Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,152,775 members, 7,817,179 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 07:54 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / You Think Say I Get Hope For This Life (562 Views)
My 'babe' Dey Double-Date... She think say she wise / I Still Get Hope / Women And Their Cooking Styles (before You Say I Do) (2) (3) (4)
You Think Say I Get Hope For This Life by Goodlyhrt(m): 11:36pm On Aug 13, 2019 |
Dem talk say make I get small patience, buh it's been seven years now since I comot from secondary school no sign or hope of furthering my education. My parents don close that chapter tey tey, my uncles no know me again. I come get small courage go learn work but since I no fit hustle like my pairs. Where I wan get money to start my business? Bros I don tire make this life go kill insef. I no fit kill my self atall. Wetin sef na by force to make it in life? I go dey here jeje make this world spoil finish before we go die las las |
Re: You Think Say I Get Hope For This Life by FOWOSHERE01(m): 12:33am On Aug 14, 2019 |
If you're going through hard times.... Keep going! "Give up" isn't supposed to be in your dictionary. Winners don't quit.... And Quitters don't win. 2 Likes 1 Share |
Re: You Think Say I Get Hope For This Life by Tobesky1: 12:52am On Aug 14, 2019 |
Now.Its time God want to enter your matter.I will train you till $100 a day will be nothing to you.Zero fee.Watsapp this number nd PM me.08062402552.It's your time. |
Re: You Think Say I Get Hope For This Life by TerryMcGinis(m): 6:49am On Aug 14, 2019 |
Tobesky1:bro pls can I contact you? Good morning. |
Re: You Think Say I Get Hope For This Life by empire2017(m): 10:04am On Aug 14, 2019 |
Tobesky1:oga I'm interested |
Re: You Think Say I Get Hope For This Life by Nobody: 10:11am On Aug 14, 2019 |
Tobesky1: I'm interested too, please can I message you on WhatsApp?? |
Re: You Think Say I Get Hope For This Life by Nobody: 10:15am On Aug 14, 2019 |
Never give up hope. Stars cant shine without darkness. This storm will come to an end soon. |
(1) (Reply)
Youtuber Pewdiepie Marries Social Media Star Marzia Bisognin In London Ceremony / g / Nigerians Love PDA
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11 |