Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,152,208 members, 7,815,219 topics. Date: Thursday, 02 May 2024 at 09:11 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Please Men Wey Sabi Help Me (878 Views)
Guys Wey Sabi Come Talk: How Can You Tell That A Lady Is Promiscuous? / I Pity Men Wey No Dey High / This Girl Go Sabi The Thing Wella....(photo) (2) (3) (4)
Please Men Wey Sabi Help Me by SPOLO(m): 5:34pm On Jun 09, 2020 |
Men wey Sabi d game. Help me Girls that usually Put their numbber on their bio and put a caption..DM me with ur name.....on their Facebook profile.. Does it mean they are 'GAME'? and if yes...how ah go take run the matter bcus e get one i add just within 1 minutes she accepted my friend request.. |
Re: Please Men Wey Sabi Help Me by Nobody: 5:36pm On Jun 09, 2020 |
SPOLO:most of them na small small Yahoo boys ooo... infact 99% |
Re: Please Men Wey Sabi Help Me by donbachi(m): 5:48pm On Jun 09, 2020 |
Niggar hiding under a she facebook account...by next week he will be like: Facebookbabe:Hello sweetheart.u look sweet. Mumu u: wow!.u just made my day. Facebookbabe: baby pls,i need like 5k to travel home to see my mum,she's really down.may GOD richly bless u. Mumu u: ok.send details. 1 Like |
Re: Please Men Wey Sabi Help Me by IamNotATroll: 5:51pm On Jun 09, 2020 |
donbachi: Lol |
Re: Please Men Wey Sabi Help Me by dumininu01(m): 7:41pm On Jun 09, 2020 |
SPOLO:Most na scam o but if u run anyone.. No send am money o ... If possible visit her or let her visit you or do video call... You gats shine your eyes bro |
Re: Please Men Wey Sabi Help Me by SPOLO(m): 10:10pm On Jun 09, 2020 |
donbachi:haha i never mumu reach that level o na me go even scam him/her donbachi:haha i never mumu reach that level o na me go even scam him/her |
Re: Please Men Wey Sabi Help Me by stanliwise(m): 10:20pm On Jun 09, 2020 |
SPOLO:See this learner! In all your doing don’t send card, money or any kinda sendable item until you meet in person. Not even transport. |
Re: Please Men Wey Sabi Help Me by paulolee(m): 10:59pm On Jun 09, 2020 |
most are fake account....jus enjoy d chats bt dnt send card or money to visit o |
Re: Please Men Wey Sabi Help Me by SPOLO(m): 6:38am On Jun 10, 2020 |
stanliwise:sure i wont |
Re: Please Men Wey Sabi Help Me by Coolcalmcollect(m): 7:57am On Jun 10, 2020 |
SPOLO:It's either a guy with a female profile or a full blown olosho. |
(1) (Reply)
What Advice Will You Give To Someone Dating Your Ex Girlfriend/boyfriend / Most Office Romance Does'nt End Well. Why? / A Woman Can't Be Called Beautiful If She Lacks These 7 Things. [Photos]
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16 |