Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,485 members, 7,819,760 topics. Date: Monday, 06 May 2024 at 10:33 PM

Rants Of A Jobless Frustrated Youth - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Rants Of A Jobless Frustrated Youth (349 Views)

My Chat With A Jobless Nigerian Woman. Pics* / Rants Of A Single Lady Part 3 / Should A Jobless Guy Go Into A Relationship? (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Rants Of A Jobless Frustrated Youth by Goodlyhrt(m): 11:10pm On Aug 13, 2019
Life is hard everywhere I escape go.. Come worse pass the previous place i been dey before. Wetin man go do for this Lagos ehn? Infact this country don tire me to stay, make I hammer this 5Mil bet9ja ticket first na to travel comot this doty nation mtchew.

I no dey reason girls dem matter again o because omo dem show me pepper. I go spend my last kobo finish las las na "You're such a nice guy, let us be friends only" dey wan swear for your mama. I come wise up small, I near one yeye girl wey fine like this o unto she go get small brain. My brother, two weeks she wan turn me to atm machine. I wan die. na vex I vex come finger her coochie by force unto play stuffs as she no wan make we do am jeje upon say I don spend untop her head scatter o, come find my way make person no COZA my career in future.

Wetin man go do? My vaseline is ever looking interesting from my position now. The spirit is strong but the flesh oh the flesh is weak af.

1 Like

Re: Rants Of A Jobless Frustrated Youth by Oluwasaeon(m): 11:19pm On Aug 13, 2019
E go be
Re: Rants Of A Jobless Frustrated Youth by OlawaleBammie: 11:35pm On Aug 13, 2019
ahh, ..no job but u stil dey pursue girls upandan?? ...betting is d order of d day, like a regular 9-5 full tym job.
guyman why u dey fall my hand naa, why u dey reason like dis na??
Re: Rants Of A Jobless Frustrated Youth by Nobody: 11:38pm On Aug 13, 2019
Why would you spend you money one a girl. Isnt she a human being. Guys like you give girls entitlement mentality.
if she ask tell her to go and hustle.

1 Like

Re: Rants Of A Jobless Frustrated Youth by Goodlyhrt(m): 11:41pm On Aug 13, 2019
OlawaleBammie:
ahh,
..no job but u stil dey pursue girls upandan??
...betting is d order of d day, like a regular 9-5 full tym job.

guyman why u dey fall my hand naa, why u dey reason like dis na??
bross na those small smal change wey my uncle dey give me, wey no reach for anything na so i go vex carry am play bet9ja. I bin wan stop to dey collect that kind money buh Mr. hunger na idiot.
Re: Rants Of A Jobless Frustrated Youth by OlawaleBammie: 11:45pm On Aug 13, 2019
Goodlyhrt:
bross na those small smal change wey my uncle dey give me, wey no reach for anything na so i go vex carry am play bet9ja. I bin wan stop to dey collect that kind money buh Mr. hunger na idiot.
Den stand up for urself, are u a toddler?? guy ur destiny is in ur hand, if u succeed today, u re a light to ur generation but if u fail den u re on ur own.
Re: Rants Of A Jobless Frustrated Youth by Goodlyhrt(m): 11:54pm On Aug 13, 2019
OlawaleBammie:
Den stand up for urself, are u a toddler?? guy ur destiny is in ur hand, if u succeed today, u re a light to ur generation but if u fail den u re on ur own.
Maybe I lack ideas just maybe.

God help me cos iam tired.
Re: Rants Of A Jobless Frustrated Youth by OlawaleBammie: 12:01am On Aug 14, 2019
Goodlyhrt:
Maybe I lack ideas just maybe.
God help me cos iam tired.
not maybe, yes u do, sorry for being blunt here. just tink, tink like u hav never done before, think about ideas brother thinnk.

(1) (Reply)

Cabbage Juice / 5 Ways To Avoid Getting Bored In Your Relationship. / Hookup Lovers Your Wait Is Over, 9ja First Hookup Site With 32 State Loaded.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.