Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,696 members, 7,816,845 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 06:40 PM

Football (+/Other Sports) Betting Season 14 - Business (2053) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Business / Football (+/Other Sports) Betting Season 14 (2340933 Views)

Football (+/Other Sports) Betting Season 15 / Football (+/Other Sports) Betting Season 13 / Football (+Other Sports) Betting Season 12 (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (2050) (2051) (2052) (2053) (2054) (2055) (2056) ... (4901) (Go Down)

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 1:48am On Jul 07, 2020
TheSourcerer:

I've never been on this thread b4 but I like it , I no know say people still dey use Naija ppl their head dey play ping pong like this o grin
I dey tell you.E get one mumu 9PBLIVE.The guy don deactivate sef.12AD organise comedy nite to see who go make am laff pass he say he go give the person 15k just like that .Na so broda wey mumu crack joke win the contest.Not knowing say baba scammer dey wait to deal with am.Baba drop aza.12AD scam am say he don send the money na so baba dey wait dey mention am say him never receive the bar.Na him later e Dawn on baba say 12AD don use him brain play zoom.When he get sense question oga wey organise show he say na reverse them reverse the cash.9PBLIVE don Taya for the guy na him thread start to dey attack 12AD.He come talk say na because of the guy behavior him no go send the money again.In this thread some guys would never ever learn.

4 Likes

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by 12AD: 1:50am On Jul 07, 2020
FeliciaOja:

Una no dey ever get sense!!! grin grin grin
12AD na Photoshop Master
Scammer with PhD
Him no win anything, Thats why he does not show his settled bets. He only shows congratulations for winning and una don fall for am. Him no go show una the ticket Wey win. Because him no win shishi

He purposely put your account number then choose the wrong bank like gtbank instead of first bank so that the message will say show error.

See as him dey use una dey mop floor like rag.. Make una dey use una head.
12ad na scam lord.
you wanted my attention... Now you got it....my last mention to you tout

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by 12AD: 1:50am On Jul 07, 2020
Sleeklord:

I dey tell you.E get one mumu 9PBLIVE.The guy don deactivate sef.12AD organise comedy nite to see who go make am laff pass he say he go give the person 15k just like that .Na so broda wey mumu crack joke win the contest.Not knowing say baba scammer dey wait to deal with am.Baba drop aza.12AD scam am say he don send the money na so baba dey wait dey mention am say him never receive the bar.Na him later e Dawn on baba say 12AD don use him brain play zoom.When he get sense question oga wey organise show he say na reverse them reverse the cash.9PBLIVE don Taya for the guy na him thread start to dey attack 12AD.He come talk say na because of the guy behavior him no go send the money again.In this thread some guys would never ever learn.
his arrogance cost him that money.... I obviously gave the money to someone else here undecided
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by TheSourcerer: 1:51am On Jul 07, 2020
FeliciaOja:

12ad go lie say him win 3 milli
How you go win 3 million and you no post your winning ticket for here to show off

Na there him cast. I just dey pity that crumbite Wey him pick as winner.
The guy don post him account details still post him friend account details grin grin grin grin grin make we tell am??
no , you go break him heart , tomorrow morning him go know grin
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by TheSourcerer: 1:52am On Jul 07, 2020
12AD:
his arrogance cost him that money.... I obviously gave the money to someone else here undecided

I don die
Shift I wan fall for ground here grin



Bros you no sleep again?

3 Likes

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by 12AD: 1:53am On Jul 07, 2020
The Envy and jealousy, and hate being spewed all round here is sickening...
All the giveaway I've been doing here are photoshopped too?
Eeeew....
Ya'll need to get off this mentality or ya'll will beg for crumbs for eternity...
I can happily give everyone in this thread 5000 without feeling a thing, but God forbid... I've learnt my lessons...

NOTE-I'M NOT REPLYING NO STUPID AND HATE FILLED MENTIONS HENCEFORTH
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by 12AD: 1:54am On Jul 07, 2020
Most of ya'll wouldn't even talk to me in real life, but like I said, we're all equal in this thread, and seriously, ya'll need to get your acts right together....
Cretins
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by TheSourcerer: 1:55am On Jul 07, 2020
12AD:
you wanted my attention... Now you got it....my last mention to you tout
send that boy him money Joh , no screenshot win , screenshot transfer successful make my brother chop for morning

1 Like

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by TheSourcerer: 1:56am On Jul 07, 2020
12AD:
The Envy and jealousy, and hate being spewed all round here is sickening...
All the giveaway I've been doing here are photoshopped too?
Eeeew....
Ya'll need to get off this mentality or ya'll will beg for crumbs for eternity...
I can happily give everyone in this thread 5000 without feeling a thing, but God forbid... I've learnt my lessons...

NOTE-I'M NOT REPLYING NO STUPID AND HATE FILLED MENTIONS HENCEFORTH
papi na you dey there? I swear down nigga be talking like one scammer I know that time for school
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by TheSourcerer: 1:59am On Jul 07, 2020
12AD:
Most of ya'll wouldn't even talk to me in real life, but like I said, we're all equal in this thread, and seriously, ya'll need to get your acts right together....
Cretins
lol in real life I'mma anal fist you -_-
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by FeliciaOja(f): 2:07am On Jul 07, 2020
12AD:
The Envy and jealousy, and hate being spewed all round here is sickening...
All the giveaway I've been doing here are photoshopped too?
Eeeew....
Ya'll need to get off this mentality or ya'll will beg for crumbs for eternity...
I can happily give everyone in this thread 5000 without feeling a thing, but God forbid... I've learnt my lessons...

NOTE-I'M NOT REPLYING NO STUPID AND HATE FILLED MENTIONS HENCEFORTH
See as u dey lie ehnnnnnn
You say u win 3 million naira still u Neva show us ticket. Audio winning
Abeg lock up, 70k na crumbs for where I dey. I win 120k early this month I no make noise for there. I still do low-key giveaway. I just pity these mumu crumbites we dey kiss your ass like sultaofpuna and him fellow crumbites. Dem go hear am

2 Likes 1 Share

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Kenneth10110(m): 2:12am On Jul 07, 2020
yougrichy:
Desist from playing straight winning on tennis on betking.They are the only bookie i know that does this:if a player retires,he has lost the match.


It was the opponent that retired

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by gnykelly(m): 2:17am On Jul 07, 2020
12AD:
The Envy and jealousy, and hate being spewed all round here is sickening...
All the giveaway I've been doing here are photoshopped too?
Eeeew....
Ya'll need to get off this mentality or ya'll will beg for crumbs for eternity...
I can happily give everyone in this thread 5000 without feeling a thing, but God forbid... I've learnt my lessons...

NOTE-I'M NOT REPLYING NO STUPID AND HATE FILLED MENTIONS HENCEFORTH

oga boss abeg I need giveaway. allow them fill with bile ride on.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by gnykelly(m): 2:19am On Jul 07, 2020
12AD:
The Envy and jealousy, and hate being spewed all round here is sickening...
All the giveaway I've been doing here are photoshopped too?
Eeeew....
Ya'll need to get off this mentality or ya'll will beg for crumbs for eternity...
I can happily give everyone in this thread 5000 without feeling a thing, but God forbid... I've learnt my lessons...

NOTE-I'M NOT REPLYING NO STUPID AND HATE FILLED MENTIONS HENCEFORTH

oga boss abeg I need giveaway. allow them fill with bile ride on.

0800 GT bank
God bless you sir
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by TheSourcerer: 2:19am On Jul 07, 2020
FeliciaOja:

See as u dey lie ehnnnnnn
You say u win 3 million naira still u Neva show us ticket. Audio winning
Abeg lock up, 70k na crumbs for where I dey. I win 120k early this month I no make noise for there. I still do low-key giveaway. I just pity these mumu crumbites we dey kiss your ass like sultaofpuna and him fellow crumbites. Dem go hear am
bad gurl RiRi
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by FeliciaOja(f): 2:21am On Jul 07, 2020
gnykelly:


oga boss abeg I need giveaway. allow them fill with bile ride on.
grin grin suffer no dey tire you??
12ad na scammer una no dey ever hear word.

1 Like

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by TheSourcerer: 2:22am On Jul 07, 2020
gnykelly:


oga boss abeg I need giveaway. allow them fill with bile ride on.

0401031730 GT bank
God bless you sir
Smh
I'm not saying anything but you get internet , amd I'm sure you have a phone , mf do something
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by TheSourcerer: 2:22am On Jul 07, 2020
FeliciaOja:

grin grin suffer no dey tire you??
12ad na scammer una no dey ever hear word.
I give up , make them dey mumu dey go.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by gnykelly(m): 2:25am On Jul 07, 2020
TheSourcerer:

Smh
I'm not saying anything but you get internet , amd I'm sure you have a phone , mf do something

no be you I call. Na chief I call why body dey pepper you.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by gnykelly(m): 2:25am On Jul 07, 2020
FeliciaOja:
grin grin suffer no dey tire you?? 12ad na scammer una no dey ever hear word.
he scam you
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by TheSourcerer: 2:27am On Jul 07, 2020
gnykelly:


no be you I call. Na chief I call why body dey pepper you.
see if you get Facebook , use it and make small bar for yourself na sin?
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by TheSourcerer: 2:28am On Jul 07, 2020
gnykelly:


he scam you
baba no vex , dey beg baba dey go , he dey work for you na mumu way no wan know way , hungry never start start for your belle , you still dey gear 1
Bad guy
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by TheSourcerer: 2:30am On Jul 07, 2020
gnykelly:


no be you I call. Na chief I call why body dey pepper you.
asskissing in 5D
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by FeliciaOja(f): 2:35am On Jul 07, 2020
gnykelly:


he scam you
If you drop your Gtb account, him go puropsely put the wrong bank like first bank so that it will appear as not found or error.
Then him go tell you say the transaction no dey go.. day guy na very useless foo

3 Likes

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by TheSourcerer: 2:43am On Jul 07, 2020
FeliciaOja:

If you drop your Gtb account, him go puropsely put the wrong bank like first bank so that it will appear as not found or error.
Then him go tell you say the transaction no dey go.. day guy na very useless foo
you get time off, make him wait for baba , base on say him dey work for am
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by gnykelly(m): 3:31am On Jul 07, 2020
TheSourcerer:
see if you get Facebook , use it and make small bar for yourself na sin?

how Bros. give me the code
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by mbroker2018: 4:08am On Jul 07, 2020
mbroker2018:
Fun bet ZPCMTVW
Won

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by jadollee(m): 4:10am On Jul 07, 2020
Hammer2019:
Hello guys!

Quick one -- idleness forced me to start monitoring closely how bet9ja zoom works. I figured there's great similarities with V.Tennis on merrybet.

Well, some of the OGs here will remember lukesmith? He gave me some insights on v.tennis, so many years ago, and some bankroll management strategies...

Anyways, let's cut it short.

Watch out for Sassuolo vs Lecce on zoom (starts @10.05pm). Game will produce at least 2goals. If my observations are right, it's 100% certain to come good.



Zoom is a tricky path, always remember this.




You self na OG if you remember lukesmith way back from 2014/2015 he de drop VFL Infact I try to check him on nairaland when I saw this post that man bad he stay in Turkey or so then had he de feed us with better virtual tennis game and the lines but his last seen was last year maybe he changed username on here I wish to learn virtual from that man

2 Likes

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by jadollee(m): 4:16am On Jul 07, 2020
Where are the OGs of this trend let them bring back good punting skills @lukesmith DR �� @buddy @ calebsky aNd Co

1 Like

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by deltateam: 4:19am On Jul 07, 2020
Please I have a question o. If I win and you win, who will ask for crumbs?

This thread gets up to 30 pages each day but 29 pages is just banters and fights. Very little game, which is worrying.
Let's build each other up, tearing down isn't cool.

I thought this period was for sober reflections on the true essence of life. If at the end of your bashings, someone decides to end it, who you ep.? Like I said EPL is coming to an end, Aussie season is not that great for my market, take advantage now. E get why.

I rest my case.

5 Likes

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by siempere(m): 4:33am On Jul 07, 2020
Hammer2019:


Green already.


Watch out for Wolfsburg vs Mainz (23:25)

Ov1.5

Boss, give us more of these games abeg.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SultanOfPuna: 4:42am On Jul 07, 2020
FeliciaOja:

See as u dey lie ehnnnnnn
You say u win 3 million naira still u Neva show us ticket. Audio winning
Abeg lock up, 70k na crumbs for where I dey. I win 120k early this month I no make noise for there. I still do low-key giveaway. I just pity these mumu crumbites we dey kiss your ass like sultaofpuna and him fellow crumbites. Dem go hear am
Abeg Stop calling me a crumbite

Let me explain, 12AD quoted me yesterday when I was asking for help for money.
NLposter and co were busy insulting me when 12D said I should send my account number.
I sent my aza, and he said he will pick a winner in the morning and he went offline

Today i reminded him this morning, afternoon,evening and night still no response from him..
At night he finally came online, I reminded him and he said we should make him laugh by with betting jokes. undecided undecided

1 Like

(1) (2) (3) ... (2050) (2051) (2052) (2053) (2054) (2055) (2056) ... (4901)

Football(+ Other Sports) Betting Season 9 / Football (+/Other Sports) Betting Season 13 / What To Do To Make Money Online?

Viewing this topic: 2 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 58
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.