Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,915 members, 7,817,684 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 05:18 PM

Ok Wtf - Jokes Etc (4) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Ok Wtf (7011 Views)

WTF!!! Man Hugs Transformer (viewers Discretion) / WTF!!! Orezi And Lil Kesh Fight In The Club (pictures) / Akpos Again. .wtf!! (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (Reply) (Go Down)

Re: Ok Wtf by StudioCFR(m): 10:58am On Dec 01, 2010
Face wetin dey face u and leave my side abeg
Re: Ok Wtf by bashydemy(m): 11:13am On Dec 01, 2010
wetin dey face me i beg open cloth for masquerade face abeg
Re: Ok Wtf by StudioCFR(m): 11:16am On Dec 01, 2010
I no be Gay
Sorry

Gays full festac and ikoyi

Go arrange one
Re: Ok Wtf by bashydemy(m): 11:54am On Dec 01, 2010
i am not either so waka pass
Re: Ok Wtf by Nobody: 9:01pm On Dec 01, 2010
@Tanimz nice to meet you too!

@kUntbee, If you are not a female, then you must be a warnaclat gay, trying to pick fights with women. You can't read? are you a dunce? if this has not been moved there is a reason, it hasn't because there is no "news section" so clearly the mods. left it alone. so be it. If it bothers you that much then happily fck off. I don't know what your problem is or why you decided to pick a fight with me but you can jump off of a bridge with no life vest for all I care. Drown with misery bird. It's a fcking story I posted on here. Not a bloodseed JOKE. I made sure to add that part. Get your raped in the a$s self the Bleep from around here with that negative shit.
Re: Ok Wtf by Kunbee: 10:42pm On Dec 01, 2010
Abeg keep shut before you start menstruating through your mouth

I don't pick fights with kids, you will now come and say i am insulting you when na you start am, see the rubbish wey you type

Thats why i no be friends with anyone who dey abroad cos when una wan insult una no dey use sense do am
I am a Nigerian why would i want to jump off a bridge cheesy

I will repeat: This is the jokes section take nothing serious, and if you do the person will end up as worked up as you cool


MzDarkSkin:

@kUntbee, If you are not a female, then you must be a warnaclat gay, trying to pick fights with women. You can't read? are you a dunce? if this has not been moved there is a reason, it hasn't because there is no "news section" so clearly the mods. left it alone. so be it. If it bothers you that much then happily fck off. I don't know what your problem is or why you decided to pick a fight with me but you can jump off of a bridge with no life vest for all I care. Drown with misery bird. It's a fcking story I posted on here. Not a bloodseed JOKE. I made sure to add that part. Get your despoiled in the a$s self the bleep from around here with that negative poo.

Lemme ask na u despoil my backside

Whats with the kuntbee, does that make any sense to you

You need sexual healing cos your pent up anger is actually irritating, show me the post where i insulted you. Cos i dont understand this eulogy wey u write

Oponu undecided
Re: Ok Wtf by Idowuogbo(f): 10:46pm On Dec 01, 2010
kunnbeeeeeeeeee, so u are my enemie abi since abroad pips dey irritate u nshey tseeeeeeew angry angry angry angry
Re: Ok Wtf by Kunbee: 10:51pm On Dec 01, 2010
^^you aint onw of them jor


bashy_demy:

awww sorry dear your heart is safe with me

I need a hug cheesy
Re: Ok Wtf by EfemenaXY: 11:00pm On Dec 01, 2010
^^ haba!!

Kunbee na so you hate me reach too 'cos I dey abroad??

'n after all we shared together these past few nights?? sad sad

ohhhh Kunbee, why? why? Kunbe why now?? my shuma!! cry cry cry cry cry cry
Re: Ok Wtf by Kunbee: 11:04pm On Dec 01, 2010
Yes you dey on the list cos yday or two days ago


I asked make you gimme family member wey get citizenship
You shout make i leave you alone sad
You are a bad friend and for that i am taking the picture down
Re: Ok Wtf by EfemenaXY: 11:27pm On Dec 01, 2010
^^baby, how I go fit give u wetin I nor get now??

hmm? - abeg nor vex

oya, make I begin find fine bobo for you

handsome wiff money (I know say you get high standards)

cool cool
Re: Ok Wtf by Kunbee: 11:41pm On Dec 01, 2010
I forgive you

Do quick and find o
Re: Ok Wtf by bashydemy(m): 11:43pm On Dec 01, 2010
Kunbee:

I need a hug cheesy


sorry baby Putting my arms around her
Re: Ok Wtf by EfemenaXY: 11:46pm On Dec 01, 2010
Kunbee:

I forgive you

Do quick and find o

I dey look o!

but this na hardwork u give me - u nor know say dem scarce well-well??
Re: Ok Wtf by Nobody: 11:46pm On Dec 01, 2010
Kunbee:

Abeg keep shut before you start menstruating through your mouth

I don't pick fights with kids, you will now come and say i am insulting you when na you start am, see the rubbish wey you type

Thats why i no be friends with anyone who dey abroad cos when una wan insult una no dey use sense do am
I am a Nigerian why would i want to jump off a bridge cheesy

I will repeat: [b]This is the jokes section take nothing seriou[/b]s, and if you do the person will end up as worked up as you cool


Lemme ask na u despoil my backside

Whats with the kuntbee, does that make any sense to you

You need sexual healing cos your pent up anger is actually irritating, show me the post where i insulted you. Cos i dont understand this eulogy wey u write

Oponu undecided
[b] Kunt[/b]bee, you were trying to be funny but you failed. You were the one b.tching @ me about it being in the joke section (get off of the crack pipe and your acute amnesia should cease) so it is not I who is menstruating, properly insert your tampon next time and you won't be so irritated.  Refer to the first fcking page and you will why I am annoyed. U think I care about your friendship? I don't even know you. *kisses teeth* Go frigg yourself. If I need sexual healing, its no business of yours, you're no bigger than my pinkie finger so let's not go there.
Re: Ok Wtf by EfemenaXY: 11:57pm On Dec 01, 2010
^^ Shior?!!

MzDarkSkin abeg calm down now - you too dey vex!

and your words dey too harsh girl - abeg, try cool down small

@Kunbee, wetin now - u sef nor wan hear

ladies, ladies pls na to share, relax and have fun for Jokes Section na we dey here for now

so, plssssssssss abeg make una stop with the insults. c'mon!! embarassed embarassed embarassed
Re: Ok Wtf by Nobody: 12:03am On Dec 02, 2010
tsk. Kuntbee can go frigg HIMSELF.
Re: Ok Wtf by Kunbee: 12:04am On Dec 02, 2010
Efemena_xy:


@Kunbee, wetin now - u sef nor wan hear

ladies, ladies pls na to share, relax and have fun for Jokes Section na we dey here for now

so, plssssssssss abeg make una stop with the insults. c'mon!! embarassed embarassed embarassed

Dont tell me to stop cos i didnt say anything out of the ordinary

This jokes section ooooooooooo

What is me sef no wan hear, what did i type that you wouldnt have typed

I didnt insult her na undecided
Re: Ok Wtf by Idowuogbo(f): 12:06am On Dec 02, 2010
hmm ,wats al dis cat fight about , i swear dis is the jokers parlour

@msdarkskin , momi ah so dem african dem gawn , dem jus afi get pon ur nerves, but pay no mind cus ah joke dem ah make
so relax ur skin okay ,dem no ready , mi warn ha already if she strt again ur fi fling stone pon her hehehe , did i try wiv mi patwa gal

@kunbeee
wetin do u sef , y u wan bite d poor gal , jezebel heheheh grin grin grin grin grin
Re: Ok Wtf by StudioCFR(m): 12:10am On Dec 02, 2010
Whats kuntbee?
Re: Ok Wtf by Kunbee: 12:11am On Dec 02, 2010
Lol help me ask o grin

Id i will vex for you o, what did i say na that you and efe dey talk the same thing
Re: Ok Wtf by Idowuogbo(f): 12:12am On Dec 02, 2010
it means posssie bee
tete ja si  grin grin grin

@kun bee u wan vex 4 me , walai emi re o gbe , wa di gombe grin grin grin
Re: Ok Wtf by Kunbee: 12:15am On Dec 02, 2010
U talk sey make she stone me abi shocked shocked, surprising am not even slightly irritated berra tell her to calm down

Tori high b.p o da
Re: Ok Wtf by EfemenaXY: 12:17am On Dec 02, 2010
MzDarkSkin:

tsk. Kuntbee can go frigg HIMSELF.

girl c'mon stop that now - e don do, you hear??

Kunbee:

Dont tell me to stop cos i didnt say anything out of the ordinary

This jokes section ooooooooooo

What is me sef no wan hear, what did i type that you wouldnt have typed

I didnt insult her na undecided

you don't really belive that - do you?

anyway, not interested in whose right or wrong. Only interested in a truce

GIRLS NOW LET PEACE REIGN!!  undecided undecided
Re: Ok Wtf by StudioCFR(m): 12:17am On Dec 02, 2010
Kuntbee!
Cu, nt as in pussy. . .

Dats something.
I like pus, sy

But hey kunbee - why e dey pain u sey Mzlightskin dey call u kuntbee? I bin think sey u be man
Re: Ok Wtf by Nobody: 12:21am On Dec 02, 2010
^I look light skinned to you? okay.

Kunbee:

U talk sey make she stone me abi shocked shocked, surprising[b] am not even slightly irritated berra tell her to calm down
[/b]
Tori high b.p o da

or what? please.

@Efe I hear you. I am going to stop.

@Idowuogbo WOW. your patois is GOOD!  grin
Re: Ok Wtf by Kunbee: 12:23am On Dec 02, 2010
This can go on forever cos i live and diet on frustration

Studio CFR:

Kuntbee!
Cu, nt as in kitty. . .

Dats something.
I like pus, sy

But hey kunbee - why e dey pain u sey Mzlightskin dey call u kuntbee? I bin think sey u be man

A ni u no sharp at al

Who tell u say he pain me where i write sey he pain me

Emi okunrin mewa ati abo cool

Efemena_xy:



you don't really belive that - do you?

anyway, not interested in whose right or wrong. Only interested in a truce

GIRLS NOW LET PEACE REIGN!!  undecided undecided

I believe it o cos i hate it when i am accused of something i didnt do grin

Show it to me and maybe i will stop

I am interested in getting some people's b.p up mehn cheesy
Re: Ok Wtf by StudioCFR(m): 12:26am On Dec 02, 2010
ok fiful no more fighting for the last time
Re: Ok Wtf by Idowuogbo(f): 12:28am On Dec 02, 2010
MzDarkSkin:

@Idowuogbo WOW. your patois is GOOD!  grin
thanks am up and cuming babe ,
u no sey , mi is ah proper african babe but me par wiv jamacians , so me no how fi mix up d retetete
ur understand mi grin grin grin
Re: Ok Wtf by Nobody: 12:32am On Dec 02, 2010
^^LMFAO! that's what's up. Nice to know.
Re: Ok Wtf by EfemenaXY: 12:46am On Dec 02, 2010
Idowuogbo:

thanks am up and cuming babe ,
u no sey , mi is ah proper african babe but me par wiv jamacians , so me no how fi mix up d retetete
your understand mi grin grin grin

^^WTF angry angry

this your grammar dey scatter pessin head dis night - wetin u dey chop 4 dat ur side now

abeg dey break am down - i dey read each like small pikin for primary 1 shocked shocked

MzDarkSkin:

@Efe I hear you. I am going to stop.

Thanks girl cheesy
Re: Ok Wtf by Idowuogbo(f): 12:53am On Dec 02, 2010
MzDarkSkin:

^^LMFAO! that's what's up. Nice to know.
no probs gal , me jus wan fi tel u sey , mi is real topah top gal , me have ti up gud gud

Efemena_xy:

^^WTF angry angry

this your grammar dey scatter pessin head dis night - wetin u dey chop 4 dat your side now

abeg dey break am down - i dey read each like small pikin for primary 1 shocked shocked

aproko
na u i dey follow yarn , i remain a badosky na evrywhere i scata , na me na u don forget grin grin

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (Reply)

Effects Of WEED... You're Gonna Laff If U See These(pics) / Top 50 Funniest Jokes Ever Told / Hilarious Photos To Make Your Day

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 38
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.