Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,153,238 members, 7,818,808 topics. Date: Monday, 06 May 2024 at 04:53 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / For Females Living In Idimu Lagos (2959 Views)
Avocado Benefits For Females And It's Side Effects / Meet Paul Zuluka, Man Who Has Sex With Women For A Living In South Africa / Why Is It Ok To Circumcise Male Children But Wrong For Females ? (2) (3) (4)
Re: For Females Living In Idimu Lagos by DeltaBachelor(m): 1:15pm On Aug 10, 2021 |
Divoc19:Hahahaha. Bad girl. Now I can confidently say I have met my match. Kudos dear, nor be every babe dey fit yarn like this. It must have taken years of street smartness, experience and all. I did a little digging and saw that you’re married even with a daughter sef. In that case, no need to dey waste my lingo, pick up lines and toasting vibes for here jare. You are taken already, so make I find another person wey go replace you BTW, Expresswriter nor mind that babe jare. The perfect person for you go locate you. Nor be every man go sabi toast woman na I nor get 2nd moniker oooooo. Na when I don marry I wan get. I go change this one to “ Deltahusband” so that babes here go know say I don dey taken . As per the 2nd option, why you talk say e nor go lead to regrets ? You want to cheat on your Oga with me abi ? I go report you to Oga Because you talk for one of your thread say you convert to Muslim, you wan claim to be the Moh here abi ? You better change yourself into a mountain and load yourself inside Uber to my place right now |
Re: For Females Living In Idimu Lagos by Divoc19(f): 1:27pm On Aug 10, 2021 |
Now you have catch me finish . 3 kids to be precise c/o Nairaland, I want to delve into marriage counselling self...but you dug too fast your blood must be very hot. I wish you good street smartness, experience and all luck ahead DeltaBachelor: |
Re: For Females Living In Idimu Lagos by DeltaBachelor(m): 1:32pm On Aug 10, 2021 |
Divoc19:lol. Thanks. I wish you the very best as well. This little conversation don even make like 3 people send me PM now now sef. Abi you follow dey among ? If you nor dey, that’s too bad ooooo, but you open road for me sha, so no lele Cheers !!!! |
Re: For Females Living In Idimu Lagos by Lilsameey: 1:32pm On Aug 10, 2021 |
DeltaBachelor:,...You don finish me, ,..I no fit barb skodo ooo,..las las nah low cut wey no too low,.ah go come do waves.,.,dats okay too,.. ,..but I to resemble woman,..I swear,..I don tire,.. |
Re: For Females Living In Idimu Lagos by Lilsameey: 1:34pm On Aug 10, 2021 |
Divoc19:...Nah whining jhare,..so are you guys going to proceed or not.. ,..why can't you go first? |
Re: For Females Living In Idimu Lagos by DeltaBachelor(m): 1:35pm On Aug 10, 2021 |
Lilsameey: Chai !!!! R.I.P to your yansh brother . Please if you nor wan dey wear pampers for the rest of your life and you are in Lagos, avoid places like Festac, VGC, Ikeja and Yaba . If you must go there, try wear Iron pant wey get very strong padlock ooooo 1 Like |
Re: For Females Living In Idimu Lagos by Divoc19(f): 1:35pm On Aug 10, 2021 |
Lol, that's good news. Am not among yet I'll be the fourth person to mail you now DeltaBachelor: |
Re: For Females Living In Idimu Lagos by DeltaBachelor(m): 1:38pm On Aug 10, 2021 |
Lilsameey: Na person wife and mama you want make I enter ba ? O wrong naw ! |
Re: For Females Living In Idimu Lagos by DeltaBachelor(m): 1:39pm On Aug 10, 2021 |
Divoc19:lol. Na now wey I don know say you be person mama you wan mail me ba ? |
Re: For Females Living In Idimu Lagos by Lilsameey: 1:40pm On Aug 10, 2021 |
DeltaBachelor:,..iron pant.. ,..I no fit open my yansh for anybody,...Eeeehn,...for where,..make them scatter my rectum,..chaiiii,..I still wonder till today,..wetin Dem dey enjoy for that stuff, but I no wan know ooo ,.I go avoid those places you talk oooo,...but they are now rampant this days,.. ,..both online and offline,..chaiiiii...women don dey see competitors oooo,...see this one wey I see for Facebook...
|
Re: For Females Living In Idimu Lagos by Lilsameey: 1:41pm On Aug 10, 2021 |
DeltaBachelor:,... Aaaaaarrrrghhhh,...I no know ooo,...abort mission asap... |
Re: For Females Living In Idimu Lagos by Divoc19(f): 1:42pm On Aug 10, 2021 |
I will go first now but the levels has changed, he already knows am taken Lilsameey: |
Re: For Females Living In Idimu Lagos by DeltaBachelor(m): 1:44pm On Aug 10, 2021 |
Lilsameey: lol. You sure say nor be you be that ? Mr fine face like woman own. If woman face fine, na the front dey suffer am oooooo. If man own too fine, na the back go suffer am. But if man face rugged come fine small with masculine features like chiseled jaw line, fluffy beards and thick eye brows with a V- shaped waistline, 6 packs and athletic legs, chai the front must enjoy tire 1 Like |
Re: For Females Living In Idimu Lagos by Lilsameey: 1:44pm On Aug 10, 2021 |
Divoc19:,..Abeg make una abort mission,..make daddy WA no vex ooo |
Re: For Females Living In Idimu Lagos by Divoc19(f): 1:44pm On Aug 10, 2021 |
Of course to avoid stories that touch from the be nin ging DeltaBachelor: |
Re: For Females Living In Idimu Lagos by DeltaBachelor(m): 1:45pm On Aug 10, 2021 |
Divoc19:lol. All-in-all sha, na me still win. Although this very patient dog fit nor even see biscuit bone chop sef as another man don buy everything |
Re: For Females Living In Idimu Lagos by Divoc19(f): 1:45pm On Aug 10, 2021 |
LMAO Lilsameey: |
Re: For Females Living In Idimu Lagos by Divoc19(f): 1:46pm On Aug 10, 2021 |
You no win anything. That background check spoilt everything. Na you for first mail me DeltaBachelor: |
Re: For Females Living In Idimu Lagos by Lilsameey: 1:47pm On Aug 10, 2021 |
DeltaBachelor:,..no be me ooo,..for where,...I am trying to achieve that rugged face though,..I am naturally fit already, very athletic, just need little or no fitness exercise to stay in shape sometimes, am slim though... |
Re: For Females Living In Idimu Lagos by Lilsameey: 1:48pm On Aug 10, 2021 |
Divoc19:,..Hope you are not Jacob Zuma's wife |
Re: For Females Living In Idimu Lagos by Divoc19(f): 1:51pm On Aug 10, 2021 |
No, na el zakzaky Lilsameey: |
Re: For Females Living In Idimu Lagos by DeltaBachelor(m): 1:52pm On Aug 10, 2021 |
Divoc19:hahahaha. It wasn’t part of the deal jor. The challenge na who go first mail. Although you still never do am sha but my number of followers and PM’ers just Dey increase like Messi Instagram page The thing be like juju ooooo. So fine babes dey this Nairaland like this. I think say Misogynists and Feminist full am ooooo Sometimes e dey be like say na battle for supremacy between Redpillers ( self acclaimed correct guys ) and Bluepillers ( self -acclaimed independent feminists ). The sharp ones inside them just Dey “ cash-out” on a low |
Re: For Females Living In Idimu Lagos by DeltaBachelor(m): 1:54pm On Aug 10, 2021 |
Lilsameey: If you want rugged face and you Dey Lagos, we fit drill you small for barracks. When you stand with your head for like 3 hours, na two things fit happen. It’s either all the blood go straight to your head and give you a bicycle-seat head or all the veins for your face go come out making you a ruggedy Baba |
Re: For Females Living In Idimu Lagos by Lilsameey: 1:55pm On Aug 10, 2021 |
Divoc19:aaaarrrghhh.
|
Re: For Females Living In Idimu Lagos by Divoc19(f): 1:59pm On Aug 10, 2021 |
I mailed you. Check. Forget Nairaland posters most times o. They are mostly delusional when it comes to the reality of life in Nigeria. Just because anybody can create a thread doesn't make them real. We still have good people and good things around us. DeltaBachelor: |
Re: For Females Living In Idimu Lagos by Lilsameey: 1:59pm On Aug 10, 2021 |
DeltaBachelor:,...Why nah,..why nah,..I no need that kind reshaping.,..make una comot 30yrs from my life span abi,..but I dey hustle mode this year,..and e don dey reshape my face....am beginning to have this face,..most people are scared because I frown a lot now if I go out... ,.anybody that sees me must stare nih sha,..nah why I dey frown face now,..look me and I go give you that nightmare look ,..e no easy to make money ooo..Chaiii
|
Re: For Females Living In Idimu Lagos by DeltaBachelor(m): 2:01pm On Aug 10, 2021 |
Divoc19:That’s so true ma’am. I have replied . I also believe we have good things around us. Hopefully, you are one of them, ‘cause heaven knows I need good good tidings at this point in time. Cheers !!!! 1 Like |
Re: For Females Living In Idimu Lagos by Divoc19(f): 2:01pm On Aug 10, 2021 |
@ Lilsameey Delta bachelor Moi Divoc19 Na we get the thread all thanks to Expresswriter |
Re: For Females Living In Idimu Lagos by DeltaBachelor(m): 2:02pm On Aug 10, 2021 |
Lilsameey:lol. The hustle na still part of the training. E go pure one day. Keep the hope alive mate. Cheers !!!! |
Re: For Females Living In Idimu Lagos by DeltaBachelor(m): 2:03pm On Aug 10, 2021 |
Divoc19:hahahaha. Bad pikin. See as you come hijack another person thread. You better find babe give that chap ooooo. I nor wan hear stories that touches the heart later |
Re: For Females Living In Idimu Lagos by Lilsameey: 2:03pm On Aug 10, 2021 |
Divoc19:,..Abi ooo, stay safe oo |
Re: For Females Living In Idimu Lagos by Lilsameey: 2:04pm On Aug 10, 2021 |
DeltaBachelor:,..Thanks a lot,..Cheers!!!! |
Be Sincere: Will You Marry Her Happily If She Not A Virgin? / A Nigerian Yahoo boy Barked Like A Dog And Gave Up The Ghost (video) / Ladies Would This Make You Mad?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 51 |