Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,875 members, 7,817,575 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 02:44 PM

"E Dey Pain Me" "E Dey Sweet Me" Wetin Your Partern Just Do' Make We Learn - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / "E Dey Pain Me" "E Dey Sweet Me" Wetin Your Partern Just Do' Make We Learn (945 Views)

The Way We Are Insultng Girls For This Section Sweet Me Die Help (pictures) / 'Toto Dey Sweet' - Nigeria Police Officers Sing And Gyrate / Abeg Make Una Tell Me Wetin I Go Fit Do This Girl (2) (3) (4)

(1) (Reply)

"E Dey Pain Me" "E Dey Sweet Me" Wetin Your Partern Just Do' Make We Learn by gtechno: 12:59pm On Aug 27, 2019
How fa bros and sweetie � ..This page, as say the subject dey na wetin we wan talk about.. We wan know that thing wey be say your partner dey do for you or dey do to you wey be say e dey sweet your body � ... E dey make you love am more or wetin e dey do wey you know like make other people here for nairaland emulate make we learn and take corrections .. How fa. A shared problem is a solved one .. Happiness is best enjoyed with people not just loved ones smiley
Re: "E Dey Pain Me" "E Dey Sweet Me" Wetin Your Partern Just Do' Make We Learn by Nobody: 1:01pm On Aug 27, 2019
what are you trying to say gan gan ? m i o understand oo
Re: "E Dey Pain Me" "E Dey Sweet Me" Wetin Your Partern Just Do' Make We Learn by gtechno: 2:48pm On Aug 27, 2019
Fcboy .. If you have been or are in a relationship .. Wetin Your patner dey do wey dey sweet you or wetin en dey do wey no dey sweet you ...
Translation
Things you like and things you dont like, your partner do for you

(1) (Reply)

9ja Reacts As Dwarf Marries His Beautiful Bride In Delta State / May Your Pussy Perish With You”- Nigerian Pastor To Slay Queens (video) / MARRY A WIFE ; NOT A VIRGIN by Prince Adedoyin Ologbenla

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.