b-syd slangs

1 Like 1 Share

Re: Benin Slangs! by viscerion: 8:25am On Jan 12, 2019
Benin nor really ge slangs, nah normal common slangs 4 SS nai dey get. na their tongue, d way dem dey rap pidgin fast n d way dey always dey speak am everywhere nai make them be senior man 4 pidgin tinz
Re: Benin Slangs! by magicjack: 9:32am On Jan 18, 2019
nah Warri n Port harcourt ge slangs, Benin na normal pidgin or dey thief some warri slangs, evribody 4 nigeria dey thief warri slangs sha

1 Like

Re: Benin Slangs! by Sinistami(m): 8:50pm On Feb 20, 2019
Before I no bin fit de see difference between Warri and Benin pidgin but as I con de near dem wewe I con de see say Benin pidgin na normal normal talk dem de talk. Before I bin de reason say dem go geh slang pass we for Yenagoa but lass lass notin still comeout unto slang matter.

1 Like

(1) (Reply)

Biracial Miss Universe Japan Is Criticized For Not Being Japanese Enough / Photos From The 15th Ofala Festival Of OBI OF ONITSHA N / All Epe People In Da House: Ibonwon, Igboye, Odoragunshin, Poka: Lets Holla

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.