Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,261 members, 7,836,191 topics. Date: Tuesday, 21 May 2024 at 10:35 PM

Sani Yekini Is Dead! Aisha Buhari's Protocol Officer Dies Of Diabetes - Politics (4) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / Sani Yekini Is Dead! Aisha Buhari's Protocol Officer Dies Of Diabetes (40224 Views)

Amoda Yekini Is Not An Alhaji. Why ? / Mohammed Yusuf Ovajimo Is Dead! Aisha Buhari's Photographer Dies / I Know He Is Dead Aisha Buhari Cries In BBC News (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)

Re: Sani Yekini Is Dead! Aisha Buhari's Protocol Officer Dies Of Diabetes by GeneralPula: 9:57am On Jun 11, 2020
tellwisdom:
Wetin be the cause of this diabetes sef?

Nigerians love you eat too much crap. Nah why..
Re: Sani Yekini Is Dead! Aisha Buhari's Protocol Officer Dies Of Diabetes by Rockyrascal(m): 10:05am On Jun 11, 2020
daddytime:


Na too much sugar for the body oh, and when the pancreas wey dey release insulin to take push the sugar enter where e suppose go for the body get fault, the sugar go come remain for the bloodstream with no where to go.

When this matter don happen like this, the blood go come dey thick because of the excess sugar and e no go come dey fit flow well.

By this time na, the kidney go don notice say the blood don dey too thick, him na no go know say oga pancreas get small yawa, him go come automatically begin draw water from anywhere possible within the body to pump to the blood to lighten am.

Before you know wet in dey happen, who get body go begin drink water and piss like cow every minute and him piss go dey smell one kind and foam too. Him go begin dey dehydrated anyhow.

If the person no come quick check him sugar level, na so the thing go come affect him kidney and liver because those once don dey do overtime labor because of brother pancreas wey eff up.

Na so the matter be oh, so, make you dey always check your sugar level.

Diabetes na very quiet killer, e no dey make mouth.

God bless una


Oya make una go my signature go buy my book to read...
if we were been taught biology like this back then in schools, nobody would fail.

2 Likes

Re: Sani Yekini Is Dead! Aisha Buhari's Protocol Officer Dies Of Diabetes by Nobody: 10:15am On Jun 11, 2020
Roman7:



lol.....man said when he has money.........but u still need to resume ur exercise routine man.
Bro, I get short rug for house when I go take fit do exercise. Na rest of mind and joy dey make dey do exercise. Oluwa, today go be blessed day. Gbam...... Exercise need rest of mind not uneasiness neither for troubled mind. That's what I meant grin

1 Like

Re: Sani Yekini Is Dead! Aisha Buhari's Protocol Officer Dies Of Diabetes by vinceobe: 10:28am On Jun 11, 2020
I thought they say there was no office for the first lady at the beginning of this government?

1 Like

Re: Sani Yekini Is Dead! Aisha Buhari's Protocol Officer Dies Of Diabetes by tot(f): 11:01am On Jun 11, 2020
Blyzz:
Bros I nor dey exercise again. Na long ago when I get money ni I dey do exercise regularly because of happiness and also when man reach house he go see food eat. I dey drink plenty water well well oh, at least three litres of water everyday. I nor dey smoke or drink alcohol, I nor even get girlfriend again for over two years plus grin but I dey drink malt once once. I nor sabi eat ordinary bread. Most times na malt I dey use. As for balance diet, na who get money dey eat balance diet nah. When man go eat rice for morning con eat eba for afternoon or evening, the same thing fit still happen d following day, na that be balance diet grin

Very funny comment cheesy
Don't worry, money will come again. It is well with you.
Re: Sani Yekini Is Dead! Aisha Buhari's Protocol Officer Dies Of Diabetes by AdmissionGetEas: 11:10am On Jun 11, 2020
Diabetes Diabetes Diabetes

Only God knows the best but I know many rituals are going on in the corridor of power in Nigeria.

We will not be a victim of politicians evil agenda


Check my signature for IJMB or JUPEB Registration
Re: Sani Yekini Is Dead! Aisha Buhari's Protocol Officer Dies Of Diabetes by Awoleesu(m): 11:12am On Jun 11, 2020
Am I the only one who noticed the emphasis on "my office"







And EFCC is shouting upandan for somebody to apologize to the Yahoo Man in Aso?


Buhari, this is contrary to what you promised ooooo!
Re: Sani Yekini Is Dead! Aisha Buhari's Protocol Officer Dies Of Diabetes by thundafire: 11:54am On Jun 11, 2020
daddytime:


Na too much sugar for the body oh, and when the pancreas wey dey release insulin to take push the sugar enter where e suppose go for the body get fault, the sugar go come remain for the bloodstream with no where to go.

When this matter don happen like this, the blood go come dey thick because of the excess sugar and e no go come dey fit flow well.

By this time na, the kidney go don notice say the blood don dey too thick, him na no go know say oga pancreas get small yawa, him go come automatically begin draw water from anywhere possible within the body to pump to the blood to lighten am.

Before you know wet in dey happen, who get body go begin drink water and piss like cow every minute and him piss go dey smell one kind and foam too. Him go begin dey dehydrated anyhow.

If the person no come quick check him sugar level, na so the thing go come affect him kidney and liver because those once don dey do overtime labor because of brother pancreas wey eff up.

Na so the matter be oh, so, make you dey always check your sugar level.

Diabetes na very quiet killer, e no dey make mouth.

God bless una


Oya make una go my signature go buy my book to read...
better pidgin explanation
Re: Sani Yekini Is Dead! Aisha Buhari's Protocol Officer Dies Of Diabetes by thundafire: 11:57am On Jun 11, 2020
Subduer:

Then Bill, the Gates of hell & dem Big Pharma in America, go by force Doctors, wey done swear HYPOCRITE OATH, make dem Doctors de give medicines wey NO FIT CURE de condition, instead of to tell people how to de EAT better things to correct the bad condition inside body.

u wey sabi cure y u know invent am,una dey call Bill Gates for every disease were attack humans but know fit advice human to eat and do exercise,even Bible acknowledge exercise as very good.
Re: Sani Yekini Is Dead! Aisha Buhari's Protocol Officer Dies Of Diabetes by Apologize(m): 12:14pm On Jun 11, 2020
chatinent:
Life like a mist.

Appears for just a day and disappears tommorow
Re: Sani Yekini Is Dead! Aisha Buhari's Protocol Officer Dies Of Diabetes by Lica2baby(f): 12:29pm On Jun 11, 2020
Lol where you there? ����
Sultty:
And so He still died from enjoyment. Imagine dying from diabetes he just have gotten it from eating sweet things things like d national cake
Re: Sani Yekini Is Dead! Aisha Buhari's Protocol Officer Dies Of Diabetes by mondi2: 2:22pm On Jun 11, 2020
RIP
Re: Sani Yekini Is Dead! Aisha Buhari's Protocol Officer Dies Of Diabetes by Finitemind: 3:32pm On Jun 11, 2020
Sorry for the loss ma
Re: Sani Yekini Is Dead! Aisha Buhari's Protocol Officer Dies Of Diabetes by joefelin2345: 5:20pm On Jun 11, 2020
[quote author=daddytime post=90536363]

Na too much sugar for the body oh, and when the pancreas wey dey release insulin to take push the sugar enter where e suppose go for the body get fault, the sugar go come remain for the bloodstream with no where to go.

When this matter don happen like this, the blood go come dey thick because of the excess sugar and e no go come dey fit flow well.

By this time na, the kidney go don notice say the blood don dey too thick, him na no go know say oga pancreas get small yawa, him go come automatically begin draw water from anywhere possible within the body to pump to the blood to lighten am.

Before you know wet in dey happen, who get body go begin drink water and piss like cow every minute and him piss go dey smell one kind and foam too. Him go begin dey dehydrated anyhow.

If the person no come quick check him sugar level, na so the thing go come affect him kidney and liver because those once don dey do overtime labor because of brother pancreas wey eff up.

Na so the matter be oh, so, make you dey always check your sugar level.

Diabetes na very quiet killer, e no dey make mouth.

God bless una


Oya make una go my signature go buy my book to read...
[/quote Help someone to overcome these diseases: Diabetes, High blood pressure, Stroke etc by taking the following products: Superdose, Daabs, Saabfat5 & Saabmal. Contact me 08023001226 (Call or SMS) or WhatsApp 09023357333. You will glad you did. Home delivery within Lagos and Courier for Outside Lagos. Thank you.
Re: Sani Yekini Is Dead! Aisha Buhari's Protocol Officer Dies Of Diabetes by Cuterboy(m): 4:33am On Jun 12, 2020
Sultty:
And so He still died from enjoyment. Imagine dying from diabetes he just have gotten it from eating sweet things things like d national cake

grin grin grin

Also Available Here: https://9jababa.com/aisha-buhari-loses-protocol-officer-sani-yekini-to-diabetes/
Re: Sani Yekini Is Dead! Aisha Buhari's Protocol Officer Dies Of Diabetes by zoghys: 6:47am On Jun 12, 2020
tellwisdom:
Wetin be the cause of this diabetes sef?

Untreated Hypertension, high consumption of sugar, hereditary among other factors.

1 Like

Re: Sani Yekini Is Dead! Aisha Buhari's Protocol Officer Dies Of Diabetes by EdwardRandy(m): 2:26pm On Jun 13, 2020
daddytime:


Na too much sugar for the body oh, and when the pancreas wey dey release insulin to take push the sugar enter where e suppose go for the body get fault, the sugar go come remain for the bloodstream with no where to go.

When this matter don happen like this, the blood go come dey thick because of the excess sugar and e no go come dey fit flow well.

By this time na, the kidney go don notice say the blood don dey too thick, him na no go know say oga pancreas get small yawa, him go come automatically begin draw water from anywhere possible within the body to pump to the blood to lighten am.

Before you know wet in dey happen, who get body go begin drink water and piss like cow every minute and him piss go dey smell one kind and foam too. Him go begin dey dehydrated anyhow.

If the person no come quick check him sugar level, na so the thing go come affect him kidney and liver because those once don dey do overtime labor because of brother pancreas wey eff up.

Na so the matter be oh, so, make you dey always check your sugar level.

Diabetes na very quiet killer, e no dey make mouth.

God bless una


Oya make una go my signature go buy my book to read...
I enjoyed your post, quite insightful I must say. My father is a victim of this deadly ailment and I'm really scared of it too. Please how can it be prevented?
Re: Sani Yekini Is Dead! Aisha Buhari's Protocol Officer Dies Of Diabetes by Nobody: 5:26pm On Jun 26, 2020
heykims:

Please stop displaying your ignorance with the pathophysiology and pathogenesis of diabetes.


Please, can you tell us more? He is typing like the layman he is. Do give us in-depth details.

(1) (2) (3) (4) (Reply)

‘How Can Bashir Ahmad Earn More Than Prof. Femi Osofisan?’: Fierce Reactions / Amaechi Looked Like A Body Guard Here (pic) / Security Agents Harassing Oby Ezekwesili During Lone Protest In Abuja

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 38
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.