Stats: 3,037,061 members, 7,448,791 topics. Date: Friday, 02 June 2023 at 10:47 PM |
Nairaland Forum / Science/Technology / Phones / 9mobile customers, beware- deactivate ur old data plans (730 Views)
Glo Increases Their Data Plans / Network Providers With The Best Weekend Data Plans? / MTN Introduces New Hourly Data Plans For Youtube Streaming (2) (3) (4)
9mobile customers, beware- deactivate ur old data plans by aloeman15(m): 10:21am On Nov 25, 2019 |
aka "9mobile, I Dey Beg- Pls Return My Balance." @9mobileNg, but y na? una use cuny cuny to reactivate data plan of June 1st! I mean, who subs 150 mb for N200- In dis buhari austerity?! I use God to beg u pipul. I don off d data, check my balance. na 83mb plus 9mb whatsapp remain. return my balance. na beg I dey. tans a bush. 0818******* |
Re: 9mobile customers, beware- deactivate ur old data plans by aloeman15(m): 1:35pm On Nov 25, 2019 |
I loaded N200 on Friday. got an alert today, Monday, saying my data remains 93mb. shu Las las, dem tok say na my fault, sake of say I for don deactivate d data, if to say e taya me. sodiafor, y I com dey shout. naso I com ax say, wait o! una min sey customer musto dey cram all d code wey all man don use, com go dey cansu dem?! na so d woman tok, yes na. unbilivabul... Isok na. nahim I say make I nack una d gist o. bkiafu, b4 dem cari u go last year data. ayaf try. |
Re: 9mobile customers, beware- deactivate ur old data plans by aloeman15(m): 2:12pm On Nov 25, 2019 |
@9mobile customers, beware-
deactivate ur old data plans o.
...
I loaded N200 on Friday.
got an alert today, Monday, saying my data remains 93mb.
shu
Las las, dem tok say na my fault, sake of say I for don
deactivate d data, if to say e taya me.
sodiafor, y I com dey shout.
naso I com ax say,
wait o! una min sey customer musto dey cram all d code wey
all man don use, com go dey cansu dem?!
na so d woman tok, yes na.
unbilivabul...
Isok na.
nahim I say make I nack una d gist o.
bkiafu, b4 dem cari u go last year data.
ayaf try. |
Re: 9mobile customers, beware- deactivate ur old data plans by aloeman15(m): 2:13pm On Nov 25, 2019 |
I loaded N200 on Friday. got an alert today, Monday, saying my data remains 93mb. shu Las las, dem tok say na my fault, sake of say I for don deactivate d data, if to say e taya me. sodiafor, y I com dey shout. naso I com ax say, wait o! una min sey customer musto dey cram all d code wey all man don use, com go dey cansu dem?! na so d woman tok, yes na. unbilivabul... Isok na. nahim I say make I nack una d gist o. bkiafu, b4 dem cari u go last year data. ayaf try. |
(1) (Reply)
Iphone 8 Plus / Original Samsung Galaxy Note 8 Screen For Sale. / Iphone X For Sale
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2023 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21 |