Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,648 members, 7,861,993 topics. Date: Sunday, 16 June 2024 at 05:08 AM

Ladies Una Go Hear Am Now Buhari Don Win "Abeg No Join Ashawo! - Romance (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Ladies Una Go Hear Am Now Buhari Don Win "Abeg No Join Ashawo! (11360 Views)

If The Price Of Bag Of Rice Pass Your Salary....abeg No Marry / Them Go Hear Say I Don Buy Benz For This Town! / Abeg No Vex, I Dey Find Mumu Wey Go Give Me Money (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply) (Go Down)

Re: Ladies Una Go Hear Am Now Buhari Don Win "Abeg No Join Ashawo! by Westaslave2(f): 2:56pm On Feb 27, 2019
iluvMAMAV:
pls adaidaku i heard ur husBand be one of d mod
Pls tell am make im move my topic 2 frontpage cheesy
my husband ke ..na sugar boi cheesy
Re: Ladies Una Go Hear Am Now Buhari Don Win "Abeg No Join Ashawo! by spencekat(m): 2:56pm On Feb 27, 2019
But there are weddings every weekend across the nation
Re: Ladies Una Go Hear Am Now Buhari Don Win "Abeg No Join Ashawo! by Westaslave2(f): 2:57pm On Feb 27, 2019
lefulefu:
plenty oil dey ur head jorcheesy. Better be working and single than to dey carry woman on top ur head for dis tough economycheesy. One guy wey i know wey dem no dey pay much for im work is paying his girlfriend monthly allowance. The guy still get sidechic on d side ooo and iyam sure he's still maintainin dat one. Dude is in his late twenties and he's already looking like he's 85 yrs old. D stress of financially maintaiin two girls don give am wrinkles by force.all im cheeks don fall and im two eyes don sink inside im head.i jus shock wen i see am.
gossiper spotted
Re: Ladies Una Go Hear Am Now Buhari Don Win "Abeg No Join Ashawo! by Westaslave2(f): 2:58pm On Feb 27, 2019
DanDeeBoss:
And if dat kind person die now,dem go say na "village people"....Financial stress drains smileysmiley
shut it u woman tarnisher

1 Like

Re: Ladies Una Go Hear Am Now Buhari Don Win "Abeg No Join Ashawo! by DanDeeBoss(m): 3:05pm On Feb 27, 2019
Westaslave2:
shut it u woman tarnisher
Why do you keep disturbing my mention young lady??

Is your head paining you?? Whatever I say on here is none of your business
Re: Ladies Una Go Hear Am Now Buhari Don Win "Abeg No Join Ashawo! by Westaslave2(f): 3:06pm On Feb 27, 2019
Amatarasha:
she is a witch dats y d guy dumped her smh
cheesy wink cheesy

Re: Ladies Una Go Hear Am Now Buhari Don Win "Abeg No Join Ashawo! by Nobody: 3:07pm On Feb 27, 2019
Westaslave2:
gossiper spotted
cheesy
Re: Ladies Una Go Hear Am Now Buhari Don Win "Abeg No Join Ashawo! by Westaslave2(f): 3:08pm On Feb 27, 2019
DanDeeBoss:
Why do you keep disturbing my mention young lady??

Is your head paining you?? Whatever I say on here is none of your business
Mtcheww
cry
Re: Ladies Una Go Hear Am Now Buhari Don Win "Abeg No Join Ashawo! by DanDeeBoss(m): 3:09pm On Feb 27, 2019
Westaslave2:
Mtcheww
cry
I just hope You were joking.... undecidedundecided
Re: Ladies Una Go Hear Am Now Buhari Don Win "Abeg No Join Ashawo! by Westaslave2(f): 3:11pm On Feb 27, 2019
NOTE ~~~~~~~~~~~~~~~~~
IF U AR A MARRIED LADY LYK ME ,BCAREFUL because D JUJU HUSBANDSNATCHERS GO USE DIS TIME AROUND WL COME FRM SOMTIN MORE POWERFUL DAN EKWENSU(D DEVIL) cheesy cry
Re: Ladies Una Go Hear Am Now Buhari Don Win "Abeg No Join Ashawo! by Raalsalghul: 3:12pm On Feb 27, 2019
DanDeeBoss:
If you're single and working, enjoy alone for now ..No go carry wahala put ontop head .winkwink
Gold.

1 Like 1 Share

Re: Ladies Una Go Hear Am Now Buhari Don Win "Abeg No Join Ashawo! by Westaslave2(f): 3:13pm On Feb 27, 2019
DanDeeBoss:
I just hope You were joking.... undecidedundecided
na 2 give slap dey hungry me , shud i slap u one doh?

Re: Ladies Una Go Hear Am Now Buhari Don Win "Abeg No Join Ashawo! by DanDeeBoss(m): 3:15pm On Feb 27, 2019
Westaslave2:
na 2 give slap dey hungry me , shud i slap u one doh?
Slap me I slap you angryangry
Re: Ladies Una Go Hear Am Now Buhari Don Win "Abeg No Join Ashawo! by Raalsalghul: 3:18pm On Feb 27, 2019
lefulefu:
plenty oil dey ur head jorcheesy. Better be working and single than to dey carry woman on top ur head for dis tough economycheesy. One guy wey i know wey dem no dey pay much for im work is paying his girlfriend monthly allowance. The guy still get sidechic on d side ooo and iyam sure he's still maintainin dat one. Dude is in his late twenties and he's already looking like he's 85 yrs old. D stress of financially maintaiin two girls don give am wrinkles by force.all im cheeks don fall and im two eyes don sink inside im head.i jus shock wen i see am.
The guy dey set up himself for failure. Young G's wey I know dey take style gather money make them jet out when time come. This na the reason why I no dey fault some ashawo guys.
Re: Ladies Una Go Hear Am Now Buhari Don Win "Abeg No Join Ashawo! by Chipink(f): 3:20pm On Feb 27, 2019
lefulefu:
npower ke.. i voted neither buhari nor atikucheesy..me na sowere i vote for though i always knew buhari will win.

Just know that u voted buhari
An adult like allowed that tout to dcieve u
Re: Ladies Una Go Hear Am Now Buhari Don Win "Abeg No Join Ashawo! by Raalsalghul: 3:20pm On Feb 27, 2019
spencekat:
But there are weddings every weekend across the nation
Same with divorces and breakups, but the weddings gain more traction. undecided
Re: Ladies Una Go Hear Am Now Buhari Don Win "Abeg No Join Ashawo! by Westaslave2(f): 3:26pm On Feb 27, 2019
DanDeeBoss:
Slap me I slap you angryangry
Wt all pleasure cheesy

Re: Ladies Una Go Hear Am Now Buhari Don Win "Abeg No Join Ashawo! by Raalsalghul: 3:27pm On Feb 27, 2019
lefulefu:
Even if young single ladies no see young men wey go marry dem cos of lack of availability of jobs then can opt for old rich willing sugar daddies ready to make them 3rd of 4th wives. Its not that bad afterall.na a young man who is unemployed dey hear am pass oo cos if u even opt to be a sugar boy na how much a sugar mummy wan pay u sef.
Shey pride go allow them? If I remember toks2008 don open countless threads on this matter before. You need to see the way them attack am.
Re: Ladies Una Go Hear Am Now Buhari Don Win "Abeg No Join Ashawo! by DanDeeBoss(m): 3:27pm On Feb 27, 2019
Westaslave2:
Wt all pleasure cheesy

Re: Ladies Una Go Hear Am Now Buhari Don Win "Abeg No Join Ashawo! by Nobody: 3:33pm On Feb 27, 2019
Raalsalghul:
Shey pride go allow them? If I remember toks2008 don open countless threads on this matter before. You need to see the way them attack am.
everything na codecheesy. Its not everybody dat need to know about d marriage. If d lady dey shame to marriage a polygamist but she urgently need to marry then she can silently marry one polygamist and do d wedding on lowkey. If she no post d wedding on facebook and other social page then ppl no go know about it and dem no go laugh her. There are young ladies married to old men wey be polygamist nau.
Re: Ladies Una Go Hear Am Now Buhari Don Win "Abeg No Join Ashawo! by Amatarasha(f): 3:33pm On Feb 27, 2019
[quote author=Westaslave2 post=76186172] cheesy wink cheesy[/quolte]lol
Re: Ladies Una Go Hear Am Now Buhari Don Win "Abeg No Join Ashawo! by Amatarasha(f): 3:34pm On Feb 27, 2019
Rigel95:
Lmfao...a witch? She sure acts like one.
she sucks pples blood believe me
Re: Ladies Una Go Hear Am Now Buhari Don Win "Abeg No Join Ashawo! by Amatarasha(f): 3:38pm On Feb 27, 2019
funmisticqueen:
you started it. If you want me to leave you alone,we can start with you not calling me funmi and calling me funmisticqueen. If not I will make sure even fvckboys are unattracted to you online and you will understand what it is to be truly unmarried at 40.
that's it
.funmi infact fungibitchqueen dats ur name,
do u knw me ? i lyk wahala noni , , ,fungiqueen go n change ur name ka mmadu negharia anya
Re: Ladies Una Go Hear Am Now Buhari Don Win "Abeg No Join Ashawo! by Amatarasha(f): 3:41pm On Feb 27, 2019
Raalsalghul:
Shey pride go allow them? If I remember toks2008 don open countless threads on this matter before. You need to see the way them attack am.
polygamy yields calamity ,i rather remain single dan fight mad women in a house
Re: Ladies Una Go Hear Am Now Buhari Don Win "Abeg No Join Ashawo! by Nobody: 3:42pm On Feb 27, 2019
Raalsalghul:
The guy dey set up himself for failure. Young G's wey I know dey take style gather money make them jet out when time come. This na the reason why I no dey fault some ashawo guys.
in this age when a young man suppose dey save and thnk on how to advance for life he will now be maintaining women as if he's king solomoncheesy. One pathetic thing in life is dat men who spend all their youthful yrs investing on women always remain stagnant for life. The time wey dem suppose dey invest on themselves dem go dey use am invest on womencheesy. Dangote,otedola and other big men can spend and maintain women if dem feel like cos dem don reach the highest pinnacle in their life.. No be guy wey jus dey start for life den go dey carry woman for headcheesy.
Re: Ladies Una Go Hear Am Now Buhari Don Win "Abeg No Join Ashawo! by Amatarasha(f): 3:46pm On Feb 27, 2019
Westaslave2:
NOTE ~~~~~~~~~~~~~~~~~
IF U AR A MARRIED LADY LYK ME ,BCAREFUL because D JUJU HUSBANDSNATCHERS GO USE DIS TIME AROUND WL COME FRM SOMTIN MORE POWERFUL DAN EKWENSU(D DEVIL) cheesy cry
Pls, destroy d world
Re: Ladies Una Go Hear Am Now Buhari Don Win "Abeg No Join Ashawo! by Nobody: 3:47pm On Feb 27, 2019
Amatarasha:
polygamy yields calamity ,i rather remain single dan fight mad women in a house
dat na d old skool type of polygamy wey a man go jus put all im wife for one house. Dese days most polygamist men go rent a flat for u where u go stay. Dem go dey visit wen una need to play in za oza room.if u not satisfied u can hire a sugarboy wen u lonelycheesy.
Re: Ladies Una Go Hear Am Now Buhari Don Win "Abeg No Join Ashawo! by iluvMAMAV: 4:24pm On Feb 27, 2019
Westaslave2:
my husband ke ..na sugar boi cheesy
i hope u av reconciled wt luci
Re: Ladies Una Go Hear Am Now Buhari Don Win "Abeg No Join Ashawo! by Amatarasha(f): 5:02pm On Feb 27, 2019
lefulefu:
dat na d old skool type of polygamy wey a man go jus put all im wife for one house. Dese days most polygamist men go rent a flat for u where u go stay. Dem go dey visit wen una need to play in za oza room.if u not satisfied u can hire a sugarboy wen u lonelycheesy.
am frm a civilised town no nid 4 dat
Re: Ladies Una Go Hear Am Now Buhari Don Win "Abeg No Join Ashawo! by Nobody: 5:47pm On Feb 27, 2019
Raalsalghul:
grin

Edited
Re: Ladies Una Go Hear Am Now Buhari Don Win "Abeg No Join Ashawo! by Nobody: 5:50pm On Feb 27, 2019
iluvMAMAV:
Wie all those single ladies dat i know wey don reach m***pause
grin

Preshy561 , marilavina , biglittlelois , analqueenluci , thegirlnextdoor , funmisticqueen , koyyes , oochi123 , nwanyionitsha , nwanyiawkaetiti , Tossie ,xhosanostra , ziggylady , highqueen , onyi22 , husbandsnatcha , pocohantas

Look at this miserable black monkey trolling females up and down.

Hungry puss1 slave.

Mourn over your low sperm count alone.

Diseased Monkey

5 Likes

Re: Ladies Una Go Hear Am Now Buhari Don Win "Abeg No Join Ashawo! by maxlev1: 7:14pm On Feb 27, 2019
lefulefu:
there are old rich sugar daddies ever willing to add more younger wives to their harem if young men are not willing to get marriedcheesy.its not dat bad.
Me & u know a lot of women won't like d idea of becoming a 2nd or 3rd wife n worst of it marrying an old man. Too bad for our ladies!

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply)

Case closed / Tales Of A First Date From hell / Ladies What Would U Do If U Find Urself In A Room Like This

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 35
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.