Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,152,953 members, 7,817,797 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 07:54 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. (7040 Views)
You Know You Grew Up In Benin City When: / ** You Know You Grew Up In Naija Hoodies If U Rmbr This** / Hands Up (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (Go Down)
Re: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by bashydemy(m): 7:15pm On Dec 28, 2010 |
Studio CFR:you dey pay your bills to who cmon you think say i no know say na Mobile you dey take post and na MTN cheat i can bet my life |
Re: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by KDK(m): 7:23pm On Dec 28, 2010 |
@ Efe, she dey vex say i pay u more attention when doing that thing.I am still talking to her sha. Hopefully, she will move back in 2nite. |
Re: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by Idowuogbo(f): 7:23pm On Dec 28, 2010 |
whiteroses:kai u sef bi igboro pikin , i new mushizzi had correct babes leadzeal:u are mouthed jare |
Re: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by EfemenaXY: 7:28pm On Dec 28, 2010 |
KDK: np jare - but where did you find this one from? na real tigress you bring come house oya go the joint account withdraw some dosh, pop over at Tiffany's and get her that Sapphire encrusted 20 carat gold necklace and matching earings she go mellow for your arms tonight after this but you'll pay me in kind for this sha - 'cos you owe me big time |
Re: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by StudioCFR(m): 7:36pm On Dec 28, 2010 |
Bashy The reason why i prefer posting with my posting is cuz i dey take phone go anywhere i dey go Even if i dey go And i use MTN 'U GO" service I also get lappy wey i no dey use since my phone dey do mostly all the things my laptop dey do. I no dey use MTN 'CHEAT" |
Re: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by bashydemy(m): 7:46pm On Dec 28, 2010 |
good for you then |
Re: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by KDK(m): 7:47pm On Dec 28, 2010 |
dashes out to Tiffany's |
Re: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by bashydemy(m): 7:50pm On Dec 28, 2010 |
Tiffany ko Aswani ni |
Re: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by EfemenaXY: 8:30pm On Dec 28, 2010 |
^^ Jealousy!! abeg, Left the guy jor at least im dey make sure im bed dey very, very warm these cold winter nights afterall, 2 is much berra than 1 - abi?? |
Re: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by stundy(m): 8:58pm On Dec 28, 2010 |
hallos |
Re: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by whiteroses(f): 9:00pm On Dec 28, 2010 |
Idowuogbo:lol i was a kid at the time, |
Re: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by bashydemy(m): 11:30pm On Dec 28, 2010 |
who ask you? |
Re: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by Idowuogbo(f): 11:33pm On Dec 28, 2010 |
she no quote u now , so y are u frustrated @white al join small or grown , u b citizen of musshizzi a fine 1 4 dat matter |
Re: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by bashydemy(m): 11:55pm On Dec 28, 2010 |
na una sabi @whiteroses why your picture come cover your profile page now |
Re: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by tayoast(m): 1:05pm On Dec 30, 2010 |
CAMPAIGN My Good pple of Jokes section, one of your own has been shortlisted for the Nairaland Section Poster of the Year Award. All I need is your vote. Just click on the name Tayo_ast. Thank You as you vote. Wink. Here's d link https://www.nairaland.com/nigeria/topic-561869.0.html |
Re: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by bashydemy(m): 7:08pm On Dec 30, 2010 |
^^ you and this your campaign we don see and we don vote |
Re: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by oderemo(m): 12:30am On Dec 31, 2010 |
Lived@4 akala street, in the late 80s, the days of guys like sudan, chensy, morroco.idowu.omo alhaja.etc. Peace was within,violence only for them strangers. Gold chains was called (jure). Cant 4get the non stop loud bang of live fuji music every fridays. I can count on my fingers how many tyms i pay 4 transp.fare in two yrs frm isolo to olosha.if u get my drift. Anywaz. |
Re: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by bashydemy(m): 6:39am On Dec 31, 2010 |
Hmmmm omo mushin that wan don show say you be tout then wey you no dey pay for t-fare |
Re: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by oderemo(m): 4:03pm On Dec 31, 2010 |
^^^, old boy man dey broke well well in those tyms oh, as a poly student many things dey worry man pass to pay for t. fare. anywaz. give tanks to GOD say i survive. |
Re: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by oweniwe(m): 5:32pm On Jan 01, 2011 |
What iz going on here? Danfo drivers and conductors of mushin? I hate those peeps wit passion. Their "gra gra" iz just too mach As for me, i did ma nursery school at orile agege but had ma primary & secondary sch @ abeokuta so . . . I strongly suspect say Idowu-badosky-obosky's baba is a danfo driver. The way she de talki gan. . . like omo ghetto. . . |
Re: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by tayoast(m): 12:15pm On Jan 02, 2011 |
thugs |
Re: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by Idowuogbo(f): 12:25pm On Jan 02, 2011 |
oweniwe:u dey craze ur papa no b fisher man 4 akure , my yarn are swaggaficated like dat of razzofied posh babe , y u come dey talk bulantanta , sho re o,bcus if i handle u , ur brain go reverse |
Re: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by tayoast(m): 12:33pm On Jan 02, 2011 |
I talk am nao. Awon omo |
Re: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by oweniwe(m): 3:01pm On Jan 02, 2011 |
Idowuogbo:I de pity the bobo wey go carry this swaggaficated razzofied posh babe to the alter. If this kain mushin grammar you write up there no de chase am from house, d razzofied swagger definitely will. |
Re: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by StudioCFR(m): 3:42pm On Jan 02, 2011 |
She is boboless I can put a bet on dat. If girl use dat kind ajegunle tone reach my side, na him be sey she don turn me off be that. Idowu please upgrade. Dis is not good for u. lol |
Re: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by Idowuogbo(f): 3:50pm On Jan 02, 2011 |
stud if itdey pain u , go use acid bath ooo bobo or no bobo na my logo matter @wenie i pity d gal wey go carry u 2 , na garri drinkin d gal go experience all year round, tseeew if my yarns dey pain u 2 , go dance untop barb wire |
Re: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by StudioCFR(m): 3:54pm On Jan 02, 2011 |
Ajegunle logo |
Re: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by eldav(m): 3:56pm On Jan 02, 2011 |
*bad girl* |
Re: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by Idowuogbo(f): 4:18pm On Jan 02, 2011 |
@stud whichever dats y we are here sha , dey pretend like sey no b sword u dey tek butcher me @eldav were u refferring to me , u meant rare diamond b |
Re: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by EfemenaXY: 4:35pm On Jan 02, 2011 |
Madam ID Happy New Year o! |
Re: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by StudioCFR(m): 4:53pm On Jan 02, 2011 |
Idowuigbo No lie for my head I no dey butcher u I aint IBO |
Re: If You Grew Up In Mushin Put Your Hands Up. by eldav(m): 4:57pm On Jan 02, 2011 |
sure ID. by d way,wetin JERONKE mean?anytin lyk dat? |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9)
Very Funny, Say No To Weed. / Riddles / If Footballers Were To Take Exams
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 45 |