Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,962 members, 7,817,825 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 08:33 PM

Only In Ashawo House You Will Hear These - Romance (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Only In Ashawo House You Will Hear These (16834 Views)

My First Day In Ashawo House. And My Observation. / Only In Ashawo House Will You Hear These!! / husband caught in ashawo quarter by wife (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)

Re: Only In Ashawo House You Will Hear These by Nobody: 1:25pm On Jun 19, 2020
Finnese001:
1. Abeg cum make I wear cloth

2. Oga do fast nah

3. See this Osho free man, u like better toto but you no want pay money

4. Make am 5k nah, I go fvck you well

5. You never release Haa!!!

6. Na only fvck you pay for oo, no dey touch my breast

7. Bros abeg do, make I go hustle

8. Customer, customer how far nah.

9. Add 1k make I suck your prick.

10. See your small prick ( chuckles).

11. Wetin nah, since you dey do this thing you never cum, Toto dey pepper me abeg.

12. How much you give me wey you dey find doggy

13. Come I will do you well today.

14. Abeg get up, e don do, naso una go dey take tramadol.

15. Na your mama leg you want Carry up, abeg respect yourself.

16. Wetin you drink come

17. Oga people dey wait outside, hurry up abeg.

18. No carry that condom comot here oo, no be una go use do juju.
xup neighbro! Hook a brother up...
Re: Only In Ashawo House You Will Hear These by comradewanle(m): 1:32pm On Jun 19, 2020
paulolee:
guys....he be like say u be legend oo...those ashi jus too funny, in a minute they wouls be nice to you, calling n pleading for u to pick them n get started bt as soon as u gv them the bar, she don de in charge and she go de change am for u anyhow but if u be real customer jus find one better fine ashi and try de loyal to her service wenever u visit, she go do u well and gv u any kinda style u want, she go even de gv u nunu in credit,....remember den mine was stella and at a point i was collecting free sex bt on the condition dt i wait till she is true with all her customer and even when we dey do n customer call her na to sharply leave me go attend to them o....dts wen i knp dt dose girl de try, dm de blow any kinda stick n no even send who d person be each day of thier lives jus to survive...na wah o

Me be learner where u and OP dey talk....walahi, pple dey try ooo cheesy cheesy
Re: Only In Ashawo House You Will Hear These by Finnese001: 1:42pm On Jun 19, 2020
Spysees:
xup neighbro! Hook a brother up...


lolcheesy
Re: Only In Ashawo House You Will Hear These by Finnese001: 1:53pm On Jun 19, 2020
Rickmann:



Pls op, how on earth did u get to know all this? Jizis! Can't stop laughing grin



we be regular nah grin
Re: Only In Ashawo House You Will Hear These by Oldoinyolengai(m): 2:26pm On Jun 19, 2020
One of the mankind's oldest profession that never received it's deserving credits.

2 Likes

Re: Only In Ashawo House You Will Hear These by Oldoinyolengai(m): 2:32pm On Jun 19, 2020
paulolee:
guys....he be like say u be legend oo...those ashi jus too funny, in a minute they wouls be nice to you, calling n pleading for u to pick them n get started bt as soon as u gv them the bar, she don de in charge and she go de change am for u anyhow but if u be real customer jus find one better fine ashi and try de loyal to her service wenever u visit, she go do u well and gv u any kinda style u want, she go even de gv u nunu in credit,....remember den mine was stella and at a point i was collecting free sex bt on the condition dt i wait till she is true with all her customer and even when we dey do n customer call her na to sharply leave me go attend to them o....dts wen i knp dt dose girl de try, dm de blow any kinda stick n no even send who d person be each day of thier lives jus to survive...na wah o
Man this game seems to be following universal rules.

Much of your explanation has been my experience though I've never borrowed a kitten due to their affordable price.
Re: Only In Ashawo House You Will Hear These by emmalexabl(m): 2:44pm On Jun 19, 2020
cheesy grin
Re: Only In Ashawo House You Will Hear These by EwuGambia: 2:46pm On Jun 19, 2020
Finnese001 you have done well. Laugh wan almost kee me.
On behalf of the ashawo beer parlour brothers, I say welldone.

1 Like

Re: Only In Ashawo House You Will Hear These by elpochas: 3:01pm On Jun 19, 2020
The one wey dy make me laugh happened in 2011,i tell wan ashawo say she to dy do yanga,ashawo cum tell me say why she no go yanga when she get t*t*.my people de tin weak me die,no kind talk we no go hear for olosho hand.

3 Likes

Re: Only In Ashawo House You Will Hear These by Finnese001: 4:23pm On Jun 19, 2020
EwuGambia:
Finnese001 you have done well. Laugh wan almost kee me.
On behalf of the ashawo beer parlour brothers, I say welldone.

lol welcome my brother from another mother

3 Likes

Re: Only In Ashawo House You Will Hear These by replete(m): 4:24pm On Jun 19, 2020
Finnese001:
1. Abeg cum make I wear cloth

2. Oga do fast nah

3. See this Osho free man, u like better toto but you no want pay money

4. Make am 5k nah, I go fvck you well

5. You never release Haa!!!

6. Na only fvck you pay for oo, no dey touch my breast

7. Bros abeg do, make I go hustle

8. Customer, customer how far nah.

9. Add 1k make I suck your prick.

10. See your small prick ( chuckles).

11. Wetin nah, since you dey do this thing you never cum, Toto dey pepper me abeg.

12. How much you give me wey you dey find doggy

13. Come I will do you well today.

14. Abeg get up, e don do, naso una go dey take tramadol.

15. Na your mama leg you want Carry up, abeg respect yourself.

16. Wetin you drink come

17. Oga people dey wait outside, hurry up abeg.

18. No carry that condom comot here oo, no be una go use do juju.

19. Na talk you want talk abi na fvck.

20. Hian!!! Abeg I no dey kiss.

21. Na on top 1500 you want change style

22. No dey turn turn me like that Biko.

23. Oga I swear if this condom burst, you must bring money for medicine oo.

24. Oga yellow come fvck better Toto.

25. Fine boy come nah, I will do you from the back.

26. Abeg I no dey suck prick for 2k.

27. Wait make I see that boil for your prick, na so una go dey carry disease.

28. This one don pass short time oo

29. Oga abeg use condom, abi you want share goloria give me

30. Hang your cloth for that nail

31. This your prick big oo, you go add money cheesy


Add your own
Kokokokoko kostomer
Re: Only In Ashawo House You Will Hear These by Finnese001: 4:28pm On Jun 19, 2020
replete:

Kokokokoko kostomer



e be like say that thing wey dey do you before don start againcheesy
Re: Only In Ashawo House You Will Hear These by Nopanties: 6:53pm On Jun 19, 2020
Back in Akwaibom, when I enter I go settle down with my Benson and Action bitters, na so them go just dey parade around me. My customers go don call me tire especially Chiamaka, she go even dey call my phone o.
One thing wey almost all of them say when them don position their ass for my front is "Get rough, get rough ".

1 Like

Re: Only In Ashawo House You Will Hear These by jericco1(m): 7:16pm On Jun 19, 2020
I'm yet to patronise any. I see no reason why undecided
Re: Only In Ashawo House You Will Hear These by Finnese001: 7:44pm On Jun 19, 2020
jericco1:
I'm yet to patronise any. I see no reason why undecided




good for you bro
Re: Only In Ashawo House You Will Hear These by Westernlove: 7:55pm On Jun 19, 2020
GOFRONT:
Na so I enter d room of one Ashi..... Room the smell like bedbug......I can't remember her name but i have her pix....

Lol you dey look for onyi trouble...... grin
Re: Only In Ashawo House You Will Hear These by Westernlove: 7:57pm On Jun 19, 2020
Spysees:
xup neighbro! Hook a brother up...

Hey boy.......Don't thread that Part, It's a destiny killer......We the Elders knows better.....

1 Like

Re: Only In Ashawo House You Will Hear These by Finnese001: 8:07pm On Jun 19, 2020
Westernlove:


Hey boy.......Don't thread that Part, It's a destiny killer......We the Elders knows better.....

Re: Only In Ashawo House You Will Hear These by Finnese001: 8:08pm On Jun 19, 2020
GOFRONT:
Na so I enter d room of one Ashi..... Room the smell like bedbug......I can't remember her name but i have her pix....



grin grin grin
Re: Only In Ashawo House You Will Hear These by MrSensor(m): 8:22pm On Jun 19, 2020
Abeg grin grin grin
Re: Only In Ashawo House You Will Hear These by Infinixs5: 9:18pm On Jun 19, 2020
Finnese001:
1. Abeg cum make I wear cloth

2. Oga do fast nah

3. See this Osho free man, u like better toto but you no want pay money

4. Make am 5k nah, I go fvck you well

5. You never release Haa!!!

6. Na only fvck you pay for oo, no dey touch my breast

7. Bros abeg do, make I go hustle

8. Customer, customer how far nah.

9. Add 1k make I suck your prick.

10. See your small prick ( chuckles).

11. Wetin nah, since you dey do this thing you never cum, Toto dey pepper me abeg.

12. How much you give me wey you dey find doggy

13. Come I will do you well today.

14. Abeg get up, e don do, naso una go dey take tramadol.

15. Na your mama leg you want Carry up, abeg respect yourself.

16. Wetin you drink come

17. Oga people dey wait outside, hurry up abeg.

18. No carry that condom comot here oo, no be una go use do juju.

19. Na talk you want talk abi na fvck.

20. Hian!!! Abeg I no dey kiss.

21. Na on top 1500 you want change style

22. No dey turn turn me like that Biko.

23. Oga I swear if this condom burst, you must bring money for medicine oo.

24. Oga yellow come fvck better Toto.

25. Fine boy come nah, I will do you from the back.

26. Abeg I no dey suck prick for 2k.

27. Wait make I see that boil for your prick, na so una go dey carry disease.

28. This one don pass short time oo

29. Oga abeg use condom, abi you want share goloria give me

30. Hang your cloth for that nail

31. This your prick big oo, you go add money cheesy


Add your own


op u made my day...Hahhahahahahahahahaha
Re: Only In Ashawo House You Will Hear These by RapistOnBail: 9:24pm On Jun 19, 2020
grin grin grin
Re: Only In Ashawo House You Will Hear These by Finnese001: 9:46pm On Jun 19, 2020
Infinixs5:


op u made my day...Hahhahahahahahahahaha



na so we see am oo
Re: Only In Ashawo House You Will Hear These by KingAzubuike(f): 10:36pm On Jun 19, 2020
Bros do fast fvck finish na customer dey wait for me outside.

You don fvck pass weytin you pay me, you go add money o

Abeg do fast I wan go hustle o

This your prick e too big.

Abeg small small no wound me

No dey tell me to raise my leg up fvck weytin you wan fvck if na your mama leg dem raise like that you go like am?

As you fine reach you no even Sabi fvck come again tomorrow make i show you as dem dey fvck woman.

(That moment you're about to cumand you close your eye a little)... "See as you do eye like person wey wan faint.

See your sperm as e fresh.
Re: Only In Ashawo House You Will Hear These by Finnese001: 10:47pm On Jun 19, 2020
KingAzubuike:
Bros do fast fvck finish na customer dey wait for me outside.

You don fvck pass weytin you pay me, you go add money o

Abeg do fast I wan go hustle o

This your prick e too big.

Abeg small small no wound me

No dey tell me to raise my leg up fvck weytin you wan fvck if na your mama leg dem raise like that you go like am?

As you fine reach you no even Sabi fvck come again tomorrow make i show you as dem dey fvck woman.

(That moment you're about to cumand you close your eye a little)... "See as you do eye like person wey wan faint.

See your sperm as e fresh.


our permanent secretary for that way
Re: Only In Ashawo House You Will Hear These by Wiseman2y(m): 2:32am On Jun 20, 2020
Well done Mr obo okoro. (toto no bitter).
Re: Only In Ashawo House You Will Hear These by Nobody: 5:51pm On Jun 20, 2020
Westernlove:


Hey boy.......Don't thread that Part, It's a destiny killer......We the Elders knows better.....
say wha'? Destiny killer? Who the h€ll is interested in terminatin' my destiny? I thought it's gonn' be fun! Thanks tho...
Re: Only In Ashawo House You Will Hear These by brandon180(m): 7:23pm On Jul 01, 2020
Nopanties:
Back in Akwaibom, when I enter I go settle down with my Benson and Action bitters, na so them go just dey parade around me. My customers go don call me tire especially Chiamaka, she go even dey call my phone o.
One thing wey almost all of them say when them don position their ass for my front is "Get rough, get rough ".

Which side for akwa ibom,?
Re: Only In Ashawo House You Will Hear These by Finnese001: 7:23pm On May 04, 2023
Wiseman2y:
Well done Mr obo okoro. (toto no bitter).


Lol 🤣
Re: Only In Ashawo House You Will Hear These by mrcelebrity1: 10:55pm On May 04, 2023
Finnese001:
1. Abeg cum make I wear cloth

2. Oga do fast nah

3. See this Osho free man, u like better toto but you no want pay money

4. Make am 5k nah, I go fvck you well

5. You never release Haa!!!

6. Na only fvck you pay for oo, no dey touch my breast

7. Bros abeg do, make I go hustle

8. Customer, customer how far nah.

9. Add 1k make I suck your prick.

10. See your small prick ( chuckles).

11. Wetin nah, since you dey do this thing you never cum, Toto dey pepper me abeg.

12. How much you give me wey you dey find doggy

13. Come I will do you well today.

14. Abeg get up, e don do, naso una go dey take tramadol.

15. Na your mama leg you want Carry up, abeg respect yourself.

16. Wetin you drink come

17. Oga people dey wait outside, hurry up abeg.

18. No carry that condom comot here oo, no be una go use do juju.

19. Na talk you want talk abi na fvck.

20. Hian!!! Abeg I no dey kiss.

21. Na on top 1500 you want change style

22. No dey turn turn me like that Biko.

23. Oga I swear if this condom burst, you must bring money for medicine oo.

24. Oga yellow come fvck better Toto.

25. Fine boy come nah, I will do you from the back.

26. Abeg I no dey suck prick for 2k.

27. Wait make I see that boil for your prick, na so una go dey carry disease.

28. This one don pass short time oo

29. Oga abeg use condom, abi you want share goloria give me

30. Hang your cloth for that nail

31. This your prick big oo, you go add money cheesy

32. You want carry me day break abi na short time ?



Add your own

(1) (2) (3) (4) (Reply)

Can You Remember Your First Love? / Please Help! How Do I Unite My Breasts And Make Them Stand In Unity? (pics ins) / "I Know You Love The Sex" - Facebook Girl Shares After-sex Photos With His BF

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 55
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.